Odin13's Posts
Nairaland Forum › Odin13's Profile › Odin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 163 pages)
Apc is evil Buhari is a dullard .. OBi Dey take mad advise Druggie the take dullard serious After elections Nigerians go speak Right now .. No sane nigerian takes Buhari serious except for Yoruba people Buhari is the only reason Apc is losing North Add Tinubu to it and understand why Tinubu will never be the President of this country February will always come Election results will be announced E go clear |
Time wasters Even Tinubu know say this ones na fvckboys looking for cash out Next |
Dairies ![]() |
![]() Waiting for AA and SDP to follow suit and maybe Wike for done gather enough courage to act out his stupidity Power to the people North 2023 |
He jam rock.. agenda no gree agend.. Bala Mohammed no be your mate.. Abi Bauchi look like Abia to you? So Ayu must not go again? ![]() Wike the fool.. Power to the people PDP!! |
Anytime they see Wike dem go begin para.. Awoof money dey purge.. Imagine person father being controlled and fooled around Wike don go .. his brain don return.. next na comot Wike name from Ayu Ap.. that makes quietly he go run I pity Wike walahi… the lesson go sound.. You carry Makinde Ortom ugwuanyi.. like say dem no get sense even with money The only daft fool na ikpeazu… that one see Wike as god.. Jonzing sapiens |
How many of them Under hot maidugiri sun.. Obviously they’re paid |
PrinceOfLagos:500 shettima and his rpg’s no fit … talk more of the Yoruba man.. A million Olumo and oduduwA no chop well Power to the people PDP .. Dem no get choice |
Apc and thuggery… Rally must hold … Even if they want make them open fire for field .. rally must hold They just can’t beat it Power to the people PDP!! |
Is a family affair But why Apc too dey interested in Pdp But Pdp no just care as Apc Dey take breath Oga will always be master Power to the people North 2023 |
Apc goons stoking fire .. where’s their none should first understand that Bornu is on standstill for Atiku Abubakar as they type And Bala Mohammed is not a Yoruba man .. but core Fulani from Niger.. He don’t understand Yoruba tuface diplomacy And no northern Pdp governor understands that when face with his brothers Atiku still no get Opposition Till Wike learn to speak Hausa .. and then fulfude … Is a hard one for Yoruba media |
We’re waiting to see that Muslim from the north that will join Wike’s ogboni and foolishness Bala Mohammed Wike’s boy? ![]() Na aftermath of this visit .. I Dey wait Yoruba media go pieces this news with different propaganda Hope those wey quick rush am go front page go quick rush rebutttal go front page |
Plus propaganda or not Atiku no get Opposition… We Dey collect votes from everywhere… and na block votes … From east to south west to North… we Dey. PDP!! Power to the people..
|
Ttalk:You dey fine face … Enjoy… |
Parachoko:No Dey ask bro That one done close .. me na fools I no argue But just know say millions read your chat.. and your personality in an online faceless forum a where person no even know you .. has shown the kind of human you’re You never said all this at first .. Is late Means nothing Me na proper fool as you said .. no qualms Na my money and my movement .. I know do again With you… na lie .. Walahi Allah … You be wayo gaskia |
Parachoko:When all your post with me are fool of two faced Why should I believe you again with all your rigmarolimg Would you believe me .. if I’ve acted like you? On just a simple deal What if we’re dealing in contracts and all.. Bro sorry I don’t believe any jack you’re saying Let me be the fool .. you win Bye |
Parachoko:You don’t hVe money… Wetin you wan use bet Common details to book flight .. you dey mention Maitama 100 million Kini .. Olboy Move ahead you be scammer I gave you conditions earlier.. going through you chat now You’re not a straight forward human I’ve mAintain my stand from my very post But you’ve changed yours a 100 times You’ve gT nothing |
Parachoko:You’re not normal Why must I send you money.. why stress on it .. Why can’t you send me you details to book a flight for you.. Why brag and shalaye on top wetin no Dey You curse you abuse you call names on top a million and above .. You shout 100 million… I don’t have 100 million for gamble I never said I have it So why all this shalaye You dey make noise .. I had a deal with you yes or no.. You involve third party You said I should send you 250k You insult everything You claim ijaw Only you Oga forget nairaland … you’re a very poor thing.. You can rant from now to eternity I hate poor man reasoning … I’m done with you and whatever claims you’re laying You’re not genuine A pure scammer and a fraud To sent details so I book your flight You dey ask me for 7Ok Person wey wan come bet a million Oga learn to tell yourself truth on a faceless forum Nobody knows you here We’re done Thanks for your time bye bye See Yoruba brain Na wao |
Parachoko:Oga o no Dey follow you brag You said Tinubu will win rivers state and presidency Me wan bet with you … above a million Send your details I will book your flight to Abuja we bet and you go Give me your word . As a bond .. nothing else .. I will come to Lagos we bet and I go back Na money I Dey bet.. wetin you dey work no concern me Any other thing no be my bussines s You’re asking for me to send you 250k Where you can as well send me your details I book your flight .. and that’s all.. You start to insult my papa On top wetin It’s supposed to be bussiness and nothing special If you can’t .. fine .. keep your money and betting I no come measure prik If you still ready to bet a million and above send the details I book your flight simple If you want me to come down Get to any bank and talk with your account officer in Lagos .. I drop my line he she calls and I come down to lagia bet and leave nairaland will keep our recipes at front page till February Why all the stress Life is easy Don’t make it hard |
Ttalk:Are you daft? He should send his details and I will book the flight myself for him He’s betting over a million Naira and he’s sure.. why should I be scared Which ever money is doubled.. Why can he send details for me to book his flight while he book his return ticket.. Must I send 250k to his account Is he a scammer This Yoruba peeps are real Bayerebe… walahi Make I send 250k to someone wey Dey do boy boy for his |
Parachoko:Your papa get sense and you dey do boy boy for another being? Imagine a Yoruba man and dirty pride .. still under Oga.. like wtf? Send details.. Yoruba man start to insult.. poverty is truly a bad thing. E Dey block sense and reasoning .. to replace with Amala and algae Next! |
The Yoruba media keep stoking fire .. because they understand their candinate is not sellable From Udom to Bala They keep fooling themselves Funny be say .. the speed Yoruba humans dey use invade those their propaganda thread eh And the speed mods dey use push am front page .. But will never push the rebuttal .. that one na better 3 days after Very silly outdated media… The nation newspaper will soon release another one |
Parachoko:You no get shame .. you wan invest a million and you proudly asking for 250k Still dey brag on top am Sent me your details I will book a flight for you.. as long as you’re betting over a million No worries .. |
dominic17:Says a decayed soul |
NigeriaIsGreat:k |
Parachoko:Oga location no be problem for me.., give your word I will be in Lagos tomorrow morning.. flight is 70k + When na a million bet .. na still profit.. I can also pay your coming .. you take care of return ticket Stake a million above I don tire for online noise.. with back na forth Bet if you’re too sure Me don make am easy for you |
Ttalk:Me na Nigerian naa.. ![]() |
Parachoko:Can you please stake your funds .. that Apc will win rivers state And stake another that Tinubu will win 2023 I Dey Abuja like this we can get to any bank you wish and discuss with the manager Any amount I’m with you No need to shalaye online |
Plus PJ minus Pj Obi will not win 2023 elections Free and fair.. he will lose Rigging.. he will lose Whichever way He will still lose I only support his publicity as an igbo blood in Nigeria politics Power to the people North 2023 E too suee |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 163 pages)

