Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 418 419 420 421 422 423 424 425 426 (of 546 pages)
Dibu_Ojerinde: yes oh .....i be small boy 4 that aspectden u no dey into d stroking biz,dose days wen we dey boarding house,if u go do wording,na ur pman dem go start wit,u go nearly cry,i do am bfr o, |
Quatermaine: Odizeey, I regret asking you that question.. If you never talk trash before, this just made it number 1..na trash for ur eye na,cos u no won gba say na true |
Riley_Freeman: okay, my able Olorogun.no kill me o,i no fit buy one cowleg sef |
Riley_Freeman: Odibaba! Easy on Winner Boss.no prob boss |
Dibu_Ojerinde: kkso u like ur family,nawa o,u b small boy for d game na |
Riley_Freeman: My brosest bros. Na so you see am? You dey owe me during clearance o. No forget that one sha.no worry i will pay u |
Quatermaine: Please can I get your 2go Idcomfam |
Quatermaine: ODIZEEY!!., abeg wetin I change to?. From what to what?u don dey troll,u don dey say mfm babe,what more can i say |
Quatermaine: some1 is under the influence of THE GREEN MAN..u even knw d nickname sef. Ahhhhhh boss migwo o |
Riley_Freeman: Your boy is ever loyal. How your side, Sir?no dey claim boy for me na,cos u no won gv me christmas gift abi |
Quatermaine: what else do you want me to sayi dnt knw anythn abt toasting in church,ask swaga,ur boss |
Quatermaine: Like I was begging you..swaga don spoil my boy |
-_- |
Swagalord18: smh -_- ....u dey use church spin .....if dem catch nww,him go say na agape love. |
Quatermaine: from what to whatdey ask me,like say na me change |
Riley_Freeman: Me know na, my able boss.hw is u sir |
freeman i'm from ughelli delta state |
quatermaine don change. |
Swagalord18: lol ....that's wat we call "hyping" ..... She go dey feel like boss now ..... smhall i knw is dat #God is watching |
Samsantos9: That awkward moment when you discover she's Monsieur suaveif na zellie nw dis tyn for don get 50 likes |
Pokemon43: thnks and we are one family,if not trouble shooters lyk mickey,me and odizee will not be tolerated here.don't know what realy happened but whateva it is pls just let go cos of christno b u b trouble shooter,na ur gbagaun dey find my trouble |
Marilyn_Nash: I thought this was a family,so i want the best for my family,so what?crucify me. Just adhering to the Golden rule plus we're in different fields. Wish you the very best pokemon,hbd once again.wetyn dis one dey yan. Onanidie. Ok na my comment?? abegi,u no even happy say i quote,ppl dey beg for am o |
chaarly: lwkmd oonaso o |
Beezally: am angry wif u oabeg no vex him still dey wit u. |
y2k62: na you know for that one o. If you like compete with me...as if you fit b4. I'm not the GAFFER for nothing.no b onli gaffer na rafa benitez |
Adex097: LWKMD4H o .....you dis guy won't killme with laughter.....baba na true o,i no go pray am for u o, i go just pray for u to b successful,na ur mama fit pray am for u. Na me no like to b ontop of u abi? |
y2k62: It's the day that the Lord has made. POKEMON IS +1 TODAY. HAPPY BIRTHDAY. From today, what you've been looking 4 will start looking 4 u. The enemies u see today u shall see them no more. Those who want u to cry will cry all the days of their lives. The Grace that follows you shall torch your family. This UNIBEN you are going to shall not be ur final destination. Many more years you will see. Your children and their children shall surround your table. In Jesus Mighty Name I've prayed...AMEN.na competition? |
Marilyn_Nash: Hbd pokemon,you shall exceed your equals.see prayer o. Na d same level for uniben una won enta so o. dnt pray amiss |
Ken excel: Poky baby a.k.a trouble shooter........Wish u long life and prosperity....abeg give me ur ous address make i come take u go out. I_am_Sylva: For she's a jolly good fellow#oversabicrew |
happy b'day pokemon celebrate well wit digimon. Dis na d first wish wen come from my mind. |
Dibu_Ojerinde: Lmfao!!! @man u ...we just dey lose matchs wen dey gv pride,city,liverpool,spurs,everton,castle,. Nawa na onli gunners we don win wen we go proud of, wetyn sef,no bragging ryt. Whr all d loyal fans |
this is d ryt tym to sack moyes. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 418 419 420 421 422 423 424 425 426 (of 546 pages)


