TV/Movies › Re: Academy Awards - Oscars 2022 (Full List Of Winners) by Obagofixxy: 11:33am On Mar 28, 2022 |
Best slap Smith Bianca Wike Amaechi [b][/b]Bianca |
Politics › Re: Imo Police Foiled Attack On Obowo Police Division by Obagofixxy: 11:31am On Mar 28, 2022 |
photos and videos |
Politics › Re: Sowore Reacts To Wike's Declaration For President by Obagofixxy: 11:30am On Mar 28, 2022 |
This sowore is a fool, I regret working for him ,attacking everybody who declares interest.... #person wey him house dey burn leave am dey pursue rat....
Oga rest joor |
Politics › Re: Court Refuses Abba Kyari, ACP Ubua Bail Over Alleged Drug Deal by Obagofixxy: 10:37am On Mar 28, 2022 |
the comrades in the court are doing well
|
|
Pets › Re: Adult Female Boerboel For Sale by Obagofixxy: 10:25am On Mar 28, 2022 |
|
Sports › Re: FIFA World Cup Qualification (UEFA) - Portugal Vs North Macedonia Prediction by Obagofixxy: 10:21am On Mar 28, 2022 |
Portugal 3 North Macedonia 1 Bruno and Ororo go score |
Food › Re: The Most Dangerous Foods In The World (Graphic Photos) by Obagofixxy: 10:19am On Mar 28, 2022 |
people get mind ohhhhhhhh, nothing dey shock dem again.... #ijele |
Crime › Re: INSIDE LIFE: Church Founder Charmed Me, Turns Me To A S*x Machine In His Car, T by Obagofixxy: 10:18am On Mar 28, 2022 |
una Don turn to porn stars ohhhh |
Romance › Re: Did You Finally Date That Girl That Was Forming Too Hard To Get? Did It Go Well? by Obagofixxy: 10:10am On Mar 28, 2022 |
Exkandayee: Lolz,when I was younger,e get one girl weh de do hard to get,I chased her reach like a month and ghost her,she noticed I no deh chase her again she started chasing me with high speed,omo I no send,she went through my circle then , last last we had sex,I billed her she paid,I dumped her,she sent me a message that she'll commit suicide I told her go ahead,omo e choke her, because I know she loves me already even when she's forming hard,omo that time I'm like a remote control she's The robot,she do all I say or we breakup, sometimes I'll even tell her to geeemee her friends number,if she resist I'll bring up breakup she'll give the number and I'll bang that one codedly, some girls are mumu when in love,deh will disrespect their disciplined parents just spent some time with you, she's married to one Lebanese laidat now,,,,,, Na better comrade u b
|
Celebrities › Re: Will Smith Slaps Chris Rock After He Joked About His Wife At The Oscars (Video) by Obagofixxy: 6:30am On Mar 28, 2022 |
Biancaful slap though
|
Politics › Re: Pray For Nigeria, Aisha Buhari Begs Citizens Hours After APC Convention by Obagofixxy: 6:27am On Mar 28, 2022 |
|
Politics › Re: Pray For Nigeria, Aisha Buhari Begs Citizens Hours After APC Convention by Obagofixxy: 11:12pm On Mar 27, 2022 |
We Don pray tire, naija de use odeshi Biko I de Dubai now
|
Celebrities › Re: Chinedu Nwadike Dies In Abuja Hospital by Obagofixxy: 11:04pm On Mar 27, 2022 |
Seredebe: This is Chinedu Nwadike, not Gozie thanks for correction |
Celebrities › Re: Chinedu Nwadike Dies In Abuja Hospital by Obagofixxy: 8:47pm On Mar 27, 2022 |
rest in peace bro Death why now, gozie why ??
|
Politics › Re: Wike Visits Ugwuanyi And Other PDP Stakeholders In Enugu by Obagofixxy: 8:45pm On Mar 27, 2022 |
two rough men...... My love for wike ehhhh Amaechi Don see who pass am |
Forum Games › Re: Make A Proverb From This Picture by Obagofixxy: 8:53am On Mar 27, 2022 |
hunger dey hunger dey no mean say you go chop anything wey u see |
Crime › Re: Anambra Police Arrest 13 Suspects Who Flouted Soludo's Ban On Illegal Revenue by Obagofixxy: 7:14am On Mar 27, 2022 |
ebufa: real Chinese negroes ! police baton really recontoured their facial makeup! HahahHa I swear |
Politics › Re: We Were Beaten At APC Convention, Our Phones Stolen – Foreign Delegates by Obagofixxy: 5:07pm On Mar 26, 2022 |
I go lilke see as them face go be make I laugh Abeg, what were you expecting before
|
Crime › Re: Anambra Police Arrest 13 Suspects Who Flouted Soludo's Ban On Illegal Revenue by Obagofixxy: 5:05pm On Mar 26, 2022 |
ebufa: like dem don collect already, see as their faces swell up! Hahahahaha I remember that #Endsars policean wey say dem no dey beat inmates , if you just one laugh, check pictures from Nigeria police
|
Politics › Re: APC National Convention 2022 (Live Updates) by Obagofixxy: 4:56pm On Mar 26, 2022 |
The news never come out well |
Politics › Re: APC Convention: Police Teargas Delegates, Journalists As Thugs Strike by Obagofixxy: 4:51pm On Mar 26, 2022 |
Na the thugs wear suit  person come participate for election una dey purse am |
Crime › Re: BREAKING: Fulani Herdsmen Hit Enugu Communities Many Feared Dead by Obagofixxy: 4:48pm On Mar 26, 2022 |
those people are really suffering , Shebi the government no go see them now abi |
Romance › Re: How Do People Cope With Morning Sex Before Work? by Obagofixxy: 4:38pm On Mar 26, 2022 |
Munzy14: That somker meme, the original tiktok has one funny oriental brothers song like that " Ozo wu iwe m ... HahahahHH odogwu |
Crime › Re: Anambra Police Arrest 13 Suspects Who Flouted Soludo's Ban On Illegal Revenue by Obagofixxy: 4:32pm On Mar 26, 2022 |
HahHahah this one's go collect ohhhh Soludo the big name |
Romance › Re: How Do People Cope With Morning Sex Before Work? by Obagofixxy: 12:16pm On Mar 26, 2022 |
Boogyman557: Holly Gram thanks My Gee!
WTF MAN! Comrade u de give me joy I swear
|
Romance › Re: Why Are There So Many Single Guys At Over 30? by Obagofixxy: 11:11am On Mar 26, 2022 |
because we are looking for money |
Food › Re: See What I Bought In The Market For Just 2k. Is Nigeria Getting Better? by Obagofixxy: 10:25am On Mar 26, 2022 |
Mariangeles: Even someone who stole all those will never sell them for 2k. He’d/she’d rather be caught with them, beaten and set ablaze.  I swear
|
Romance › Re: How Do People Cope With Morning Sex Before Work? by Obagofixxy: 10:19am On Mar 26, 2022 |
Boogyman557: Holly Gram E de make SENSE Shar but I No really SEE any difference wit the time or day!
because Na MOSTLY night I de always JAZZ in ASHAWOO house..
but 4 inside Las year, E get one ASHAWOO BANI wey I de always Rush to go NACK as early as 4am in morning..
Dat ASHAWOO BANI really SWEET ooo..
The de dat BANI SUUK my PREEK, I almost NACK her without CONDOMM because dat BANI SWEET WELL WELL..
Anyways she later travel go her village but I really miss d BANI!
LITE UP my WEED in peace
WTF MAN! Hahahahaha life sweet man.. Hold this one
|
Crime › Re: Couple Arrested For Stealing A Baby In Osun For Mining by Obagofixxy: 9:25am On Mar 26, 2022 |
Yoruba people prefer skull mining to food...... |
Crime › Re: Have You Been To A Nigerian Police Cell Before by Obagofixxy: 9:12am On Mar 26, 2022 |
|
Crime › Re: Have You Been To A Nigerian Police Cell Before by Obagofixxy: 9:08am On Mar 26, 2022 |
|