Negro77's Posts
Nairaland Forum › Negro77's Profile › Negro77's Posts
SenecaTheYonger:LoL |
Cultistupdate:Foolish people so because dem break peace talk for South Africa , Vikings sef come carry the matter for head like dreadlock for anambra and do the same thing.. cockroach brains Lol |
Heard the deceased was a Vikings member So you nor the rest of the tori “FORGIVENESS THEY SAY IS A SIN” |
Back then In my School if you down one awomen dem go say Na Lobber, they deny themselves a lot Lol Dem be kindergarten for where Men dey |
KK is the same thing as AVE KK OFTEN CLAIM TO BE COUSINS TO AYES BUT NO COUSIN FOR GAME IF E DON SET OoOoO |
Prechgold1180: |
ken19:you fit whatsapp the full detail |
Cultistupdate:LoL free that guy Oboiiii that video so ehn… nor be here |
Eiye LoL. I thought as much . Hoodlums PaNnamdi: |
Cultistupdate:. A cult promoting series movie |
abbaashiru:Go there go confam now LoL |
Na Odín son dem Comot hin eye so |
And some fools are still watching Selina tested a movie that promotes violence and crime . Sponsored by this same cultists Vikings aromate sons of a blind god LoL https://www.nairaland.com/6981049/manager-hotel-killed-vikings-blackaxe[/quote] |
That’s a LIE! The movie promotes Vikings Cult The movie is telling us that cultism is bad.[/quote] |
It’s really sad that we are always happy when it comes to criminal acts. I saw a movie named “SELINA TESTED” days ago. No wonder I hear kids ranting woto woto a cult slang everywhere. Just some set of people showing their stupidity in the name of shooting/acting a movie, what's there to learn in the movie ? Like, what exactly are they trying to promote? Tallest and his criminal crew ��♂️ today you see kids shouting Selina Tested up and down and some rubbish cult slangs. For una wey dey watch am, Ask yourself the question, what exactly is the movie trying to promote? The drama is Heavily cult influenced. PROMOTES NOTHING BUT AND CULTISM Una dey use this cult drama dey promote una useless vikings/aromate cult say una dey Selina tested , misleading kids, youths and promoting violence and crime with your dirty cult slangs, Una nor get better movie concept just to carry gun dey loot and kill…. Bloody rogues and touts! Nor be only Selina tested Mumu pipo �
|

What a title for a drama series? It’s really sad that we are always happy when it comes to criminal acts. I saw a movie named “SELINA TESTED” days ago. No wonder I hear kids ranting woto woto , Odín etc a cult slang everywhere. How can a blind god be ur hero? LOL Just some set of people showing their stupidity in the name of shooting/acting a movie, what's there to learn in the movie ? Like, what exactly are they trying to promote? Tallest and his criminal crew ��♂️ today you see kids shouting Selina Tested up and down and some rubbish cult slangs. For una wey dey watch am, Ask yourself the question, what exactly is the movie trying to promote? The drama is Heavily cult influenced. PROMOTES NOTHING BUT AND CULTISM Una dey use this cult drama dey promote una useless vikings/aromate cult say una dey Selina tested , misleading kids, youths and promoting violence and crime with your dirty cult slangs, Una nor get better movie concept just to carry gun dey loot and kill…. Bloody rogues and touts! Nor be only Selina tested Mumu pipo �
|
Eiye na chin chin normal day no shaken Lol. This is Aye vs Eiye not Aro[/quote] |
Scores nor be here . Baggers don go down If only we can post vids #BoycottViolenceifyoucan |
See as dem fold hand, ibaka try fly now |
Just some set of people showing their stupidity in the name of shooting/acting a movie, what's there to learn in the movie ? Like, what exactly are they trying to promote? ��♂️ today you see kids shouting Selina Tested up and down and some rubbish slangs For una wey watch am, Ask yourself the question, what exactly is the movie trying to promote? The drama is Heavily cult influenced. PROMOTES NOTHING BUT AND CULTISM Una dey use this cult drama dey promote una useless aromate say una Selina tested , misleading youths and promoting violence with your dirty cult slangs, Una too cast .. chaii . Tallest and the rest are all baggers. Una nor get better movie concept just to carry gun dey kill and loot . Glorifying bullshit. Bloody rogues and touts! Nor be only Selina tested Mumu pipo � |
Una dey use this cult drama dey promote una useless aromate say una Selina tested , misleading youths and promoting violence with your dirty cult slangs, Una too cast .. chaii . Tallest and the rest are all baggers. Una nor get better movie concept just to carry gun dey loot . Bloody rogues and touts! Nor be only Selina tested Mumu pipo |
The mumu FERNANDEZ Na Vikings This one mumu just too much [/quote] |
RIP… Na so Dem kpoof Austyne Emu! This Na one huge disadvantages of being a Vigilante Member. ��♂️��♂️��♂️��♂️��♂️��♂️ |
Hanks mi fellow …Aruba chaiiii Na drug finish this man so � |
LoL dem mend diz guy oh See face like forbidden fruit |
odin na you foolish you dey here dey form werey |
Epe dey boil badly o , people don go down |
This dude was shot dead inside michael otedola college Lagos on Monday. He was said to be eiye ibaka…. And has been terrorizing the axis in Epe. The place is not safe at the moment..
|