Obo389's Posts
Nairaland Forum › Obo389's Profile › Obo389's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 55 pages)
sexkillz: [color=#000030]All I see is everyone wanting to make frontpage, and you are guilty as hell. [/color] u sef na wa for u.somtines u dey mke sense lik hell and most atimes,one jst wonder wethr na from ur head to ur finger u tke type dis tin .d guy is ryt howevr way we wana judge it.it all strtd whn dudes wantn to mke front page stats postn pixs of thmselves wit celebrities wch as we all knw in all sincerity,is nt in anyway educative and informative. common meeen i knw say NL no be my papa own bt na our own abeg. lets tke dis issue serious. |
Idowuogbo: Me? Wahala gal?yes uuu ,slimyem, ![]() |
Afam4eva: [size=14pt]This one no even waste time to announce am. Na so the thing sweet you reach? ![]() buahahahahahahahaha |
I beg dis NL People no go mke me laf |
sexkillz: [color=#000030]Lmaoooooooo. Vry funny... |
jidegirl12: wetin sef wetin? The woman is tired abi you wan kill am? something's gotta give buddy , you want to live a sophisticated lifestyle , drive the best ride in town , your kids in best school ,rock the best gold and outfits all in name of joint CLEAN income then you gotta make some sacrifices too got it?? imagine dis madam?hw i wish na u i marry walahi,i for show u shege overnite then i go com c whethr u go dey give daddy somtn chop for nite |
jidegirl12: 2ce. wetin sef?wer do u nw xpct d hubby to gt laid from in all fairness?if she say she's alwyz tired,d tin dey pain ni? |
![]() c this ur thick pink lips sef? wetin be d size ![]() |
![]() I Ve nvr been their fan and will nvr be.mtecheeeew |
rafhell: at 40 let him continue to waste his life and not put his dick to good use. ![]() abeg i no fit laf.make d old man com see WORD!! |
![]() meen! dis gurl get IBADI o |
Pls i wnt2ask a questn; Hw abt ladies who re fond of ideologies lik; ‘i knw i dnt luv him nw bt whn i gt married&muv in wit him,d luv wil bgin2develop wch wil mke me2luv him‘ Wht do u guys mke of dis statmnt&ideology usualy perpetuated by ladies thse days? Tnx |
Distance is crap WHEN love is true |
Latifahed: Where and when did u submit ur CVNt dt sef?Wer is d venue4gate crashers? U guys wil secretly apply&submit4job offers&wil nt deem it2hlp othrs do their‘s&wil latr com2NL seekn4test format&advise abi? Mtecheeeew |
@wasville Hw do u knw its 130k?Do u wrk thre or u knw som1dt wrks thre? |
![]() Ur username shws u2b a run‘s gurl as i c am. Btw,do u ve a guy in ur lyf? |
![]() Na wa o.Dis marriage tin sef. Thy wil tel u both parties shd court,undrstnd each othr by knwn who ur gona spnd d rst of ur life wit cos mariage is serious buz bla bla bla bla&am sure as u statd in ur writeup,u did al dt2an xtent. Anywy,ur spouse hs her issues2deal wit seriously bt i sugest2stil kip ur cool&spk2her abt her atitude on a continous basis witout relentn cos i knw ur nature of ur off shore job wer uv limited tym@hom. Pray4ur spouse&abt ur challenges in ur hom. God hlp u |
sexkillz: [color=#000030]When you are done ranting, let me know. [/color]Greatest GBAMM!! Apperently,the guy dey vex say u pass am cos if d guy gt reasonable tin do,if for no com up dis early dey rant lik wetin FELA talk "ni bo lo ti ja wa ti o lokun lorun"file jare paddy mi.dog wey dey bark no dey bite ![]() |
Afam4eva: MUA Cote D'viore |
![]() too many small kids on dis NL sef ![]() |
![]() |
![]() na wa o!God is wonderful sha! any which way their height maintain,me know say for their wembley stadium,their height go remain equal and aki go stil fit dey port the hole accordingly ![]() |
when will you people here on NL realise this attention seeking piken is jobless? ![]() Abi na which kind wahala be dis? ![]() |
eyah! is he a nigerian |
skydeep:GBAMM!! Abeg who ask u? |
![]() pls bring him here to enlightening us on his secrets. am sure sexkillz,mr cork,afam and co. will be intrested ![]() |
![]() mtecheeew. super story |
![]() mtecheeeew. super storey |
baby-boy:you dey mind d MUMU IK?What do you xpct whn he's not gona host the 2013 edition of BBA?so the guy dey presently beef anodr way of shown his displeasure jooormtecheeeew |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 55 pages)
u sef na wa for u.
.


( all inclusive, not 5mins quickie oh)
wetin sef?wer do u nw xpct d hubby to gt laid from in all fairness?if she say she's alwyz tired,d tin dey pain ni?