Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 410 411 412 413 414 415 416 417 418 (of 546 pages)
Pokemon43: So next time when i dey talk odizee go listen and learn,if they had given mikel it wouldn't av been fairu knw nothing abt football,no b to dey sitdown wit guys dey watch ball mk u sabi ball,hw did yaya contribute to african football more dan mikel in 2013 |
Coaches wen no knw hw to vote,dey vote wit sentiment,dey said hw d player has contributed to african football,ok hw did yaya toure contribute to african football dan mikel,rubish,boys vex ysterday na,dem say mk dem dey host am for toure house nw |
Obob na till march b clearance,nawa o,no feb again |
Oke Esibe: Ehya......doh.....u r jst a freak.n u r as ugly as princess fiona |
5instein: all those people dat paid....i wonder where their money is ryt nwwit me in elegushi beach ryt nw |
Pokemon43: i don first talk am b4 yaya get more chance and deserve am pass mikel,but if mikel win i nor go dey too suprised cos nthing can happen in nigeria.wen dey met on d main stage,mikel out classed yaya,come to qualifiers,mikel was beta dan yaya,mikel go win am ee,no nid to argue |
Pokemon43: *stale*dey dere dey find likes,ur ministry is different,ministry of gba__un. Fill in d gap |
Pokemon43: sir,what is ur sauce?leave da guy,na onli uniben syt tyn i dey blv,he is so guilible |
oyivwi stanley: argentina go world cup na nd my guess be say na im score the highest goal wey dem tey qualify, for sure ibra na elder for were messi dey which day messi start footbal but messi is outstandingna ibra b d onli oga for him team but messi get maria higuain n d rest,na by who first start? Cos dem dey use wayo gv am world best abi? |
Airforce1: Ok but who do prost!tution and witchcraft passna una house b d house of assembly |
oyivwi stanley: no doubt ibra is good but messi is better,i like his zealibra na boss,no b goal u use tk dey rank,ibra dey always carry him national team,but messi na okomo |
Alikaxon: Am a deltan guy.....I think op is right, most of our girls rather look like men, especially warri girls, the only place you can get fine girls is probably ASABA. Benin girls re tight. No bias.wetyn concern me,if i won marry,urhobo fine gal dey for me,not like d worwor oke esibe,extra ordinary d worwor |
Oke Esibe: Laff wan kill mey laff no go kill u,shey u b delta girl,so u r a eegbo smoker,thief,pepper soup drink,drunkard,shey u won fall una hand abi,mk i just help u,tout. But we delta guys gat swag dan all naija boys,na d gals dey last,shame |
oyivwi stanley: i am a fan of barca nt chelsea, on the debut return for messi he scored 2 goals dat guy is goodibra score hattrick he is d best |
nekaa: damn this one got me laffing my head off!of all d jokes na dis one mk u laff pass,chai,u must b a chelsea fan,una no get taste,all deir tyns na gidikppa |
oyivwi stanley: eya must manU win everytime, dem don dey win since this one na oda pple turn, the only unfortunate tin b say moyes cum by this kind tym. so make una relaxcos we should not win always,we should lose abi,draw no dey to draw again,chelsea fans |
if na guy wen go deliver,u for dey see signs,but dis guy no get any potentials,if man u no chase am after dis season,i dey transfer o |
ufuosman: Nice post, as 4 man-u fans is just a matter of time, dnt tink it we b easy 4 him at d first season. David moyes will deliver....i no knw y chelsea fans dey do like say moyes na deir broda,ohhhhhhh,na dem send am come,dis is blackmail,ferguson fell for it |
joshua idibia: Dis guy jst copy my post. C as him com get many likes pass my own. #Tecno vs BB #d guy no try,na theif,na u con dey feel d pain,mk i like u |
Meaning of MOYES - To be promoted beyond one's natural level of ability leading to total failure. |
igbsam: Chai...........As a Man U fan, i don laugh tire..Nice one.were once abi are still,d diff is dat dey maintain top four |
another1234: adex n odizeey,hwfa namy broda i greet u o |
Zellie: [color=crimson]LOL, Good morningdnt dull us we nid fight!fight!! Fight!!! Fight!!!! Fight!!!!! Fight!!!!!! Fight!!!!!!! Fight!!!!!!!! Fight!!!!!!!!! Fight!!!!!!!!!! |
Winzor78: hehe. . .leave d guy,person wen him name no dey cause traffic. |
Zellie: [color=crimson]Stale -_-[/color] [img]http://troll.me/images/squidward-stale-face/squidward-stale-face.jpg[/img]kai,swaga,oghos,n mickey don initiate,dis girl |
Samsantos9: Yes o na that area I deyme n my bro don hustle reach dere na. I dey miss ughelli o,dat place bubble pass lagos,boys wise,n dey biz oriented for ugh |
Winzor78:pokeymon,d queen |
Winzor78: didnt quite get u bro.naso him n him wife dey type,too many gbagauns |
man u jokes: The rate at which Manchester United are going down they will soon discover OIL. |
Samsantos9: For imoniame? That means you dey stay near my area ona inside imoniame u dey? I knw all dose places na. |
jelel6: i will take that as a NO.na yes o |
Angel235: Na Ekrejebor area i dey hide my head o...i knw dat syd,me n my bros don do clean up matas reach dere |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 410 411 412 413 414 415 416 417 418 (of 546 pages)



[/color]