Negro77's Posts
Nairaland Forum › Negro77's Profile › Negro77's Posts
benjackugo:”others at large” smart ones Dem don catch the real murderer Just hang or behead him |
I stumbled on some crazy stuffs and weird confessions from some blood stained cultists who have experienced traumas and are still experiencing PTSD, Guilt or Self-Hate before, Like how they keep hearing the voices of their rival gangs when being killed or mutilated. How they see their faces before death and all? Does anyone here experienced such guilt or self hate or PTSD before as an Hitman? |
fman:Hey Bro! Both you and DMCA I don laff die ooo I just dey understand now Abeg Wetin Una owe each other? Let go! Many nuisances plenty for NL I just let the dogs bark and move on gallantly since it’s a faceless yard |
Slimmy19:Mmmmmmmm Oga my eye dey turn me oOoOo abi na CL Anyway how much FB dating acct? And you sure say e pure?? |
Rita33:*Copied* What is masturbation? Masturbation is a common activity, which involves touching the genitals or other sensitive areas of the body for sexual arousal or pleasure. Masturbation a natural and safe way to explore your body, feel pleasure, and release built-up sexual tension. It occurs among people of all backgrounds, genders, and races. In fact, one study in older adults estimated that between 27 to 40 percentTrusted Source of women and 41 to 65 percent of men reported masturbating within the past month. Despite the funny myths, there are actually no physically harmful side effects of masturbation. Sometimes, excessive or compulsive masturbation may be considered harmful or lead to other mental health concerns. Typically, masturbation is a fun, natural, and healthy act. Masturbation is a healthy, natural, and safe way to practice self-care. No myths! Keep reading to learn more about the potential health benefits of masturbation. *As copied* I’m not a fan of this act but I honestly don’t believe it has side effects or myths whatever etc |
DMCA:Lol Op… Which of them? Is it Necrophilic Homicide Regular Necrophilia or Necrophilic Fantasy |
tundeblack:is it still available |
Exkandayee:Go try Baba just carry 4 puff Thank me Later! |
Caramia2020:oh the guy sef na adventurer Lol |
OpzyGist:You have found a wife God bless your home Lol |
Yayi229:oh! Lol your father imbecilè Pity your damn self nuisance I left that sickhole 11yrs ago. Eat a Dick! |
Umbrateeth04:Guy, call your father he has a wider anus Anything will absolutely fit in cuz he’s older You’re responding to a post of Feb 22nd Can you see you’re just jobless? Because NL na faceless zone ![]() |
VawulenceProMax:Everywhere good… Biko ![]() |
VawulenceProMax:Vawulence you sef calm down Besides that bag of beans na eiye boi If you go through his old trash on here But you sef take style like wahala Me and you sef don get stress here before But It’s Nottin I just laff on here Cuz, We wey get SATAN blood plenty oooo Nor be by NL make we try dey calm down |
brain54:As Dr. Knackson wey you be nah Lol See squad oOoo |
Lol Both of you are cowards Just running mouth on a faceless forum Make peace or post each other pics Facebook will be a better option and target sef Una just dey form Galadima Lol |
GeorgWashinton:Brother you and @ Okuwaye etc just come here dey war each other make Una calm down. Nah. You call person black slave but your moniker name na GeorgeWashington. Lol That’s a white trash Why will a black man bear a white man name? Who is a Slave? Abeg make Una cooozie o |
talk2hb1:Taah! Make Una carry Una politricks enter politics room . Na so Una go dey jonze dey fight for those wey nor even send any of Una papa Lol |
Truvelisback:Lol I don laff die.. Even na inside darkness No matter how matter dark Na to locate hole sure pass ooooo Just came across the funny question on a page Morning Ednut |
HNM Y’aLL |
Anticultism:See turkey for ground too cheap Dem don cut were feather Wingless cage birds Lol |
Finally, Una popular xvideos guy don bring new job offer for all Olosho and Cultists wey dey kill up and down. Na to start blue film remain oOo KING NASIR
|
What baffles me the most is why they butcher his parts? Dem wan sell am or chop am? See as dem tidy eiye like say na abbatoir. Oboi this video too Brutal… Black Goats maka why nah Make Una try dey coooozie oOOoOooo Confra too HARD STAY AWAY IF YOU NEVER BELONG oOo
|
Hardcore11:True talk. Bam reasoning ! |
Lol I wonder how Aro Bagger go kill Aro Bagger Foolish people with useless ideology Happened in Delta most jonzen cretins ever Lol Bunch of illiterates LMAO AROMATE ROTFL Read what this bagger wrote on Facebook Henry Baten 3 hours ago I am a Vikings member but forgive me to say this....if you be Viki and you call this tradition, your mentality low I swear! Na una dy spoil the name of vikings! No dirty tradition here! If na aye or eiye run this kind thing una come here wan come laff!..... person way una share blood together, you kill am call am tradition 😡. If na you die and other Viki call am tradition how your spirit go feel? Nor be to go shoot opponent be ruggedity oh... your mentality first of all nain make you Rugged! Some go hear lute the next thing way some uneducated German dy think be say na (theif). Who dy put all this yeye people way nor know anything for game 😡.....many nor know the meaning of (SERVICE TO HUMANITY) if you know you nor go kill your brother or steal irrespective of any colour" It was written by Una aromate wey get sense Imagine, African man say na Scottish and Danish tradition him dey follow lol 😆 😂 It’s funny and stupid, i believe it’s ignorance coupled with illiteracy that makes former slaves to be holding onto the slave master’s culture even after he has been freed! In reality he will never be free, his name is “Aro bagger the slave boy” Lol 😢 Anyways Wisdom is Profitable for the Wise
|
merison200:See wayo man thief Lol |
naptu2:NIGERIAN POLICE FORCE AND POLICE PEOPLE WEY DEY HERE UNA NOR TO TALK PUT FOR THIS una BROTHER MATTER SO? Bastards na one by one Una toto go open |
Cultistupdate:Lol This guy go be eiye or bagger so so race How you wan find peace nah |
[quote author=Reelmii post=121010796][/quote]Lol he mean it I don laff die here |
You know these “GOATS” don’t joke Lol Umu Ayes !!! Na scores me dey wait for like this o
|
moyosore32:Lol I tell ya ! Real matttaz |
can i repost |
