Nightfox01's Posts
Nairaland Forum › Nightfox01's Profile › Nightfox01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
No problem e b like say the brainless peoplein Nigeria are trying to drag the destiny of everyone back No problem make I start dey work my Visa My destiny must shine Nigeria is the playground of politicians Dem go steal money leave others in penury Yet we dey call Dem civil servants While we are there slaves |
F*CK BUHARI F*CK APC F*CK INEC F*CK POOR TRIBALISTIC APC SLAVES F*CK ELECTION RIGGING F*CK HOPELESS NIGERIA |
Loading loading kata kata Loading |
Las Las na go cover BADNEWS wey go jam am Since him don swear to dey publish bad news |
*firstly* There is nothing like true love. Love between non family members doesn't exist |
Call am African salad or African dictator Both of them dey carry pepper wella🔊 |
Google dancing bear ![]() And trust me you will find a use for it If you know you know |
This is getting out of hand ![]() These ladies are ballin
|
OP is a real G I have said it severally 95% of people in your life are useless only God and a select few Like your mum or siblings may truly love you I get plenty friendships woto woto But when I was arrested out of over 5k contacts I get na only maale follow another state come bail me |
MONEY NO DEY MONEY NO DEY BUT POT ALWAYS DEY ON FIRE ![]()
|
Chicken for January Yahoo girls na Dem dey run dis food section ![]() OP come show your boys road |
If you're tired of siofra gather here
|
The oil wey dey this your soup fit cook half bag of beans ![]() |
I must investigate food section E be like say na here all the better better Females dey See enjoyment wey EFCC
|
I am personally going to look into all this ladies cooking like millionaires for dis country ![]() E be like say dis food section na for Yahoo girls See wetin pesin cook for dis January ![]() |
It seems all this school reunions are just an avenue to showoff They were all hyping each other on WhatsApp saying we should show up and meet it it good, let's do something for our almamater yada yada Bros and babes na so I reach Lexus and Benz everywhere even my ex them came with her range Rover s+ Fake love and smiles everywhere If you are not well to do no make mistake enter school reunions whether na high school or college you go collect Oya make una share una experience |
They are not cause they are humans not machine parts |
SPOILER There is nothing new in what he did it has been done a million times over Oh sorry it is done by machines in factories He use korope abi kekebus and fabricated a new body for it Until someone does a nuclear weapon or builds a satellite from scratch We DEY PLAY |
Don't wanna laff but ![]() The feeling you have is the feeling millions of us are going through in this country You talk your own what of others that keep it at heart You will find a way we always do |
Do the needful and let the cat out the bag This is soul crushing |
O boy tetracycline and emgyl 100 naira double dose done cure you As for the beans always parboil it with a lot of water |
Akwa ibom state still believes in mysterious poo That is the worst place on Earth to get punished or get jungle justice |
Karlovych:o boy go buy lens tribal bigot |
Godforbid say person go dey dat kind place OP Hollywood don deceive you think say e dey pleasureable till bullet Nack you |
Make mistake troway face Dem go use you shine for this country |
TinubuDeDrugLor:whether they do it is left to debate so what you are saying is all yoruba men do it Please be careful with what you say IBO people have a reputation of pushing drugs is it all of us that do it the answer is NO less than a percentage of us are in crime does that justify all as criminals NO change your mentality lests push tribalism away and push this country forward |
DispatcherLagos:A true igbo man's legacy is built on hardwork and perseverance we are the most hardworking even though we have our setbacks and bad image we bring on ourselves In all a true igbo man will not hate and I a son of igbo land distances myself from tribal bigots like you I know say na your type dey push drug they destroy our name onye elili Eli. Ajo anu Echeta ebewa Anuru bupu asu Osu ajuruaju Onye ori |
quote author=DispatcherLagos post=119673744]I delivered the adulterated sperm from the mad man that was used to test run the fertility of the olosho that gave birth to you. That's my major work.[/quote]Ah my son I vividly remember that night when I visited that bitchl on a cool New year many years ago it was an accident you were never meant to be born ah so after all these years you proved your self a wasted sperm I could have masturbated away Ah such distant memories ask your mum she will tell I paid her with two wraps of fufu and watery onugbu soup |
WAIT O IS IT NOT THIS OGA THAT SOLD FOR ME REDPILL E-BOOK
|
Do you know that brushing immediately after eating is bad for your teeth it is recommended to wait at least 30 minutes before brushing I just learnt that today and decided to share |




Hmm, Igboland again
quote author=DispatcherLagos post=119673744]