Crime › Re: Woman Bites Off Neighbour’s Ear & Swallows It During Public Fight by Obagofixxy: 10:14am On Mar 23, 2022 |
this one Na ear miner |
Investment › Re: Chinmark Is Gradually Becoming A Celebrity Fraudster by Obagofixxy: 10:07am On Mar 23, 2022 |
Nothing good comes out of this country, they wilm always use church as a dwelling place , there was one in port Harcourt that even built churches and gave to Christ embassy, ponzi scheme has eating Nigeria down, now everybody is afraid of investing his money, instead the bank keeps duping us with there own strategy......
The rich dies rich while the poor dies poor, to be a common man is not easy ......
chinmark wey been dey do dorime for people...... Nothing last forever
|
Politics › Re: Car Of Amos Mathew (New Nigerian Editor) Stolen At APC Secretariat by Obagofixxy: 11:01pm On Mar 22, 2022 |
No worry, dem one sell am make them use add for money for the procurement of form for tinubu
|
Crime › Re: Ondo Kidnapped Cocoa Trader 'Kills' His Abductors After They Fell Asleep by Obagofixxy: 9:35am On Mar 22, 2022 |
him grace Na auto
|
Politics › Re: Youths Pledge To Buy Tinubu’s Nomination Form by Obagofixxy: 9:34am On Mar 22, 2022 |
when you say youths please try and add Yoruba youths, you expect us to vote tifnubu for president or what...... You no get news |
Politics › Re: Sack Of 20 Cross River Lawmakers: We Are Shopping For Their Replacements ― PDP by Obagofixxy: 9:28pm On Mar 21, 2022 |
no time to check time....... APC wailers where una dey ohhhh
|
Crime › Re: Cooked Weed(edibles)and Smoking,how Do They Differ And Which One Is Better by Obagofixxy: 4:30pm On Mar 21, 2022 |
The day wey you go chop weed and beans, you go understand life more....... When you Smoke weed it will last for 1-2 hours depending on the one wey u smoke, but you see those ones cooked , they can scatter future plans, around 2015 when my church was having a night vigil and I was part of the security then Omo I cooked this small small indomie with weed, me and my guys on duty ate it that night, some where even saying that this tin no go high till we finish eating it, Omo rain begin fall around 11/12 in the night, Na so I de under rain de control traffic, people de tell me comot from rain I told them the rain was not touching me that it was only my shoe that the rain was touching, and Na only my uniform I wear ohhhh without umbrella Omo those my guys own choke dem the next day the other one wear boxer enter church dey shout for pastor see my dick  Dey lock my guy for room |
Foreign Affairs › Re: Russia Created A Deepfake Video Of Zelensky Asking Ukrainian Troops To Surrender by Obagofixxy: 1:34pm On Mar 21, 2022 |
Russians are really battling hard to win this war but Ukraine still maintain there Stand, since the start of the war, Russian has been using different techniques to attack Ukraine, but still no avail, after the war comes the effect of the sanctions imposed on them, Putin should give up But fascist don't easily give up Ukraine are winning the war |
Jobs/Vacancies › Re: Lady Works As Labourer To Earn "Urgent 2k" by Obagofixxy: 4:45pm On Mar 20, 2022 |
Munzy14: Exactly...Even the bible said no food for a lazy man.. 
Yea she has..And she looks good..One guy mam will marry her unto a supportive wife.  Yeah |
Foreign Affairs › Re: Russia's Elite Plan To Assassinate Putin, Pick Bortnikov As Successor by Obagofixxy: 4:34pm On Mar 20, 2022 |
|
Jobs/Vacancies › Re: Lady Works As Labourer To Earn "Urgent 2k" by Obagofixxy: 2:50pm On Mar 20, 2022 |
As a man if you no hustle, u no go chop ohhhh, now wey Nigeria situation dey bad.... that girl Don successfully do advert without paying anybody ohhhh..... #to be a man no easy my brother Munzy14: The moment you graduate, parents need a break...From NYSC find your calling o 
Too many pressure on a man and you must deliver o... 
Women are too blessed..No too much stress..
Even the girl in the this story, may likely marry this year if she can't continue the struggle..As she has advertised herself, Guys dey enter her DM..Relationship don start...Before you know it she is married.
But a man, heheheheh you must continue grinding non stop..You must be humble to get what you want.. |
Jobs/Vacancies › Re: Lady Works As Labourer To Earn "Urgent 2k" by Obagofixxy: 9:56am On Mar 20, 2022 |
|
Politics › Re: Breaking :Biafra Change Name to IDU-BIAFRA To Include Edo , Bakassi etc by Obagofixxy: 9:47am On Mar 20, 2022 |
We hail thee
#land of the rising sun |
Jobs/Vacancies › Re: Lady Works As Labourer To Earn "Urgent 2k" by Obagofixxy: 9:38am On Mar 20, 2022 |
Sapa Na your mate |
Crime › Re: Ngcard.store Is A Scam by Obagofixxy: 8:02am On Mar 20, 2022 |
Nairaland should do something about it ohhhhhh |
Investment › Re: Chinmark Crashes After Failing To Meet 19th March 2022 Deadline Payment by Obagofixxy: 7:51am On Mar 20, 2022 |
if You run anything online, if you be first dem go serve you but once the company Don Tay ,my brother forget about....
Umano O umano |
Crime › Re: Ladies Smash Hype Man, Emmy Blaq’s Car Windscreen In Edo [watch Video] by Obagofixxy: 2:32pm On Mar 19, 2022 |
RichAndHandsome: richer than your 100 unborn generations Na mouth you get, make we leave matter for Mattias |
Crime › Re: Beware Of This Scammer by Obagofixxy: 8:03am On Mar 19, 2022 |
Try and use two step verification |
Crime › Re: Beware Of This Scammer by Obagofixxy: 8:02am On Mar 19, 2022 |
fashionnisir: How can one take one's whatsapp account? Curious to scam your contacts now |
|
Politics › Re: (Part 1)The Real Truth on Rev. LumenKristi Eboh and Bishop Owen Nwokolo Saga (1) by Obagofixxy: 7:44am On Mar 19, 2022 |
For ASUU strike una de write novel, who one read am
May the Lord be with you |
Politics › Re: APC Convention: Saliu Mustapha Submits APC National Chairmanship Form by Obagofixxy: 7:40am On Mar 19, 2022 |
Hahah Damn niggaz |
Nairaland General › Re: Snake Found In My Compound by Obagofixxy: 7:04am On Mar 19, 2022 |
Nawaoh
#justice for the packer
|
Politics › Re: Police Officers Demand N100,000 Minimum Wage Or Go On Strike by Obagofixxy: 1:15pm On Mar 18, 2022 |
that day go hot ohhhhhhhh
E go be like movie
"the purge " |
Politics › Re: Court Vacates Order Stopping APC Convention by Obagofixxy: 1:07pm On Mar 18, 2022 |
hahahahah APC self ehhh |
Politics › Re: Jonathan, Symbol Of Democracy - Mustapha Ahmadu by Obagofixxy: 1:06pm On Mar 18, 2022 |
Na today you know Abi...... Jonathan was God sent but we chased him away |
Politics › Re: Charles Soludo Hits Ground Running by Obagofixxy: 9:43am On Mar 18, 2022 |
may God give you the ability to rule |
Investment › Re: Mine This Coin For FREE And Make Cool Cash by Obagofixxy: 10:45pm On Mar 17, 2022 |
How can i mine it |
Politics › Re: EFCC Arrest Willie Obiano At Lagos Airport by Obagofixxy: 10:38pm On Mar 17, 2022 |
wahala ohhhh....... From frying pan into fire
|
Crime › Re: Why I May Engage In Fight This Evening Or Tomorrow by Obagofixxy: 10:31pm On Mar 17, 2022 |
boss Abeg ohhhh e fit be devil de ginger you ohhhhhhhh, no go do pass ur self ohhhh
If you fit forgive and forget |
Crime › Re: Share Your NDLEA Escapades by Obagofixxy: 10:27pm On Mar 17, 2022 |
You too much  Boogyman557: Holly Gram Make I CAPRISUN my OWN MATTERS..
Na 2013 E happen..
As I de COME back from were I go buy WEED, NaSo police see me.. Dem tell me to stop der, Dem ask me waiting de pocket, I tell Dem nothing.. NaSo Dem search me come see plenty WEED wey Dem don ROLL down for my pocket.. Dem GRAB my belt and carry me de JAZZ in police station.. dat my trouser get pocket 4 d down side and na RAW WEED full der.. NaSo I use style remove d RAW WEED come put d WEED inside my YANNSH.. bcus I no FIT stay a day inside sell without WEED ooo..
Dem put me inside SELL.. in d evening NaSo I CHUK hand inside my YANNSH and bring out plenty RAW WEED.. ALL de senior MEN inside SELL begin de hail ME.. I share RAW WEED 4 all of Dem, EVERYBODY come HIGH INTOTO... Dem Even give me name (WEED father) and Dem come give me rank 4 inside SELL..
D NEXT morning my uncle come bail me...
NaSo d matterz take go ooo!
LITE UP my WEED in peace
WTF MAN!
|
Crime › Re: Nigerian Army To Conduct Live Shooting Exercise In Jibia-katsina by Obagofixxy: 12:38pm On Mar 17, 2022 |
live shooting , hope no be that kind gun wey if you shoot e go blow for another place
|