₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,099 members, 8,429,333 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 06:02 PM

Toggle theme

Naptu2's Posts

Nairaland ForumNaptu2's ProfileNaptu2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 421 422 423 424 425 426 427 428 429 (of 2448 pages)

PoliticsRe: Simon Ekpa Arrested In Finland - BBC Pidgin by naptu2(op): 11:56am On Nov 21, 2024
He has been offline for 3 days and there have been rumours since yesterday that he had been arrested.
PoliticsSimon Ekpa Arrested In Finland - BBC Pidgin by naptu2(op): 11:55am On Nov 21, 2024
Finland authorities arrest Simon Ekpa, four odas on suspicion of terrorist offences

Simon Ekpa leader of proscribed militant group Indegenous Pipo of Biafra (IPOB), don land prison for Finland on charges of alleged terrorist activities.

Local tori pipo for Finland report say, di District Court of Päijät-Häme send Ekpa, wey be Lahti-Nigerian municipal politician, go prison go chill on probable cause and on suspicion of publicly inciting pipo to commit crime wit terrorist intent.

Di court say Simon Ekpa dey allegedly spread separatist propaganda on social media.

Di suspected time of di crime wey dem charge am for na 23 August 2021 and di place na Lahti.

In addition to Ekpa, di Finnish National Bureau of Investigation also demand arrest of four oda men on suspicion of terrorist offences.


Ekpa wey be Finland citizen, wey dem born for 1985, bin don first tok say im dey lead one separatist group wey dey operate for Nigeria wit di aim of forming independent state of Biafran for southeast of di kontri.

Police say dem dey suspect say Ekpa bin promote im efforts from Finland wey lead to violence against civilians and authorities, as well as oda crimes for Southeast Nigeria.

"Di man dey carry out dis activities for im social media channels, for example," Detective Chief Inspector Otto Hiltunen of di National Bureau of Investigation, tok.

Inside one video wey im do during di 2023 general elections, Simon Ekpa sidon in front of computer camera for im kitchen for Lahti declare say, election no go happun for di Biafra region, and evri body dia must to participate.

E also say im approve di use of violence.

"I condone violence against Nigerian goment forces. Na kwesion of self-defence. Dem dey constantly attack us and dem don commit numerous war crimes. We dey forced to defend oursef,” im tok.

Im speech bin get about 800,000 views on di instant messaging service, X (formerly Twitter).

According to di police, dis detention demand, dey related to one pre-trial investigation of di Nigerian born Finnish citizen wey dem suspect say im dey publicly incite pipo to commit crime wit terrorist intent.

Di kontri National Bureau of Investigation bin demand bifor for one press statement say make dem arrest one persin on suspicion of publicly inciting terrorist intent to commit a crime, and four pesins on suspicion of financing terrorist offence.

All di five suspects bin chop arrest for di beginning of dis week.

While Ekpa dey live for Lahti. Two of di oda five suspects get address for Helsinki, and one no get any at all for di population register, authorities say.

Dem add say dem do International cooperation during di criminal investigation.

Previous suspect of crime
Dis na di second time wey authorities for Finland go arrest Simon Ekpa. Dis one na new arrest and e neva clear how dis mata go be.


Finland authorities bin don first arrest Ekpa once before as suspect of one crime.

For 2023, di National Bureau of Investigation arrest am on suspicion of money collection offence.

Dat time, di police arrest am, but later release am dat same evening.

Ekpa political party neva tok anytin
Di National Coalition Party, di political party wey Ekpa belong for finland, neva tok peem onto im membership.

Currently, im na representative appointee wey di National Coalition Party appoint on di Lahti Region Public Transport Committee, but recently im neva participate for di meeting of di board, according to report.

Timo Elo, party secretary of National Coalition Party no gree tok about Simon Ekpa possible membership for di party.

"We no go tell you who be our member and who no be. Na confidential information, Elo tok.

Wen local tori pipo for di kontri, Yle, ask am weda dem go expel member of dia party wey dem suspect of committing terrorist offence, Elo say, dem probably fit consider di mata.

Pirjo Mäljä, Executive Director of di Häme National Coalition Party, no comment on Ekpa, or about di fact say im dey hold position of trust.

Mäljä say im want make di police and di judiciary do dia job, afta dat, dem go assess di situation.

Court neva convinct Ekpa, so im still be suspected of a crime. Di pre-trial investigation and legal process for di case fit take years.

Who be Simon Ekpa?
Simon Ekpa na Nigerian-Finnish Biafran agitator wey be self-acclaimed disciple of detained leader of di Indigenous People of Biafra, Nnamdi Kanu.

Ekpa wey dey live for Finland dey champion di restoration of Biafra Republic and calling on Igbo pipo wey dey for southeast to boycott di general elections unless di Federal Goment release Kanu.

Ekpa for im Twitter page describe imsef as human rights activist, CEO, senior legal advisor at Ekpa & Co Oy, legal researcher, author, analyst, Finnish politician and Biafra tok-tok pesin.

E currently get ova 60,000 followers on Twitter and na one of di social media wey im dey use give pronouncements to im followers.
https://www.bbc.com/pidgin/articles/cdrd4djdx18o

PoliticsRe: IPOB Members Chase Away Traders, Destroy Their Goods by naptu2: 11:19am On Nov 21, 2024
This video is very old and I think it's been on the home page before.
SportsRe: Ajibade, Nnadozie, Edo Queens, Others Nominated For CAF Awards by naptu2(op): 3:54am On Nov 21, 2024
Club of the Year

TP Mazembe (DR Congo)

FC Masar (Egypt)

CBE (Ethiopia)

AS FAR (Morocco)

Edo Queens (Nigeria)

Aigles de la Medina (Senegal)

Mamelodi Sundowns (South Africa)

University of the Western Cape (South Africa)

SportsRe: Ajibade, Nnadozie, Edo Queens, Others Nominated For CAF Awards by naptu2(op): 3:54am On Nov 21, 2024
National Team of the Year

Cameroon U-20

Kenya U-17

Malawi

Morocco

Morocco U-20

Nigeria

Nigeria U-17

Nigeria U-20

South Africa

Zambia

SportsRe: Ajibade, Nnadozie, Edo Queens, Others Nominated For CAF Awards by naptu2(op): 3:52am On Nov 21, 2024
Coach of the Year

Hassan Balla Abdousalami (Cameroon U-20)

Lamia Boumehdi (TP Mazembe)

Ahmed Ramadan (FC Masar)

Mildred Cheche (Kenya U-17)

Mohamed Amine Alioua (AS FAR)

Bankole Olowookere (Nigeria U-17)

Chris Danjuma (Nigeria U-20)

Moses Adukwu (Edo Queens)

Mbayang Thiam (Aigles de la Medina)

Thinasonke Mbuli (University of the Western Cape)

SportsRe: Ajibade, Nnadozie, Edo Queens, Others Nominated For CAF Awards by naptu2(op): 3:52am On Nov 21, 2024
Young Player of the Year

Cathy Biya (Cameroon / Eclair)

Naomi Eto (Cameroon / Amazone FAP)

Habiba Sabry (Egypt /FC Masar)

Stella Nyamekye (Ghana / Dreamz Ladies)

Valerie Nekesa (Kenya / Madira Girls)

Doha El Madani (Morocco / AS FAR)

Lina Mokhtar Jamai (Morocco / Paris Saint-Germain)

Chiamaka Okuchukwu (Nigeria / Rivers Angels)

Flourish Sabastine (Nigeria / Stade de Reims)

Nthabiseng Majiya (South Africa / Mamelodi Sundowns)

SportsRe: Ajibade, Nnadozie, Edo Queens, Others Nominated For CAF Awards by naptu2(op): 3:51am On Nov 21, 2024
(This award is for players in African clubs).

Interclub Player of the Year

Sandrine Niyonkuru (Burundi / FC Masar)

Merveille Nanguji (DR Congo / TP Mazembe)

Lacho Flora Marta (DR Congo / TP Mazembe)

Doha El Madani (Morocco / AS FAR)

Khadija Er-Rmichi Morocco / AS FAR)

Sanaa Mssoudy (Morocco / AS FAR)

Emem Essien (Nigeria / Edo Queens)

Monle Oyono (Nigeria / Edo Queens)

Amogelang Motau (University of the Western Cape)

Shadia Nankya (Uganda /FC Masar)

SportsRe: Ajibade, Nnadozie, Edo Queens, Others Nominated For CAF Awards by naptu2(op): 3:50am On Nov 21, 2024
Goalkeeper of the Year

Cathy Biya (Cameroon / Eclair)

Fideline Ngoy (DR Congo / TP Mazembe)

Habiba Sabry (Egypt / FC Masar)

Fatima El Jebraoui (Morocco / Wydad Athletic Club)

Khadija Er-Rmichi Morocco / AS FAR)

Chiamaka Nnadozie (Nigeria / Paris FC)

Monle Oyono (Nigeria / Edo Queens)

Andile Dlamini (South Africa / Mamelodi Sundowns)

Thandeka Ngcobo (South Africa / University of the Western Cape)

Catherine Musonda (Zambia / Indeni Roses)

SportsRe: Ajibade, Nnadozie, Edo Queens, Others Nominated For CAF Awards by naptu2(op): 3:50am On Nov 21, 2024
Player of The Year.

Top (10) players have been shortlisted for the coveted CAF Women’s Player of the Year award, ranging from world-class footballers plying their trade both on the continent as well as abroad.

The list of nominess for the CAF Women’s Player of the Year crown that is currently held by Asisat Oshoala, includes:

Sandrine Niyonkuru (Burundi / FC Masar),

Tabitha Chawinga (Malawi / Olympique Lyonnais),

Temwa Chawinga (Malawi / Kansas City),

Sanaa Mssoudy (Morocco / AS FAR),

Chiamaka Nnadozie (Nigeria / Paris FC),

Rasheedat Ajibade (Nigeria / Atletico Madrid),

Jermaine Seoposenwe (South Africa / Monterrey),

Thembi Kgatlana (South Africa / Tigres UANL),

Barbara Banda (Zambia / Orlando Pride),

Racheal Kundananji (Zambia / Bay FC)

SportsAjibade, Nnadozie, Edo Queens, Others Nominated For CAF Awards by naptu2(op):
CAF announces #CAFAwards24 Nominees for Women's categories as Awards Ceremony edges closer

Published: Wednesday, 20 November 2024

The Confédération Africaine de Football (“CAF”) has unveiled the list of nominees for the women’s categories for the #CAFAwards24, as the much anticipated awards ceremony edges closer.

The CAF Awards 2024 will be held on 16 December 2024 in Marrakech, Morocco.
https://www.cafonline.com/news/caf-announces-cafawards24-nominees-for-womens-categories-as-awards-ceremony-edges-closer/

SportsRe: Nigeria Female National Teams' Thread by naptu2: 7:42pm On Nov 20, 2024
Chiamaka Nnadozie and Rasheedat Ajibade have been nominated for player of the year.
CultureRe: Why Your Tribalism Is So Dumb, And Makes You A British Puppet by naptu2: 7:35pm On Nov 20, 2024
Welcome back General. You've been away for a while.
SportsRe: Nigeria Female National Teams' Thread by naptu2:
Bankole Olowokere and Chris Danjuma nominated for coach of the year.
SportsRe: Nigeria Female National Teams' Thread by naptu2: 6:04pm On Nov 20, 2024
Nigerian CAF Awards nominees.

Goakeeper of the year.

Chiamaka Nnadozie

Team of the year

Super Falcons.

Young player of the year

Flourish Sabastine and Chiamaka Okwuchukwu

Interclub player of the year

Emem Essien

Club of the year

Edo Queens

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 421 422 423 424 425 426 427 428 429 (of 2448 pages)