Nero2face's Posts
Nairaland Forum › Nero2face's Profile › Nero2face's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 82 pages)
Dandeedadrunk:But I no insult anybody na Bro... |
I no dey bliv u at all, na so u tell us say na Clinton go win US election... |
after all de **WEED** when NDLEA seize for Oshogbo last year?, so this guys still get some stocks, abi another neighbouring state don dey get better material like Oshogbo own... |
nearly I for believe this story, but as I remember say Rochas na APC member and Lie Mohammed friend, I no fit take that risk abeg, surely I know say this story na lie... |
Didiediamond:Lol, Bros no be so oh, how I go dry trip for person wife, Tonto wey don born pikin, I been dey expect make she dey comot smoke to prove say she hot really...Lol |
Benz4pimp:Blood of Zachariah !!!, it's not de woman that fix home?, biko who does?, ur husband go need to download an extra enduring Application... ah no belif am |
where de hotness biko?, meanwhile what's that Ring doing on her middle finger?, this lady no dey even help her mata, better go fix ur house...or better still, go ask Mercy Johnson how she take dey stay in peace with her husband, I bliv she go don forgive u |
rawdpiper:u mean someone has been feeding u ? |
APC or PDP don't matter, what matters is to have a leader who has vision and good heart...IYAMU |
it's time everybody answers his Father's name, it's clear they don't like foreigners, pliz naija brothers why not return home?, there's no place like home, no matter how hard de economy bites, @least no one will ask us to vacate our own country... we've been @de last end of de world... |
ok |
blood of Zachariah...!!!, some men dey try oh, |
origima:...we'll ask u for de directions if we're to go for de cleansing, by then u would have gone for several cleansing from baba spell...we know una |
fanwas:...it's clear Man, ur just a blind follower of Baba...ur heart is prone to hatred, and it's allergic to truth...go see doctor anyway |
am not for "which party" am for "which person"...whether PDP or APC, de name don't count to me, all I wish for is a leader with vision, na so we condemn PDP for APC de previous election, today we all dey hear am wella, ...even de hailers has gradually turned to wailers ...if u doubt me ask them for sokoto |
it's either the person that did this photograph is from Ikare Akoko or he's high on Oshogbo weed, even de sick Buhari can tell u the pics was a photograph.. |
well am not a Bihari Fan, but I'd want u to show us ur proof, so we don't get more confused... u can't just be certain without a proof... |
HungerBAD: |
Baawaa:because he shaded ur grandfather Buhari and condemned "de oda pipul" ABI ?...u're one of our problem...fanatics... |
Baawaa:because he shaded ur grandfather Buhari abi?, |
fayose is one of our problem, even though he antagonizes the dooms day government, he's still no Saint, let him chill, this move is no political, its about Nigeria... for better, for peace and for progress...#Istandwith2baba |
shamecurls:lol, like serious?, u may be right though, but that's if we all have are people like u, cuz from look of things presently there may still be no bicycle where u come from, ... |
no wonder this blackface no dey progress, him bad belle too much, if u no dey fear go ur village make Fulani herdsmen use u do kilishi...ewu |
from de look of things, those riffles may be heading to where they need them most (I believe u know where I mean), de Igbo and Yoruba men may have been used to import and clear de container, Igbo man can import anything as far as money is involved, Yoruba man may not even know what contents are inside de container, just make him feel like de Boss and he will sign de clearing and forwarding papers...#SomePeople sha |
Ee no go better for Buhari and El Rufai... |
let him die first, maybe de so called civil war will help to separate us, "Bird wan fly, u come dey stone am again"..abi u no know say we don taya for this hell called Nigeria |
. |
OK Mr Governor, let me start my own prayer by saying " God please help our president, give him brain to reason like a human being, teach him to equip our national hospitals instead of running to Germany and London to go and buy Paracetamol and EAR drops, teach him to realize that it's a sin to tell lies, let him also realize that promise and fail is a serious sin, remind him that school children are yet to be fed on daily basis,...Father Lord, in fact if I keep saying all my prayers for Buhari I won't sleep this night, so I just summarize all of them by asking u to touch his head so his brain will start to function normally.... amen! amen!! amen!!! |
great news, action film about to start, just keep to all ur words so our black brothers can come back home and together we can build a great Africa nation, also the violent extremists from de other religion should get ready for de dance, this man is no Obama, he is Donald Trump... |
next time there may be no surrender, let us all treat Each other with care and respect... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 82 pages)