Nero2face's Posts
Nairaland Forum › Nero2face's Profile › Nero2face's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 (of 82 pages)
NATIONAL DAILY: eaglets cruise over their mexico counterparts, claims the FIFA U-17 4de 4th time...lol |
Well built bro....na BABA GOD do am...flex ur money, |
Chai, I wish person give my Aunty 15Milla wen she sick de same kidney wahala too, maybe she for still dey alive dey look after my small-small cousin sisters dem... |
From ur comments, it's clear u too wanted it, for u to tell us that "he's sweet and caring" tells it all...u claim to be ignorance of his advances on u...//...abeg no brake ir sister home oh !!! |
Hmm, 9ja no dey eva take last, business opportunities all ova de country, man must wakk,..bt diz 1 com get as eem be o,...I no fit shout,..soon dat 1 go be another office on him own...long love 9ja sha |
Me don tire 4dis strike matter o, who I go blame, ASUU, ASUP, FED. GOVT. , NLC. Abi na POLITICIANS,...if no be say person no dey blame GOD maybe I for count HIM join,.....//..bt 1tin sure 4me, any man wey carry him own pikin go obodo oyibo go dey skul, and de man com dey spoil skul matter for 9ja, de person own no go ever better.......long live 9ja ...sha Me don tire 4dis strike matter o, who I go blame, ASUU, ASUP, FED. GOVT. , NLC. Abi na POLITICIANS,...if no be say person no dey blame GOD maybe I for count HIM join,.....//..bt 1tin sure 4me, any man wey carry him own pikin go obodo oyibo go dey skul, and de man com dey spoil skul matter for 9ja, de person own no go ever better.......long live 9ja ...sha |
Omor, P square son gather swags oh, ...my vote go 4him joor...long live 9ja |
Not a bad idea keeping a bF or a gF, all depends on ur home training,..and ur age |
;DU 4get say birmingham dey 4 warri ?...Birmingham university, united warri kingdom (UWK)... ;DU 4get say birmingham dey 4 warri ?...Birmingham university, united warri kingdom (UWK)... |
Dear okonjo-iweala, am from the "east" and also a christian but I'll be de last person to agree with this ur claim, please dear minister, don't drag religion into this issue, its better u step aside if ur best isn't enough 4de resolving of this issue,...ASSU isn't a muslim organisation,..I wish u all de best...long live 9ja |
Enugu was rated de most peaceful state in 9ja, were tranquillity is assured, how come it became de state with highest crime again?, ...abeg make dem go survey again, am sure de result will change...long live 9ja |
Hah, na ekiti abi na abuja-lokoja road ?...una too dey lie-lie |
Me don tire 4dis strike matter o, who I go blame, ASUU, ASUP, FED. GOVT. , NLC. Abi na POLITICIANS,...if no be say person no dey blame GOD maybe I for count HIM join,.....//..bt 1tin sure 4me, any man wey carry him own pikin go obodo oyibo go dey skul, and de man com dey spoil skul matter for 9ja, de person own no go ever better.......long live 9ja ...sha