Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by nightnurse(f): 2:02pm On Apr 30, 2008 |
seun |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by nightnurse(f): 1:54pm On Apr 30, 2008 |
omg! |
Jokes Etc › Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 1:51pm On Apr 30, 2008 |
daynurse, someone's talking to u |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by nightnurse(op): 1:48pm On Apr 30, 2008 |
who knows? maybe self the thing pass business  |
Jokes Etc › Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 1:41pm On Apr 30, 2008 |
sun dey fall for ya village abi na rain shine there?
mental kolorius |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by nightnurse(f): 1:35pm On Apr 30, 2008 |
kws! |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by nightnurse(f): 1:29pm On Apr 30, 2008 |
runs out of Emperoh's place nnnnhhhhh! it smells like hell, tufiakwa
for the oga kenny, why u Bleep up na? u for use ur opportunity well na |
Jokes Etc › Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 1:20pm On Apr 30, 2008 |
y should u feel honey wen saucy is here? abeg sauce make bodi jam bodi, nothing dey yapen!
scatter ur bear bear show urself for this place kolo kolo! |
Jokes Etc › Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 1:11pm On Apr 30, 2008 |
mud house with thatch na him be da best |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by nightnurse(f): 1:00pm On Apr 30, 2008 |
onu gbapiakwa gi there! |
Jokes Etc › Re: I'd Like To Make A Little Change: by nightnurse(op): 12:57pm On Apr 30, 2008 |
till now, bt him go ever understand? |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by nightnurse(op): 12:52pm On Apr 30, 2008 |
bt i dey suspect u and clemcy, una 2 get someffin in common |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by nightnurse(f): 12:26pm On Apr 30, 2008 |
clemcy my snr. in rank, and u too oo  |
Jokes Etc › Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 12:14pm On Apr 30, 2008 |
na who dey pack him property? kolomental |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by nightnurse(op): 12:08pm On Apr 30, 2008 |
sauce and clemcy marriage for fit una too ooo, why not give it a thought abeg, na beg i dey beg nobe shako lol |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by nightnurse(f): 12:01pm On Apr 30, 2008 |
oti se ooooo, baba ti se ooooooooooo MBLN aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaagh! yeeeeeeeeee! i can't believe this, its a lie, J-e-s-u-s is a christian indeed!
walahi talahi, i go refunish kuvuki land during my reign as MBLN, i go make seun (the beans cooker) my driver, i go cut saucy bla bla take am cook okra soup, i go give clemcy bele, i go, i go, i go
geeeeez most bootiful bootiful, aaaaaaaaaaaaaagh! God why me? little me aaaaaaaaaaaagh! kolomental!
una no well! |
Jokes Etc › Re: I'd Like To Make A Little Change: by nightnurse(op): 11:02am On Apr 30, 2008 |
confuuuuu-something
Ban!!!! Banana |
Jokes Etc › Re: Where Una Dey? by nightnurse(op): 10:56am On Apr 30, 2008 |
wonders |
Jokes Etc › Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 10:49am On Apr 30, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Where Una Dey? by nightnurse(op): 8:39pm On Apr 28, 2008 |
some ppl's lips needs to be stitched |
Jokes Etc › Re: I'd Like To Make A Little Change: by nightnurse(op): 8:23pm On Apr 28, 2008 |
and hw did u find out, u be gay? u don go bla bla him u come find out, tufiakwaaaaaaaaaaa |
Jokes Etc › Re: Where Una Dey? by nightnurse(op): 8:18pm On Apr 28, 2008 |
i said it, i told u to stay at a place bt u won't listen, now see it, u re spreading it everywhere |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by nightnurse(f): 8:11pm On Apr 28, 2008 |
and what are u gonna do abt it? |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by nightnurse(op): 8:07pm On Apr 28, 2008 |
2pac lol |
Jokes Etc › Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 8:04pm On Apr 28, 2008 |
gim the lighter, pass me the ganja
na who dey smoke behind me, kolomental! |
Jokes Etc › Re: I'd Like To Make A Little Change: by nightnurse(op): 8:02pm On Apr 28, 2008 |
cut off ur bla bla dats if u got one |
Jokes Etc › Re: I'd Like To Make A Little Change: by nightnurse(op): 7:52pm On Apr 28, 2008 |
who r u talking to? |
Jokes Etc › Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 7:40pm On Apr 28, 2008 |
na seun oo the beans cooker na him
na who dey swear above me? kolomental
ban us ban us, we dey mental |
Jokes Etc › Re: Ur Wife Fell 3 Times This Week! by nightnurse(op): 7:32pm On Apr 28, 2008 |
thats e-dreaming |
Jokes Etc › Re: Ban! Ban! Ban! by nightnurse(op): 7:27pm On Apr 28, 2008 |
make una ban me o ban me o kolomental |
Jokes Etc › Re: Where Una Dey? by nightnurse(op): 7:24pm On Apr 28, 2008 |
 for my daymares |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by nightnurse(op): 7:18pm On Apr 28, 2008 |
searching for the most handsome ass on nairaland |