Nanaborga's Posts
Nairaland Forum › Nanaborga's Profile › Nanaborga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
It’s 600 naira per kg in Calabar , I refilled yesterday |
neonly:Guy shut up , na humans dem kill for there , nor be Hausa or Igbo dem kill , na human being, pray make dem nor use you or your family settle tribal or religious scores |
These housemates go use lie kill each other one by one , after all one of them is an activist and do philanthropy for a living |
Chai see wetin the beautiful picture of love painted by nollywood and media don make this young man do , love is not foolish, love is not pain and lastly you mustn’t Kill yourself to prove you love anybody , not even your missing rib if you can see it in the real sense of life |
It is well with Nigerians living in Nigeria, GOD go help una oooooooo , no hope from government angle at all |
PDJT:Fire burn your reasoning , she’s a blogger like Linda Ikeji , and a journalist like Sahara reporter , it’s wrong to insult her family because of her reporting, or rain sexist abuses on her , remember she’s a mother |
Robbing lower fraudsters to pay (FG) the bigger fraudsters, na FG looters go benefit from this , not the foreigners that were scammed . Make una go seize abba Kyari mansion and magu estates all over Nigeria and the ones in Dubai na , awon weak efcc |
tutudesz:Guy man , Ijaw boys dey always kidnapped anytime we get small disagreement for community, many times I don enter kantu go settle matters with my men , you know say you must pass all those gbaramatu communities before you reach ugborodo or pass enter the real Benin river , kidnapping dey happen for different reasons nor be only government or oil installation those boys dey attack |
Most timid governor from the south you mean ? |
Ogbanje by alaba Who give ekaete belle by Maye hunta Wicked man by erigga Ft oritsefemi Dem nor get two heads by erigga Belinda by remedies All OJB songs |
Dem suppose don sentence that bitch already , she has confessed to the crime so why are they still wasting time on unnecessary investigation, abi dem wan instigate abba kyari and Allen onyema for the case first , FBI is watching |
Nigeria security agencies are bleeped , even efcc dey call this gee , una dey mingle with this known criminal , then later una go cry wolf |
Good , his northern brothers and the cabals won’t agree oooo |
Ballertino , Abeg make season start jare |
Kyari and magu are the same , the persecute the helpless and roll with the high class criminals, they get bribed by these high class thieves and criminals by providing intels and cover for them here in Nigeria , not only scammers and kidnappers , but drug dealers , pen robbers ( politicians) and ritualists in our society |
They are brothers in crime , Kyari is a criminal |
This guy will never resign and he will never be questioned , northerners play politics with everything and in all sectors , how can Nigeria get better ? Till today magu was never arrested or even punished , Nigeria get as e be |
Thinktwicemybro:And who told you China control fraud , do you know hackers are the biggest assets of this super power countries , do you know what those hackers in russia have been able to accomplish for the Russian government. For your information foreign citizens are more scared of scammers in their countries than scammers from Nigeria , na we just dey carry this scam shit for head , majority of black American rappers are credit card scammers yet their country didn’t make fighting scam their topmost priority, insecurity and banditry dey ravage our country yet their fraud matter you carry for head , not even kidnappers , ritualist and boko haram |
Thinktwicemybro:Guy you dey yarn like fraudster yourself , is fraud the only ills of this country , you’re not even talking about how they fail to combat banditry and insecurity with this their nonsense nin , all you’re worried about na fraud from the starting of this thread , have you forgotten that bubu and even the efcc you keep posting their billboard are all fraudsters, what did efcc do to magu when he was exposed ? |
Na pidgin , everyone understands pidgin and it’s special slangs , some words in our native dialects are infused inside the pidgin we speak and it’s accepted by all . |
Fahdiga:This is not a Scam to efcc , this is not the type of corruption buhari government is against . Nigeria needs to be recolonized by China or America , we nor need uk this time around |
PresidentAtiku:GOD punish you too , na them make you nor better , abi na them make Nigeria government nor give you work , scam without juju better pass our Nigeria politicians wey dey make life hard for every Nigerians , abuse the government first , before you abuse this youngster and this woman wey dey scam for survival. Wetin EFCC and FG do mr magu with him plenty scam ? |
Cokahot:You for wish make dem shoot Anthony Joshua and other hard working Nigerians because say them display harmless signs , stoooopid observation |
LONGPREEK:Thunder go blast your skull , you nor abuse FG military wey kill the young hard working youth , instead you dey blame am for displaying cultist sign , like say innocent people nor dey display harmless signs . You for pray make soldier shoot dead wole Soyinka and all universities chancellor wey be pirate members na , or even majority of Nigeria politicians wey be cultist , stupeeeeed you |
Thunder go blast your skull , you nor abuse FG military wey kill the young hard working youth , instead you dey blame am for displaying cultist sign , like say innocent people nor dey display harmless signs . You for pray make soldier shoot dead wole Soyinka and all universities chancellor wey be pirate members na , or even majority of Nigeria politicians wey be cultist , stupeeeeed you |
How many years will buhari and his entire cabinet be jailed for scamming Nigeria of her savings , and also borrowing more to be looted by them , fire and thunder descend on all this Nigerian judges |
What do you expect when democrat backed joe Biden is doing everything possible to defund the police and make them weak , if a white police cops kill this once now dem go say racism , black on black crime is the highest in America |
This one when dey stay army barracks go still dey talk , I pity this guy . Imolites never knew this guy was this senseless when he was in the senate , na this governor seat dey bring this mumu stupidity out , anyway after GOD , buhari is your second god , then gulak is your third god |
PDP are playing with their future , if this herbalist curse them now with ogugu , dem nor go only lose the gubernatorial election, but also presidential election in 2023 , I will advice the elders in that party to refund papa money , I know why I’m advising |
NANS are dead , na fashion parade and strolling dem wan do on that said date , NANS executives that are elders and full time family men and women , hiss |
This guy should be stoned whenever he visits south , since FG doesn’t want to arrest him from spewing trash , northern youth doesn’t want to vent their anger on him despite his support on bandits and even advising FG to negotiate with bandit and support iswap to wipe out boko haram . This man na case we need tidy irrespective of where you belong |