Odeku's Posts
Nairaland Forum › Odeku's Profile › Odeku's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 87 pages)
nilla you dey school? he cold out side no be talk |
BHOLA Please no talk about your treat with the girls oh, I dey work no make man picking explode this early morning |
girl did you read what you just post nilla:the master wey say him get 700 plus score. |
lier lier pants on fire |
Can't we all get along people of different background, hello to my lil friends |
Scorpio so when we go liberate your friends for this new 3some trend now, Nigerian girls like dressing like the American girls, why not try something new, lol |
I hope dem give am chance and let see if she can out perform her male conter parts in such a small time |
Sijien , dem tell you say I dey for America dey follow woman? you can't go to war without weapon and bullet proof. I'm in training and pretty soon you will start hearing about the defiant ODEKU BABA. Charuty begins at home they say, |
you insinuate when I see Dele Giwa make I ask am, have you been told I'm ready to die? My stewardship has not been completed yet. I still owe my country people. |
chidichris I respect your views and as you knowits not easy to catch a thief that can dribble like maradona. there is an old Yoruba adage that states every day is for the thief but one day is for the owner. IBB is a very smart and cony man, he has been elusive for over 10 years from prosecution, because all his entourage or beneficiaries are on a hush, hush. his regime was synonymous for chop and chop for all, All this coward steward that served under this general are not going to tell us how IBB stole from this our beloved nation because they know he will implicate them as well. The one issue I have with OBJ is why he is not using the raft of his presidency at full swindle to investigate this DICTATOR. the answer to IBB is BUHARI, IF Buhari can come to power, i strongly believe he will be vindictive and use his power to prosecute IBB at all cost. Lets give credit when credit is due, OBJ was the 1st president in Nigeria to tackle corruption openly, we may not agree with some of his policies but he has tried if only we can get 10% of IBB money, we can make progress in developing just one state in Nigeria to American standard, and thing of how many people will benefit from this? |
Election is less than 6 month. I wonder if she will contest? |
stranger12 if you cant read a simple ABC and comprehend DE? then na your own fault be that, maybe you should go back a nd read the article again, digest it, and make sense out of the content. no lost love |
Ok, my lovely ladies im out of here, don't get too cold, and if you do don't call me cause I can't help you there is nothing two cold black people can do for each other, PEACE Bhola please one one note help dafman to promise land, he has been missing in action, later |
CHi na where be BURMA again, na India or bamuda person be that? |
Bhola teh SLow as my papa dey talk, dont live on the fast lane abeg, me I no fit run chase FERARI. ok, I dey go find me some AMALA nilla you still working? |
he dey say he can't get to the promise land with out crashing too soon, did i say that? |
Bhola you don mis the most popular one i go sack you oh, exotic CHOCOLATE and no be cafe latte |
I'm sure Bhola is regretting asking No whay no shame in her game, i tell you |
THEY ARE THE freakS of the nation, Bhola is AmY of AmericA, SHE GO TELL YOU WETTING SHE FILL YOU NO LIKE AM HIT THE ROAD |
later may man |
dafman i don tell you, you no fit teach man wetting man no sabi, please you need trainning to get to promise land, Bhola is charging for private lesson, and its only remote sessions |
that cold want kill me omo boy but i dey dey chi town almost every other month hit me on messenger ras4lf_99@yahoo |
nilla maybe na that your beauty keep all of us here so, damn you are fine ![]() una don here this new song Coupe decali ? |
hec no abeg no take those slave names, Bhola you fit make million, you still need a man to give you some wood, u no fit buy real wood and kissing and affection now, no let me speak yoruba abeg |
lewa trust me if you be that kind person, na me go call FBI for you self, Bhola back to you, haba you don ever see NIGERIA MICHEAL JACKSON before? OBESERE don talk am finish you be chocolate as lovely dem nilla see you don get me for trouble, i don dey run my mouth here forget say i get work for do |
DAMN THIS BHOLA girl self na high class woman. man go rub bank to date you. chi me i no dey go jail, i don already tell you dem tell me say na guys on guys thing for there |
dafman when you get down with a lady, when light no dey, you no sabi find your way to promise land? common you fit do better pass that score now |
Bhola you too much self, i go send you go CHICAGO make lakeshore breeze touch that your chocolate skin |
Bhola no hear am from me, most of them dey jail now, drug pushers lol |
kato |
DUBLIN no be Germany be that? watever |
Lewa I dey come chitown next week, we go surely hang out. you know if that naija resturant for northside still dey |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 87 pages)