Odebbs's Posts
Nairaland Forum › Odebbs's Profile › Odebbs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 18 pages)
shawrygal: No, i dreamt of nysc camp. LolLolz |
phyktor: Howdy house, av bin slipin since morni, nobdy kiaz 2 wake me....anyway where z my brkfast b4 i.......Welcome oooooo.,. Sorry ayaf finis ya fud ooooo |
WinnieDPooh: @Oddebs lol you funny shaLmao.. Wen it comes to money, fud n material stuffs una go dey shout ldies first.. Buh wen it comes to real n hard work una go go go go go go... Wait first leemmee clear my throat...um uhm uhm uhm # lipsealed# |
Funpeter Ayoolar XpensiveT Syndrome... I sight u guys ooooooooo... My ogas dem @beuty I see u too my luv @shwry mi nikan soso I see u... Trust u dreamt of me... Lol |
Helenqollinz: Una gud mornin here o.......Its now July,soon we all will b in camp.Strike or no strike cuz Oluwa is involve.My beautiful mumy Helen...permission to call u baby cos dhz what I call my ladies in d house... I luv ur name cos my real mum bears that too.. U re officially right as regrds our making C13 badge cos oluwa is officially involved... So let luv lead |
j-slimz:H@h@h@h@.... So my baby winnie can eavesdrop eh!!! #winks# |
WinnieDPooh: Lol i removed the pics since o. The guy is from Batch B thread....i miss you too jare. So how is the day gonna be like?Today is gana rock.... Buh am following u ladies lead oooooo... Or hv u 4gottn ni: LADIES first |
WinnieDPooh: Lol goodafternoon Dearie my night was great o and yours?Swt hrt... Its nuh ur fault that u hv stlkers cos u fyn well well... Btter u remove ur pix 4rm ur profile... Lol.. I miss u dearie.. |
j-slimz:Aiiit sweedy!!! U rock.... We knw ourselves in dis room wella... Stlkers shuld better knw dt... Pllssss tell winnie to call d CSO(obinorl) 4dem jire... |
j-slimz:Stlkers ke!!! |
j-slimz:Swt hrt mi... Hv we greeted dis mornin? Hw ws ur nyt? |
WinnieDPooh: Goodafternoon all hope you are all having a nice time.My swt hrt... Gud mornin... U dey vex wif ideology ni... Trust ur nyt ws great... |
ayoolar011: i can see the ministry is moving well...shawrygurl, j slimz, omot,winnie, dimples,obinoral, odebbs, imanuell,beauty4christ, davidoH, funpeter, and every other individual on this thread and also those viewing too... i hail ooo |
ayoolar011: i can see the ministry is moving well...shawrygurl, j slimz, omot,winnie, dimples,obinoral, odebbs, imanuell,beauty4christ, davidoH, funpeter, and every other individual on this thread and also those viewing too... i hail oooBoss I double sight uuu oooo... Bin a yle ooooo.... Hw u dey egbon |
shawrygal: Don't ße angry, it will soon be your turn. LolLeemmee jire.... #crying# |
omoteamac: una gud mornin 4 dis hauz ooo..na hold up catch me 4 d abbatoir wey i go buy meat dis morning...i no see meat buy ooo bt i stil see meat buy sha..na BISCUIT BONE i see buy..d persn wey sel am 2 me tok say i go nid fry am if i don reach hauz..i con ask am d kain work wey d piece day do 4 body..na so e tok say d tin day make body fresh..wit respect 2 dat, i present 2 u dis morning,gingerd pap nd biscuit bone..enjoy offers while stock last..jslimz,oya clear table 4 evrybody...shawry,wini,beauty..mak una help dish d fud..hahahahahahaha..Lol boss I see u... Gud mornin ooo.. Nice combintn fo breakfst oooo... Oya let my babies proceed wif d dishing |
New new pple in d house oooooooo...... Great!!! D house n ministering moving.... Oya 3 gbosa 4d room... Where re my babies nw.... Plsssssss if u re nw here feel free to mingle... And if u re a new lady here; plsss bliv me dt am d luv of ur life.... If u tink am lying ask winnie luv, shwhry baby, dimple wifee, beauty dearie, j-simz damsel, colournbrushes hrt, swhwylux sweedy, tutu baby mi, creamie honey. My latest luv is nw OMOT baby... @David hume I see u n Shwhrygl dey call una sef lovers n dearie... If I catch una ehhh...#Angry#.... Lol |
New new pple in d house oooooooo...... Great!!! D house n ministering moving.... Oya 3 gbosa 4d room... Where re my babies nw.... |
A fresh monin dservs a fresh smile n a warm applause 4d CREATOR who meks wndful tins hppn to wondful pple of dis house... To my ladies I luv u all...#kisses#... And to my guys; u all rock jire!!! And to my latest babe in d house OMOT: I luv u die....lol... U guys shuld hv a wndful day.. |
omoteamac: lolz@omoT n shrimiti plsssssss tek gud care of d house., gat 2go nw.. Bosses n mummys gud nyt o |
mikigen: @shrimati i see u bro! Odebbs i greet u o! Shrimati na sad news 4 #BBA last 9t o! As maria was evictdBoss I hail oooo |
omoteamac: sorry darlin..okay,dimplelove..loolLol... I cn nuh be dcived ooooo brosssss omoT.. I no be ur darling oooooo... No let mummys in d house catch dey call their husbnd darling oooooooooooo |
omoteamac: @immanuele...i m actualy here 2 seduce sm guyz here esp.. Dat ODEBBSguy..any smal tin,he go day shout winiedarlin,jslimzbaby,shawryqueen,beautylove,coloursswitie...I WAN HEAR WETIN HE GO CALL ME NW DAT I M FLAUNTING D FEMALE LOGO..lol..dnt tel anyone i told u all dis ooo..lol..myguy u rock hard..Boss I see u.., u 4get to add dimple ooo..... Lol.. i jst dey observe |
Signing out 4nw.,. Hv gat church meeting.... Catch u guys lera |
dimplecakes: @kennis....yes ooooo, its been long now, NYSC posting now is to schools, ministries or local governments. Except u want to runnnnz it to those corporate bodies ooooooo.Hahaha..... I hear ooooooo...... Shwylux, shrimnti,syndrome, hadyemmy nko ? |
j-slimz:Hw man go do as u con dey shakra wif u grri nw.. Anywy chicken no bad oooooo |
dimplecakes: Afternoon meal is here oooooooOhhhhhhhhhh baby dimple u re soooooooooo swt oooo.... I don belefull.... @j-slimz dun nid ur garri oooooOoooooo |
j-slimz:Chaiiiiiiiiiii person dey stingy 4 garri again....... |
j-slimz:#Gbam# seconded oo... U guys shuld talki jire |
Hmmmmmmmmm only me in d midst of ladies oooo.. Am blessed among women!! @j-slimz I will donate two spoon of milk n milo 4ur garri... Lol |
phyktor: bigboss...i nid u more....4give my absenteeism....U re pardoned boss!! Nice one |
WinnieDPooh: Lol how are you doing? Me i just dey observe o as network here no gree me. I didnt go out today and i want to be a part of the house fully but the network is fluctuating. I'm with you guys sha lol |

?