Crime › Re: Yahoo No Favour Me, I Quit!!! by obembeman(m): 1:39pm On Jul 06, 2019 |
which dating cast ?. dey press dey go every where go better. the hustle is real |
Crime › Re: Yahoo Boy Bags One Year Jail Term For Posing As US Based Widower by obembeman(m): 8:56pm On Mar 20, 2019 |
na our oil work be that, who them help ? the hustle is real.. believe |
Crime › Re: EFCC Arraigns Yahoo Boy For Love Scam, Acting As A White Woman by obembeman(m): 10:51pm On Mar 07, 2019 |
the hustle is real, believe |
Crime › Re: Man Caught Having Sex With A Mentally Ill Woman (photo) by obembeman(m): 3:56pm On Mar 01, 2019 |
and she dey laugh |
Politics › Re: Michael Enyong's Egede Greeting Raises Eyebrow At Akwa Ibom Airport. Photos by obembeman(m): 12:07am On Mar 01, 2019 |
black bst |
Politics › Re: President Buhari Resumes Office After Election Break(photos) by obembeman(m): 9:50pm On Feb 26, 2019 |
buhari self dey read book, wetin him sabi there. |
Politics › Re: Resurrects Zimbabwean Dead Man Works For Pastor Alph As A Camera Man (photos) by obembeman(m): 12:00pm On Feb 26, 2019 |
scam |
Politics › Re: 2019 Presidential Election Results Announcement By Mahmood Yakubu, INEC Chairman by obembeman(m): 11:13am On Feb 26, 2019 |
B1ak3: abeg make we hear word with all this "i dey leave una" rubbish. Apart from Togo and Ghana, where una wan go? People when no fit get visa to even reach Zimbabwe go dey claim "I go leave una". Abeg make we hear word  please we don't need you guys in Ghana, stay in your Nigeria like that, enjoy your next level. |
Crime › Re: Yahoo Boy Format In Nigeria – How Do They Work? (read This) by obembeman(m): 11:08pm On Feb 25, 2019 |
the hustle is real. believe |
Romance › Re: How Can I Get My Gf Back by obembeman(m): 9:33pm On Feb 25, 2019 |
please make money first.. |
Romance › Re: Slaymama Held After Her Date Left Her With Bills. by obembeman(m): 9:27pm On Feb 25, 2019 |
madam you need press them oo |
Health › Re: I Am Finished ... I Need Help by obembeman(m): 9:19pm On Feb 25, 2019 |
please leave that pregnancy, don't terminate the baby.. wetin dey sweet dey pain. |
Politics › Re: Olusegun Obasanjo Casting His Vote (photos) by obembeman(m): 1:41pm On Feb 23, 2019 |
Ready oo, your eye go clear |
Politics › Re: Nigeria Has Taken Over South Africa As Africa Biggest Economy ~ BBC by obembeman(m): 7:09pm On Feb 22, 2019 |
scam |
Politics › Re: President Buhari Lands In Daura As Elections Commence Tomorrow (PHOTOS) by obembeman(m): 6:59pm On Feb 22, 2019 |
permanent destination loading, Oga I hope you carry your load them, and your family too |
Politics › Re: Nigerians In The North Selling Their Votes For N500 by obembeman(m): 6:33pm On Feb 22, 2019 |
so this brown roof thing na true oo ? I thought na normal yabbing, maybe the god's for west tell them say na only brown colour sure pass, hmm. |
Crime › Re: Thief Rushed To Hospital With Bloodied Buttocks After Police Drilling. Photo by obembeman(m): 11:12pm On Feb 21, 2019 |
this one na oil drilling |
Politics › Re: Mahmood Yakubu Speaking On No Election Postponement Vs The Postponement (videos) by obembeman(m): 11:09am On Feb 16, 2019 |
APC is just a useless party, with enough zombie them. there was a country called Nigeria. |