Nbote's Posts
Nairaland Forum › Nbote's Profile › Nbote's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 496 pages)
Nawaaoh:D moment dat cash spilled and a call was made, dey'll simply jus find out d serial number on d bundles dat were spilled and den jus flag it... Trust me there is a record for basically every single cash in circulation |
Nawaaoh:Dey don't need to know U returned all, d fear of spending d money will make U return it.. All dey have to do is flag d serial numbers of d bundles which fell off and U cannot spend dat money anywhere in d country without being caught |
Cam dey please show us a video of dem pronouncing his name? Thank You
|
Oyibo ppl ... Dem go still return d money as police don ask dem to becos unlike here, d cash can b easily traced using d serial numbers... |
Someone who had nothing to offer as a governor, wetin he want offer as a senator? |
Lol... So what's d point in wasting our tym with all d "Baba is taking his tym to select d best" rubbish... Are dey saying he took dis long only to retain d same ineffective lots dat were in charge over d past 4yrs? |
She's obviously d greatest Female tennis player of all time conaidering how she has dominated d game ever since her emergence. On a lighter note though she is jus a bully jare... Her muscles alone suppose dey intimidate opponents |
Tallesty1:Go see am for here na.. https://www.nairaland.com/5295629/breaking-new-nigeria-passport-herdsmen |
So na Fulani dey run d cabal wey dey run dis country |
Chief zonB head don dey reset small small... Lolz |
I was shocked wen I saw it myself... Na now we know which ppl get dis country |
Lolzzz... Something dat d same printing and minting company will still outsource to foreigners |
APC get any chances at all before? |
selemo:Typical naija man with absolute lack of reasoning... Anyways there's absolutely no point trading banter with U |
D fear of Chinese revolution is d beginning of wisdom... From outright banning dem to now wanting to issue licences to d ones it deems fit lol, dat is jus a smokescreen to cover their heads in shame and deal with Huawei again... Na American companies go suffer am last last.. We knew America would blink first but dem go use shakara blink |
Jus imagine... 50k won and 100k won as fees dat are not even official and part of d capturing and dey are even so bold about it |
Lolzz |
Lolzzz... Welcum to d next level ppl... We already saw d writings on d wall even though d govt and ZonBs kept denying ... D only thing dat held dem back was d elections and now we can go to hell till 2023 |
Something we had already foresaw since last year... D only thing dat held dem back was d elections and now dat dey have it in d bag, we are screwed and at their mercy |
These child kidnappers seem to b targeting church programs and services these days |
No b to go apply for anoda skool or hustle anoda PPA... It's even beta he didn't accept her and den refuse her clearance |
Henry Onyekuru is beta dan dat short put called Moses Simon or wateva his name is or can even play upfront in place of Ighalo who only waits for d ball to always drop to him |
With all d federal govt presence in d state and it being d entry point into d country it is expected |
If we beat d South Africans today, Nigerians in South Africa will b in trouble becos I'm quite certain dey will be attacked and beaten over there |
D annoying part na how dem go dey beg and U go dey pity dem wen U don catch dem dey beat dem.. But wen dem break ur window or wall dey threaten U with knives or in other cases maim U dem no go hear beg |
How would dey b unravelling issues in matters dat doesn't concern dem... I thought dey said he wasn't their member |
OndoFirstBorn:I read and if U have had sense U'ld have understood dat it is d work dat needs to b done dat checkmates flooding, not d excavator... Will dis excavator b used to clear drainages in streets with flood issues due to blocked or inexistent drainage? |
Na face-me-I-slap-U neighbour.. We no dey protest dis kind slap... Make she turn d other cheek or slap am back |
kinzation:Bananas groudnut watermelon... Las las jus comot anxiety for ur mind and U go last as long as U want.. Oh I forgot, flee from sugar |
ibukunobi:Don't b a mugu... U get hand and internet... Go to Twitter and other social media platforms and tag their handles as many times as possible.. Na dem go beg U |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 496 pages)