Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,321 members, 7,954,290 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 04:06 PM |
Nairaland Forum / Odinese's Profile / Odinese's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 53 pages)
Politics / Re: Tribunal Update: I Won Kogi Governorship Election – Wada by odinese(m): 7:44am On Apr 14, 2016 |
[size=15pt]how will this stop we Barcelona fans from crying? [/size] 10 Likes |
Politics / Re: Lagos CJ Frees 153 Kirikiri Inmates by odinese(m): 7:33am On Apr 14, 2016 |
mehn, this Barcelona match yesterday gan, I no even know the kind pains wey I get yesterday because that match....e just be like say na for dream I dey, make I wake up make dem rematch. Na so I vex dey wan go house for 91min, one yeye unsuccessful premier goat come dey draw me back dey shout up barca + the kind hatred wey all these yeye premier league pple they give my club yesterday, if say no be pple wey hold me ehn, na only God go fit know the kind blow wey I go use scatter him mouth. Not to talk of the kind hatred wey dem dey give my club for nairaland so. Nawa o 6 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Atletico Madrid Vs Barcelona : UCL (2 - 0) On 13th April 2016 by odinese(m): 10:21pm On Apr 13, 2016 |
Flashh:U were banned cos u called basket mouth a g*y lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Atletico Madrid Vs Barcelona : UCL (2 - 0) On 13th April 2016 by odinese(m): 10:21pm On Apr 13, 2016 |
Flashh:U were banned cos u called basket mouth a g*y lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Atletico Madrid Vs Barcelona : UCL (2 - 0) On 13th April 2016 by odinese(m): 9:44pm On Apr 13, 2016 |
Disappointed! |
Politics / Re: Army Appoints S.Z. Kazaure & Umaru New NYSC And Operation Lafia Dole Commanders by odinese(m): 11:55am On Apr 13, 2016 |
[size=15pt]this is commendablelabomento[/size] |
Religion / Re: Kofi Danso Gets Private Jet From Members As Birthday Gift (photos) by odinese(m): 11:51am On Apr 13, 2016 |
[size=15pt]hope y'all read it? Based In Canada. Ghana wey never see food chop go buy private jet. [/size] 5 Likes |
Celebrities / Re: Adaora Ukoh Unveils The Face Of Her Baby Boy, Jermaine - Photo by odinese(m): 11:47am On Apr 13, 2016 |
[size=15pt]so? Wetin consign me? Shey I dey chop the face?... All babies face looks the same. [/size] Is she married to a white man? 2 Likes |
Sports / Re: Mikel Obi's Twin Daughters With Russian Girlfriend Look All Grown (see Photos) by odinese(m): 10:34am On Apr 13, 2016 |
[size=15pt]and some people dey dere dey shook head on top Mikel matter, while him dey dere dey enjoy good life(twins,baby mama that's gonna become a wife very soon and money ).so what else Mikel go dey think of? Shey na how to break into conte's squad Btw where do they live? Ukraine? England? [/size] 3 Likes 1 Share |
Politics / Re: Buhari And Mustapha Jakolo In Medina In 1984 by odinese(m): 10:30am On Apr 13, 2016 |
[size=15pt]and the dullardinhó never stops making his neck longer like a dullard[/size] 3 Likes 4 Shares |
Celebrities / Re: Olajumoke Orisaguna Moves Into Her Sujimoto Mansion, Shares Interior Pics by odinese(m): 5:26pm On Apr 12, 2016 |
olarhtunji:I no sure for nairaland mods. |
Celebrities / Re: Olajumoke Orisaguna Moves Into Her Sujimoto Mansion, Shares Interior Pics by odinese(m): 4:35pm On Apr 12, 2016 |
[size=16pt]how many men Don fùck this olajumoke sef? [/size] 16 Likes 2 Shares |
Nairaland / General / Re: Petrol Tanker Leaks Fuel At Oshodi - Pics by odinese(m): 3:52pm On Apr 12, 2016 |
C |
Business / Re: I Received N740 Thousand Naira In My Bank Account Instead Of N370 Thousand Naira by odinese(m): 11:05am On Apr 12, 2016 |
op, no fear ooh. Same happened to my sister some years ago and hers was 60k 3times, that's 180000 and nothing has happened till now. 1 Like |
Sports / Re: Police Take Over Headquarters Of NFF Following Court Order Sacking Amaju Pinnick by odinese(m): 10:29pm On Apr 11, 2016 |
[size=15pt]that man is a disgrace to Nigerian football [/size] 3 Likes |
Politics / Re: Senate Asks Amaechi To Resign by odinese(m): 10:22pm On Apr 11, 2016 |
aluk:Zombie oooo zombie eeeehhh |
Politics / Re: Senate Asks Amaechi To Resign by odinese(m): 10:20pm On Apr 11, 2016 |
Sainttops:Zombie oo... Zombie ehhh |
Foreign Affairs / Re: Woman Walks Unclad In Street Of Nairobi, Bringing Everything To A Standstill by odinese(m): 10:09pm On Apr 11, 2016 |
[size=16pt]wait ooooo, op just say graphics pix? OK well done, coz me dey enjoy am [/size] |
Politics / Re: Senate Asks Amaechi To Resign by odinese(m): 9:52pm On Apr 11, 2016 |
[size=15pt]i if should include bubu in this, Pls let know one talk sh!t ooooooo. Now,bubu said he wants changi abi? How can a sane man take over 3months just to appoint ministers and we Nigerians waited patiently(waiting for the changi), and all of a sudden we saw amaechi, fashola and other old dummies(ex governors) in the list of ministers. Isn't it stupidity? Are we Nigerians that stupid? I may not be following the gibberish written up there, cos I know that the Senates, minsters and Co are all bunch of hypocrites and buhari is a dumbass. Believe me... There are alot of fresh graduates, intelligent young people who could have filled up those post, but the dullardinhó went ahead to fix confusion and darkness everywhere. [/size] 51 Likes 7 Shares |
Romance / Nairaland Guys And Girls Be Forming. by odinese(m): 9:37pm On Apr 11, 2016 |
Make I first start with nairaland guys. Why nairaland guys to dey form? the ones wey no get girlfriend full nairaland dey talk about how their babes do this, do that, fùck up or follow another man. Even the ones wey never see pant or hit puberty for dem life, full here dey talk about how dem kpansh 50girls ah ah GOD dey see Una heavy lie wey don destroy the peace of this forum. As for ladies? Na so I go dey check their profile pictures one by one as dem dey talk how dey flush their boyfriends one by one.... Me sef go dey wonder who flush each other, Shey na the boyfriend or na the girl.? Even the ones wey boy never tell watsupp come here dey make mouth Out of 20pics wey I go check, na only 6 naim go fine inside and the worst thing be say the pretty ones don't talk. Nairaland girls abeg stop to dey lie, if ur boyfriend dump you no tell us say na u dump am. Finish... As for the guys wey dey talk, abeg if real men are talking make u stfu! |
Romance / Re: Why Do Alot Of Nigerian Ladies Love Doing This Annoying Stuff..(pics) by odinese(m): 9:00pm On Apr 11, 2016 |
Aisha96:My friend sharrap! Wetin dey inside dere sef? Shey fuel dey come out from dere? Abi na me tell you say make u wear miniskirt? 1 Like |
Romance / Re: Why Do Alot Of Nigerian Ladies Love Doing This Annoying Stuff..(pics) by odinese(m): 8:26pm On Apr 11, 2016 |
To me it's so annoying. 1 Like |
Romance / Why Do Alot Of Nigerian Ladies Love Doing This Annoying Stuff..(pics) by odinese(m): 8:26pm On Apr 11, 2016 |
When u are alone with ur gf or maybe any lady talking together and u mistakenly look down to her thighs even if ur mind is not thinking about any stupid stuff, then she does something like this. .. 1 Like
|
Celebrities / Re: Oge Okoye Finds Love Again (photo) by odinese(m): 8:05pm On Apr 11, 2016 |
[size=15pt]this one na confirm àshewo na [/size] 8 Likes |
Education / Re: When Daddy Graduated From The University Through Runs (Photo) by odinese(m): 3:48pm On Apr 11, 2016 |
President Buhari |
Politics / Re: Dino Melaye Shares Prayer Points On Twitter by odinese(m): 11:15am On Apr 11, 2016 |
[size=16pt]who be this zombie? Ain't u guys the one making life difficult for we Nigerians? [/size] 6 Likes 1 Share |
Celebrities / Re: KAI Officials Forced Lagosians To Use Pedestrian Bridge by odinese(m): 11:14am On Apr 11, 2016 |
[size=16pt]those Kai members will still give up. Na today? [/size] 2 Likes |
Celebrities / Re: Yemi Alade At The UBA CEO Awards In A V-neck Jumpsuit (pics) by odinese(m): 10:55am On Apr 11, 2016 |
Gs |
Celebrities / Re: Yemi Alade At The UBA CEO Awards In A V-neck Jumpsuit (pics) by odinese(m): 10:55am On Apr 11, 2016 |
[size=16pt]if I catch this babe and I know finger her smelly toto, my name no be odinese.[/size] 1 Like |
Celebrities / Re: Mercy Johnson Returns To Movie Set, Flaunts Hot Boobs On Set (photos) by odinese(m): 9:25am On Apr 11, 2016 |
[size=15pt]what movie? The cry cry one? Mtchewwwww [/size] 2 Likes 1 Share |
Education / Re: When Daddy Graduated From The University Through Runs (Photo) by odinese(m): 9:17am On Apr 11, 2016 |
mikkypel:Like I care? |
Politics / Re: FG Releases 7,000 Outstanding Petrol Loading Tickets Of Independent Marketers by odinese(m): 9:50pm On Apr 10, 2016 |
[[size=16pt]on my own contribution is that [/size] The federal government is not a developed country in the morning so far so good when she was hospitalized saying she was tired from work and school work done today and tomorrow is my experience with the family and friends who are Yoruba and igbo and you can say all that matters to me thou shalt not really sure what to do with the family and friends who are traveling by the overrated thought of the president peed in other to formally finalized the indipicuent. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 53 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |