Nightnurse's Posts
Nairaland Forum › Nightnurse's Profile › Nightnurse's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 41 pages)
enough ganja for ganja lovers (it is acceptable in my church) |
e get as e dey do mi |
Equi, ki na jia duru kwo? ina chi nama na ka kwo? |
:-x |
He who laughs last = no sabi laugh nice quotes bro! |
Nairaland, Wonderland! |
![]() ![]() ![]() ![]() i can't fit shout |
good jokes ![]() |
zebe |
all nairalanders are invited, 2am naija time. theres going to be enough Ritus, Nutus and Gbatus plus including hot bla bla EMU NKO BO OOOOOO! |
Bleep |
iyke, u are! |
wear bikini and bathroom slippers u hear because theres goin to enough bla-bla 4 u clemcy |
bored ![]() |
you are all invited to my child's naming ceremony! Venue: Sheraton Hotel, Lagos Date: 30th August 2008 Time: 2am prompt Dress Code: Black & Black Come with your partner as there'd be enough drinking and chopinsons. NB: you won't eat or drink if you don't bring a reasonable gift for me, my husband and my pikin ooooo! |
Post UME of Unibuja is over, we re now waiting for results so if anyone hears about it please don't hesitate to inform your people out here. remain blessed |
farts and walks away |
clemcy & benjay, unu bu ndi anuruma, so am not surprised at all. nobe only nkwobi una go chop ooo, ugba and kanda dey ooo. This time na cocroach laps una go chop |
Guys, click the link below to fill your 2008/2009 post UME form, I don't know where to get thier scratch card yet but i learnt the test is on 24th/25th of July. cheers http://www.unibujaportal.com/mo/std/pume/login.asp |
so u learn igbo na him u come dey spark enligbo so? ihere me gbukwa gi benjay, onye apari |
u wan try? taaaaa gbafuo |
clemcy, u be apari transgendered, ike okuko 1 of kuvuki land benjay abi na wetin dem call u? isuzikwana engrigbo |
@edijalo, pls keep us updated |
wetin come be this onw kwanu? ![]() |
kedu zi ife neme ebe a ![]() |
how e come take affect u? |
help me ask abeg |
;d ;d ;d |
kisses and hisses C and P my foot |
and one was asked to show the sign of the cross, he says (touching every part of his body), In the name of the father and of the son and of the mother and of the daughter and of the uncle and of the aunty and of the family members, amen |
its possible, especially for face me i slap u house, na for this same naija one igbo man go buy bathroom slippers, them tell am say him size (40) na N50, him ask "what about that smaller one" them tell am say na the same price, him ask again "the biggest size nko" them tell am say all na the same price, the igbo man vex collect the biggest size since all of them na the same price not for naija anything is possible ![]() |


