₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,001 members, 8,438,371 topics. Date: Friday, 03 July 2026 at 10:50 AM

Toggle theme

Nightnurse's Posts

Nairaland ForumNightnurse's ProfileNightnurse's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 41 pages)

Jokes EtcRe: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 6:47pm On May 02, 2008
in kind pls
Jokes EtcRe: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 6:34pm On May 02, 2008
why u no do juju find this our missing plane?
Jokes EtcRe: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 6:21pm On May 02, 2008
hahahaha, ofo self dey fear some mgborogwu grin ogu dey bow for my own mgborogwu
Jokes EtcRe: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 6:13pm On May 02, 2008
lol nobe only chukwu, I cover u with blood of holythug
Jokes EtcRe: Ur Wife Fell 3 Times This Week! by nightnurse(op): 6:09pm On May 02, 2008
na Empe be immigrant

as for the moderator, na God do am ooo, see small me wey no like being noticed, God come pick me from no where come make me Moderator aaaaaaaaaaaaaaaagh!
Jokes EtcRe: Where Una Dey? by nightnurse(op): 6:06pm On May 02, 2008
abi? na true, i fit even ban the person bla bla join
Jokes EtcRe: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 6:03pm On May 02, 2008
if na Songo or Ogun i go write am like this "god" but this one na Baba God 1 of eligwe!
u wan try? abi u dey jealous? very soon now i go give my speech, rules and regulation, my adviser still dey prepare am, bt no worry una go enjoy my reign
Jokes EtcRe: Where Una Dey? by nightnurse(op): 5:54pm On May 02, 2008
ozioma ibu onye apari, mind the way u talk to me because na me be the new moderator no let me ban u ban your ISP, I fit even ban your system.
Jokes EtcRe: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 5:49pm On May 02, 2008
na God make me moderator and am doing just fine for this joke section can't u see? so respect me
Nairaland GeneralRe: The Most Beautiful Lady In Nairaland by nightnurse(f): 5:41pm On May 02, 2008
WARNING! WARNING!! WARNING!!!!!!!!!!!!!

Make every member mind the way they talk to me as una new moderator or i go ban u ban your ISP, I fit even ban ur system. lipsrsealed
Jokes EtcRe: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 5:37pm On May 02, 2008
who? mind the way u talk to me as ur new moderator ok b4 i go ban u ban ur ISP
Jokes EtcRe: Ur Wife Fell 3 Times This Week! by nightnurse(op): 5:26pm On May 02, 2008
Lolabbey:
hmmm, i trust u,

nighty na wa for you oo,u no even try ask after me abi na because u don win d most butiful girl 4 d land--------lol,how u dey/omo i don miss u die tongue tongue tongue tongue tongue
baby girl I did ask after u ooooo, I even sent u offlines, I asked for ur number bt he doesn't have it. how bodi na? i don over miss u swtie. I am not only the most bootiful lady on kuvuki land i am the new Moderator lol grin
Jokes EtcRe: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 5:19pm On May 02, 2008
c'mon MP3, aren't u happy for me?
Nairaland GeneralRe: The Most Beautiful Lady In Nairaland by nightnurse(f): 4:10pm On May 02, 2008
Lord, abeg hit clemcy 2wice!
Jokes EtcRe: Where Una Dey? by nightnurse(op): 4:05pm On May 02, 2008
chisimdi , yes, na my company name be that
ndewo nwannem
Jokes EtcRe: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 3:58pm On May 02, 2008
Clemcy believe it ok,

I ve got a new idea as your new Moderator, i wan give all of una 2 weeks break from N/L, abi wetin u think?

as good, considerate and diplomatic Moderator, i seek my people's opinion 1st before i take action. cheesy
Jokes EtcRe: Where Una Dey? by nightnurse(op): 3:53pm On May 02, 2008
oziomaradio u no dey shame, so u don give all those girls for romance section bele come begin enter joke? all the babes wey dey here don reach monopause so make u carry go culture section, otele!
Jokes EtcRe: Ur Wife Fell 3 Times This Week! by nightnurse(op): 3:47pm On May 02, 2008
na spiritually, mentally, sexually abi how we relate?
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by nightnurse(op): 3:46pm On May 02, 2008
grin we dey in lover
Jokes EtcRe: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 3:44pm On May 02, 2008
@Emp,
come smell my ynash, ewu!
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by nightnurse(op): 4:05pm On May 01, 2008
oya now
Jokes EtcRe: Ur Wife Fell 3 Times This Week! by nightnurse(op): 4:04pm On May 01, 2008
me and u no relate now
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by nightnurse(op): 12:40pm On May 01, 2008
can u prove it?
Jokes EtcRe: Ur Wife Fell 3 Times This Week! by nightnurse(op): 12:12pm On May 01, 2008
ok, dat ur uncle grin
Jokes EtcRe: Ur Wife Fell 3 Times This Week! by nightnurse(op): 12:09pm On May 01, 2008
who dash am?
Jokes EtcRe: I'd Like To Make A Little Change: by nightnurse(op): 12:06pm On May 01, 2008
lol grin
Jokes EtcRe: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 12:03pm On May 01, 2008
no na Ghanaian
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by nightnurse(op): 12:01pm On May 01, 2008
u sure?
Jokes EtcRe: Where Una Dey? by nightnurse(op): 11:53am On May 01, 2008
no worri saucy i dey retire for una very soon, nairaland don tire me
Jokes EtcRe: Sorry Wrong Number by nightnurse(f): 5:21pm On Apr 30, 2008
wrong number indeed! medicine after death
Jokes EtcRe: Have A Dull Brother? by nightnurse(f): 5:12pm On Apr 30, 2008
old joke bt still ok
Jokes EtcRe: Where Una Dey? by nightnurse(op): 2:09pm On Apr 30, 2008
i go flog person oo

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 41 pages)