Nevergree's Posts
Nairaland Forum › Nevergree's Profile › Nevergree's Posts
[quote author= post=83169617]Person papa?! Na wa for una for dis side o. Sho![/quote]I'm looking for the best possible way to silent you.
|
[quote author= post=83169696]Slow and steady, Nigeria will be great again.[/quote]You're a village.... See below:
|
[quote author= post=83168713]THE WALKING DEAD. Part 3![/quote]E go rush to attact anyone dat say truth about government and bubu. Aboki oni suya... I no even no why e no go sell dead meat today self abi no be night be dis. |
[quote author= post=83168152]Enjoy life to the fullest if you can. YOLO![/quote]Watin dis wan dey talk now...? Wetin be d meaning of yolo wey e dey shout everyday self.
|
[quote author= post=83168177]Damn it! This is so scary to read![/quote]You be chameleon Today positive tommorow negative... Common sense you no get.
|
That guy up there resemble . Hmmm! 2002, 2003, 2004. Kudos to Akure people for their support. I skipped it in one year because of maturity (2005). Year 2003 rag day was really mad gan because I was holding something in form of camera. Alagbaka market women that received my video demo must drop money. Each time I go out for rag day I no dey lack money to cook concussion for 2 to 3 weeks. |
is on his way... He will come and tell us that is fake news. In fact, no well at all. |
carzola:Ahhhhh! You too wicked o You wan to go and commit suicide ni?
|
Na God catch you Na all those porn cite wey you dey enter You don submit you information give them Pele tie.. too can relate...
|
[quote author= post=83150927]k. Na work we dey so dey make cheddars. Bring it on kiddo....[/quote]Which work you dey? For under bridge wen you dey sell dead meat? We know people like you una no dey get shop... I dey chop barbecue too but no be the one we den dey do for under bridge. Ajah axis know us no be mouth... See your type for under bridge below:
|
[quote author= post=83151187]Ijaw nation, vote for the right candidate that will better your life and the lives of your unborn children. Forget about the parties involved for now. Vote for a good man or woman. Goodluck (not Jonathan) to you guys![/quote]Weather l'oro e... You first dey make sense until your last line Only one time wey you 4 dey neutral you come spoil am with your last sentence. Common sense you no get Truly you be party man. Zero sense!
|
Nnyama! Something is smelling...
|
[quote author= post=83150874]Rumors are spread by fools and accepted by idiots[/quote]I no go work today. I get your time |
[quote author= post=83150626]This is only the beginning of the end for smugglers.[/quote]Smugglers in the jungle reading your comment just imagine see you face to face now...
|
[quote author= post=83150531]Over to the moderators......[/quote]you remain.... See below:
|
[quote author= post=83149453]okay[/quote]Nntoooo...
|
[quote author= post=83139919]END OF DISCUSSION![/quote]But wait o. Is your head paining you ni? Must you support anyone that comments good thing about your evil party? Anyway, wanted to say that you're very stupid but it's in your character to report people on this forum as if you father owns it. Anyway, I reserve my comment to avoid being banned. ![]() |
[quote author= post=83124229]#RESPECT to Sergio![/quote]Ok! |
[quote author= post=83121844]Wickedness of the highest order![/quote]You self no go get peace oooo.. Since 4 days I no enter Nairaland because of you and you Don start to dey report me again.... Peace go far from you o |
seunmohmoh:Chaii!
|
XklusivGistBlog:Cc |
ZombieTAMER:Cc |
seunmohmoh:Amen babe... |
Onyi22:Babe how far nau? I know you will like Davido because he's not a broke nigga. I just just dey pray make Yahoo boys no use your pant for money because your love for rich niggas no be here o.
|
ComeAndobo:Pained Barca fan. Pls pay your gbese...
|
