Nitlad's Posts
Nairaland Forum › Nitlad's Profile › Nitlad's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 226 pages)
Crucial to me is bagging a sugar mummy before the end of this week ![]() ![]() |
Do I look like any of the wenches you exploit for your selfish interests? ![]() |
Na X-rated material? ![]() |
King Nitlad commanded that Biolabee should be fed to the lions for denigrating his sacred username! ![]() ![]() |
Are you sure she's ready for the bombshell? |
Shey you nor see as that yeye Kola Olodo don dey buga for this thread since? ![]() ![]() ![]() |
Opposite of virgin is animashaun ![]() |
Business dey boom for dem ashis these days for Obalende ![]() ![]() |
Too upscale for that kinda $hit ![]() ![]() ![]() |
Rich and affluent are the kinda folks I dine, wine and roll with ![]() |
Rocktation: Na so. So after all your mouth, you realised Mikel has not attained the luxury cars' heights? Abi for where, dem for jam?Tah! Mikel get enough luxury cars jaburata ![]() Na dem Boeing, Airbus and Bombardier toys e never get Very soon e go get am ![]() Ehn na for where Sandra wan take meet dem Arabo magnates self? Pesin wen be say Mikel don cage for imm Palatial Mansion for London ![]() |
jhydebaba: PNot so quick blodamus ![]() @ Topic P (Z+I+P+P+....) |
Obinoscopy: Xyst ke? Na wa o for all these ur foreign words. I suspect you and ur cohorts are adding these words to the dictionary just to win this game ![]() The koko be say na English word and e dey dictionary ![]() My Z still stands according to game rules! ![]() Z |
Rocktation: Hehehe.Tah! ![]() Arabo oil magnates nor dey enter kabu-kabu ![]() Na unto Private 747s and luxury cars things dem dey take cruise ![]() |
Obinoscopy: ![]() Speak English please ![]() You didn't see that coming did you? ![]() @ Topic T = XYST (don't ask me for the meaning, look it up! )I win again! Na me dey reign ![]() Another round; Z |
Rocktation: When will this wicked boi marry this girl na? Is he still getting to know her for three years?She wouldn't dare! ![]() She self nor go wan 'meet' another human being na ![]() Na Mikel Obi dey date am fa nor be Ayanwu the vulcanizer ![]() Tell you this, if ever they gon' split, it's gon' be on Mikel's terms! ![]() |
Na only mumus dem believe this opaka before ![]() How many footballers does their weddings when the football season is in it's thick business end? ![]() Even useless club players don't have that much luxury, not to talk of an integral part of his team like Mikel. Chelsea dey play Manure April 1 and Mikel is supposed to get married on the 31st of March? ![]() I laugh in Sandra Okagbue's mother-tongue ![]() |
Silhouette illuminated in the dark by the bright headlamps of my Bentley! ![]() ![]() |
Jaw dropped at the mere sight of Vicky's silhouette! ![]() |
Then say then say na imm Odunnu dey talk jor. ![]() ![]() ![]() ![]() |
hbabe: yS (X+Y+S+...) |
Want of your affection is killing me softly. ![]() |
Nitlad doesn't joke! ![]() |
Attend to my needs o ye Vicky! |
Wetin you wan share self wey you dey take do shakara like this? ![]() |
Applause so thunderous you'd think the roof would come down! |
Dreal1247: .Damn! I must be the most quoted ninja on this thread! OP, Mods, SuperMods and Admin, is there an award for being the most quoted fella on a thread? I should be getting such for the legendary status I attained on this thread! ![]() ![]() |
![]() ![]() ![]() |
[size=50pt]Hugo Weaving as Agent Smith in THE MATRIX trilogy on point[/size] www.nairaland.com/attachments/1037318_Smithy_jpg36d9e617258f91ebc5673b324c983910 |
Abi Table Leg wan die ni?! ![]() ![]() ![]() ![]() |
Na me you dey ask? ![]() |
Kicking and at alert I am to the prospects of having my way with her ![]() ![]() ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 226 pages)






