Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 407 408 409 410 411 412 413 414 415 (of 546 pages)
ojialo: help guys I need to root my phone who has successfully root his h5 mannuallydownload superuser directly no time |
Tessy10: I read through last years thread n twas wow!!!thnk yu. hw fa u |
Ryota: e bi like shey u lik dis ebola well well.no let am come visit u.I hear say e dey go house visit to does who act friendly to it dis daysOK thank u |
Tessy10: i am a fake prophet n am a bad woman! Do notppl go dey mistake Ebola for malaria |
Ryota: na play me dey play too.no vexna lie me I no dey play o |
Ryota: ebola see as e dey run soccer for ur lifeeasy na person no dey play again? |
Ryota: no mind me o I get ebola d thing bad oOK ma. abeg stay mk feds come to ur rescue |
Swagalord18: LOL, no problem.OK o. |
[quote author=Elantracey][/quote]no, u dey share money? |
Swagalord18: LOL ...mumu boyda is good. I won c doc miss o. mk una show me da girl |
Swagalord18: Yeah, January.new intake wen u won resume |
[quote author=Elantracey]na you put me for expoma ? na you u I suppose ask that question self .[/quotewhy I no dey see u na |
Elantracey: hey uwassup mam. u sure say no b for ekpoma u dey sch? |
Swagalord18: ROTFLbaba domo sir. swaga!!!!! |
ItsAaliyah: Bia, this doc miss fellow should come and confess that this account is devoid of her influence.no dey form jor who won see u sef |
benromeo39: ogbeni, forget that side. If u too vex say dem dey cheat, tell any of ur relation wey wan sit for jamb next year make (s)he fill "sambisa" as LGAno kid. my kins men n I don't ryt exams twice except for fun |
Neldrizzy: Lolll ask Dem!!no go talk anyhw o I b urhobo boy o |
Drdonzeez: Guy, reason am now!!! Someone from cross River got dentistry with 54,two deltans got 62,60 respectively not yet given,,,haba! God dey ona wayo bfr na. lata nw na d same ppl go dey shout say equal right |
ItsAaliyah:funny. but I Neva even see doc miss sec nawa o |
Drdonzeez: What offence has the Deltans committed,,,guy,,na to go claim sambisa forest,,Lol!u guys committed no offense. its just DAT any small tyn ''Warri Nor Dey carry Last''. who dey carry last nw? buhaha |
SkydaDGreat: tanks....its my younger brother that got admitted.OK cool. he is welcome to mgt sci. |
SkydaDGreat: guy Abeg send me d link for checking d statuscongrats my guy. |
has any body been confirmed a banking and finance student? |
I congratulate u all. |
ahika: Mesoade, Gafano and Odizeey say something. I mean anythingwetyn mk i tlk. u knw hw mny tyms i don n no quote? |
Mexyz: @Odizeey, abeg boss no vex. I met some guys from this thread last year, so unfortunate i did not answer you,seriously it was not intentional. Are you on whatsapp?no wahala man. not on whatsapp for now sha |
Mexyz: If you are not in mgt/social sciences in uniben then you are nowhere. We represent well and all faculties in uniben are always eager to identify with us.u wen I quote tire for LST yr thread till today u no identity wot me. no p man |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 407 408 409 410 411 412 413 414 415 (of 546 pages)


