Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 412 413 414 415 416 417 418 419 420 (of 546 pages)
Angel235: oshare na mé éro. ke oma vwe nkoroma mé garén |
Ken excel: Hmmm...if u say so..uniben is actually unpredictable....dy do tinx in an anti-clockwise way.oga hw u dey reason. U no knw ur ryt? |
Angel235: Ughellimavo |
fighal: acceptance on ma mind. Beside am serously lukin for a room mateadd dis guy n relate wit him:murfyli20 on 2go |
Oghos1: Lol.i will support moyes wen he starts buying n wen he change his style of football. |
Manu have lost all matches dis yr. Courtsey of david moyes,even if na draw sef i go happy |
Pokemon43: Odizee nor go finish me with laff,u wan finish moyes career,u just hate d guy,nor be only u dey vex sha,his first mistake na d people wey e sack,moyes should leave man u,d club is just too big for him to ruinif to say moyes buy,change styl,to barca or bayern pattern,n d tyn no dey work now,if for say one day e go beta,but,na shoot n follow b him pattern,no pattern at all,we b chelsea? |
My man u guys,u knw why i dey vex? Cos moyes no get tactics,he is not applying new approaches,transfer window is out,oya do something,d guy dey look,just d same styl,shoot d ball,n follow. Dat is y i cant compare arsenals barren yrs wit wat man u is facing nw,if to say arsenal dey always dey 7th n below after every season,no fan for stay o. Arsenal always did well n played well,sweet football styl, but d trophy dnt just come. Moyes no get pattern,muscle football, no enjoyment at all,n dem dey lose,n u dey tlk say he wil get it right one day,my broda,wen u try smtyn in one way over n over again n u r complaining of d same result,u nid check up. #simple |
Latnok95: *Wears my Man Utd shirt with golden EPL badge and stands like Mario Ballo*naso naso. I hail |
Oghos1: Odizey chill tf out.dat is y am a fan,to vex wen tyns dey go wrong,if i dey happy wen tyns dey good i nid to vex wen e dey bad n d person at helm of affairs no won apply anoda method. Na u get my fone,oshare chiiilll |
sigidporte: mr moyes is tactically not sound at the moment oga. . so na to dey expect the worst for the main time be that wo.our aim as fans no b to dey expect loss,u go watch match for your team to lose? Good morning my people |
Next two games. Swansea n chelsea. Life anagaga |
In moyes dem trust. Mk i find our nex fixture |
Shout out to my united brodas,we dey kip loss like clean sheet,3 loss in a row n still counting,we go soon surpass eyeanma record |
Moyes will not leave our club like dis,he will fix d way he saw den,he must sacked,nawa,three loss in a row. We con dey beg for draw sef |
lee11: can i go on anyday bro? or they have specific days for specific years.. in other news.. man utd 1 - sun 2u con dey do am like say na we dey home, God is watching |
Droga dray: tell me u texted dis frm a sick bay??......sry,bt mak sure u dnt text wen u ar sick again ooo.... up man u!!tlk to me wen u learn hw to quote |
Adex097: Calm down, we go win ... Now 1-1nw 2-1clearverly. Transfer window don open o |
Adex097: its at ogba bro...as a matter of fact, I'm going dere tomorrow morningi hope oghos is watching,i still tell am abt giggs,but him dey form mr sabi ball |
mr enm,for me dey have gone from bad to worse,no improvement,cos i dnt enjoy anythn,no lite at all,odas can commend,but me i will condemn,wat am i commending,onli midnite lite? Na naija naim all of us dey o,so i see no reason y d lite will not b uniform. Dey will gv d popular places lite n leave odas so dey can clap for dem |
Pokemon43: ur own gud wey dem gree subscribe,dem say we nor dey hear word so dem nor go subscribe,i miss match esp man u oooo,if dem nor subscribe e nor stop me from playing game.odizee i beg drop scores when dey score so i go watch tru u,op dis one nor go vex u?who dey subscribe? Wen light no dey? Na midnite lite we dey get everyday,my fone don run down i for update u. D last tym i watch live match na october,thanks to femi n d gang |
sigidporte: happy new year pipo!8:45 |
Person sacrifice a month salary for God work,and him get pikin,God say divide d money into four n no one for u,u knw wetyn dey pass thru dat month,dey sufferd for d work of God n u dnt want dem to prosper,God is a big God,He does nt bless in little,no b man him b. |
Oga drog,ppl dey leave cars for rccg camp,as gift,na ppl dey buy tyns for our g.o. Daddy g.o no dey stay outsyd camp,his house is inside d camp. Hw u tk knw say billions dey him account,na u b dier fada abi. I am sorry to say dis but will just say u r an advocate of porverty |
Droga dray: wit 4 priv jets.....billions of naira...expensive houses?? haabaa oga dt is too much......No faithful pastor will claim to b d richest in d word@koplat....who tell u say any of dem get 4 jets. Which human being go get four jet,nawa o,false alligations,God will judge u,abraham had so much wealth,he asked lot to choose property bfr him,and he still had more dan him,joseph,bcame a prime minister in a foriegn land,solomon,had so much money,most were gifts,david nko,obededeum,brought d ark of God dat represented God in his husehold,n he bcame wealthy dat david was envious,u can b more rich dan dem if u do tyns,n sacrifice. Pastor adeboye sacrificed his lecturing job (a phd holder),for God's work,y God no go bless am, |
ikhuoria2: Na xo brother.... God said seek ye first the kingdom of God and *EVERY OTHER THINGS* SHALL B ADDED UNTO THEE........NA GOD SURE PASSi tire,if pastor wear tear n patched nika,dem go say whr God for deir life,if moni dey,dem go say moni too much. come to think of it,hw person wen b spiritual father to thousands of ppl go lack,nawa o |
Latnok95: Only if you knew the benefits of working for God...my broda leave dose ppl, Jesus was wealthy that the ppl who killed him casted bet for his garments. Dis verse of d bible does not exclude pastors.: (Deuteronomy 11:13-15 KJV) (13) And it shall come to pass, if ye shall hearken diligently unto my commandments which I command you this day, to love the Lord your God, and to serve him with all your heart and with all your soul, (14) That I will give {you} the rain of your land in his due season, the first rain and the latter rain, that thou mayest gather in thy corn, and thy wine, and thine oil. (15) And I will send grass in thy fields for thy cattle, that thou mayest eat and be full. By the way,did dey submit deir names for ranking? Hw do u knw dey hv such money,abi u dey count d cars for church |
To dey post for here dey fear me,cos e b like sm ppl don dey watch my every moves. Oluwa guide me |
If moyes like mk him help us lose today |
FNG3: very close to the ojo barracks cantonmentna army syd na,u want mk dem beat dem die? |
enm: I no understand the insult flying all over this thread. Because you are not having up to one hour supply in your area does not mean some area are not enjoying up to 20 hour uninterrupted power supply in this lagos.u no knw hw e dey pain wen oda ppl get lite n u no get. Oda places wen no get lite,no b d same naija? If lite no dey some places n e dey odas den no lite at all,n no improvement. Simple |
Pokemon43: My bro said u can create form blogger.comall dose one r free blogs dat can go off anytm |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 412 413 414 415 416 417 418 419 420 (of 546 pages)

