Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 414 415 416 417 418 419 420 421 422 (of 546 pages)
Uzzidili: abegi, when fergie come 'man who', how many trophies in win, now wen e don take am over 26 yrs take win wetin pep win in like 4yrs(at least more than half), you just de shout. Give moyes time jorFerguson entered a struggling united dat had not won d epl since the 1960's,d onli trophy was FA cup in 1983,1985,man was ntn to write home abt,but Ferguson came and he achieved his aim in 4 yrs,he won another FA cup d next year uefa cup,n d goodies begins...... But Moyes was not brought to correct errors,he was brought to continue d good work,or even do beta,like d pep u said,he had no experience but won 6 trophies in d first season cos he brought good blood n removed bad blood,but Moyes took out d good blood and still kept d bad blood. My no b to go pay hundred naira for viewing centre mk u sabi ball o,if ppl wen knw ball dey tlk,keep quiet to gain experience |
Swagalord18: [color=cyan]lmfao! ....the thing touch the boy for soul[/color]he is on a sabbatical to bring more dry jokes |
y2k62: e nor matter wetin u talk, na wetin d future hold be d ogbonge matter.future indeed. Instead to dey pray fOr fourth position,u dey carry high hopes |
psalmdave: The way u guys talk as if the season has already endedd way u r tlking too is just as if season just started,I saw dis stuff ryt from tym. wen everybody don beat us finish u say season NevA end |
y2k62: we go know who be who by the end of the season. I go like to know u physically so that when the trophy enter GERRARD hand, I go baff u with better laugh.hahaha, i laff slowly,except him go thief am from company hand,n na jailing for am b dat |
kobikwelu: One statement....Moyes is going nowhere.....u say arsenal fans stood by deir team thru trophyless season. Buut i will tell u dat dey had hope cos deir team was consistent,always in top four,ucl nt even europa. No b bayern coach comot so,dem bring guadiola. Forget all dis tyns,moyes wickedness naim dey kill am nw,y u go sack dose poor men,mayb dem don swear for am nw. Guys wen knw d in and out of united,wen for dey show am way out,kai. six words for him. what you sow you shall reap |
y2k62: abeg eee. No fergie time & 12th player (wuruwuru referee) again na im make manure dey lose now. Those average shits called players. Take it or leave it LIVERPOOL FC are winning the EPL this season. Today is 5th january...mark it down, i've spoken!!i don vex sef,call ur players mk i call my own,mk we see weda u go fit tlk,u dey mk stupid noise like say na today u dey watch balll |
y2k62: abeg eee. No fergie time & 12th player (wuruwuru referee) again na im make manure dey lose now. Those average shits called players. Take it or leave it LIVERPOOL FC are winning the EPL this season. Today is 5th january...mark it down, i've spoken!!if ppl dat knws abt football r talking,u sit down n listen so u will learn,u cannot win chelsea d weakest team in d top 4 nw n u want to win epl,everton dey ur back. Na fergie tym dose average guys use tk comot una from capital one cup? Na una b d worst epl team,mk suarez go first,cos madrid do dey eye am,sturidge don go on failiure injury,he is coming bk as a useless player,liverpool win epl? My brother owe u one slap,u no dey see arsenal exploits? If ppl wen don win barclays premier league dey tlk mk u dey look n listen for experience. Mk dis tyn no happen again |
Oghos,d advocate, I no go yan again,by dis tym March wen we go don crash out of all competition I go like here wetyn u go say |
Oghos1: Lol @english.na me b man u owner? For me I go sack am nw or end of season. He is nt d one for us,man u too big for am. Oya Jan window don open,d guy no won gree buy. No b naija mata b dis one o. |
Na fergie cos dis tyn! Leave Moyes for him club u go bring am,man u no b club for clueless men,na club for people wen knw wetyn dey happen,if u can't get gud guys,bring team b coach,like barca did with guardiola,it mite nt work,but e no go bad like ds |
Pokemon43: omo u really hate d guy ooona wicked man,n wetyn him do dose fergy staff na wetyn go do am. Fergy go dey cry for am nw |
Oghos1: So u want him to re hire all of them!?oga no dey speak English,y u go sack men wen knw hw man u b. Na dose guys b man u,d guy carry Phil nevile wen just retire yst as coach,for wat, oya drop players like Giggs n Ferdinand wen don old for whr. Dem lingard zaha,my guy no gree use Dem, |
U coached everton for more Dan ten yrs,yet u dnt knw ur boys,dey knw u more Dan u knw Dem,dey won him at old trafford,can u imagine? |
Pokemon43: yes oo,i believe man u will rise againnot wit dis wicked man |
Oghos1: Loldo u knw wat he did wit sir Ferguson's back room staffs? |
Oghos1: #InmoyesItrust.u dnt knw WAt made united like dis. U just dey do like new fan |
Oghos1: I was speaking prophetically.abegi,man u is going down if Moyes no go nw,n e go tk coach like Dem heykens n Ferguson calibre to restore man u bk. Olympiakos no even sure us to beat. Sef NB: naso Liverpool take start |
Oghos1: it is wellit is nt well o,it is nt well at all |
Pokemon43: gbagaun na when u speak bluderful english or spell blunderfully just like all my posts,hope u don undastnd nowfixed |
Pokemon,oghos,adex mk una come tlk na, #REAL FANZ |
Person go dey lose consecutively,n na for home sef,me I no want experience Liverpool experience o. |
C•S•0™:Glory abi shame. abegi,MOyes must go,wetyn sef |
Quatermaine: Lolz. Joke of lifeworst joke,everrrrrr,my ear hurts |
planetuzor: Bros shey make I reveal ur Powdered Face?ehen na planet uzor abi,chaii!!!!!!!!! |
E.M.Ezzy:apkofure lane ughelli |
C•S•0™:naso o,but na normal native i wear,i neva sew proper urhobo man cloth. |
ikhuoria2: ..come bk and say dis to me after u guys hv won d fixture against bayern |
C•S•0™:comfam,like wen kofa come out,i check my own fisrt bfr i drop am for una,so anybody wen say clearance don start,mk dat person start first bfr himm tlk am here. Happy sunday mr cso n odas |
ikhuoria2: Arsenal holds theso whr r d trophies for dose records? Arsenal don go unbeaten for ucl season from one season to d final of anoda? We did it in 2008 till d final of 2009,so recod no b problem. ps:record wit trophies |
Quatermaine: for Life..correct. D club wit clean form and clean trophy hall |
Quatermaine: Europa leaguee no mata. Shey u b gunners? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 414 415 416 417 418 419 420 421 422 (of 546 pages)



+
+
+
+
+
+
= ±