Odeku's Posts
Nairaland Forum › Odeku's Profile › Odeku's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 87 pages)
Thank you Lewa I was getting ready to say the same thing Omo boy bawo ni now |
dont you know your mate? |
CHI SHANGO god of IRON don strike again, I don tell all the women please take the plan B alternative and we won't have to deal with senseless post like this.SHANGO start drinking ODEKU and leave whiskey alone and u can think straight, no white man can lead us, they are the reason we have issues now. we sent our leaders to school in England to learn about the white mans way, and they learn how to eat steak and carvier, now they embezzling left and right. |
for real, my whole generation was born and raised in jos used to live in Bukuru and gada biu |
freak no be crime my sister, na enjoyment to the fullest. if you no do am the next man she meet go do am better |
Jos boy are you from Plateau state? |
who do you think you are self? |
I don beat all una weh dey fight, IM the baba last |
Abeg we need native BUKA like mama Ibadan or mama OKAFOR BUKA something we can relate to, no pasturized food |
why naija woman dey shy away from party self? my people self dey fear too much na Fela talk am |
na who una dey call ghost, sorry I be dey for class just dey mess around. nilla dey fear, abeg Bhola organise i go hook u up for Chitown with some shi town finnest guy like my boy Lewa and co. nilla abeg you must come with us we go celebrate your grad. |
Every country get him own problem oh, Nigeria problem is just too apparent and visible |
wait and see now, the news just came out now we give them 2 weeks before we bigin call EFCC |
Obong na you go tell FBI, chi people dey over think self |
database nilla don go pass me for this computer wrk self, Bhola how u dey now |
Haba the man might be in his grave then, how old is he again? |
see me see trouble oh, this woman come my house want start fight me. nilla tell am abeg pay up my sister. well my wonderful people i dey go gym go work out we go yarn later, una take care of this new girl for me queen2 |
YES my sister JJC you don over late, there is a subscription fee? and Initiation process Bhola tell am abeg |
I don tell you ill marry you, cook for you wash your dishes and dirty laundry and sing to you, and after all that, put that wood on you make you start talking in OBONG ITONG EFIK, lol ![]() |
nilla:Nilla take your time oh, na my girl be that, when you dey follow Morris Chestnut, we no talk, I saw that picking, and na angel in kansas city. DAMN she over fine, FLAWLESS MAMAMIA |
NA wah oh, but we go pray and we go survive |
SO people be scared and only fly Monday to Friday? that doesn't make any sense |
So by you not voting my friend what does that signified? just 1 vote can make a difference regardless if its rigged or not, and I can see your point. But please people come out and still vote eventually we go survive |
watever do you know who Babangida is ? that is his second son. by friend we never seems to agree on any topic. |
Bhola na when be dis party, Abeg make una no leave me behind, BIG B1 fit send SERGENT ROGER |
No place like home, make i go drink my palm wine and pepper soup abeg una no go kill me for this America with stress |
I go dey naija my boy is getting married in BEnin, we going to turn that town inside out, then back to Lagos, Abuja and Port hercourt |
Chi Bhola na G string or na tong you wear for that picture so? Im ready for party any time send me your email we fit organize any time now |
you fit eat me Bhola Im on the menu special buy one bring another one free this afternoon, fresh and toasty |
Bhola im always ready for party, ask nilla and whatever, na which kind name be that self? One on condition, we must do am for sun shine state, me i don tire all this cold masa or we all just fit go do am for JAMO |
Radiant how now? Bhola I get certificate ready you might as well marry me i cook for you rub your feet i even wash your dirty laundry and sing to you DAMN IM good ![]() |
Bhola slow down abeg, you don start this morning again, this one na big issue, people marry for different reasons, Financial, companion, and friendship, if all depend on what you want out of it in my opinion. well let the married people stay married abeg MORE FOR ME |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 87 pages)