Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 416 417 418 419 420 421 422 423 424 (of 546 pages)
Neldrizzy: M̶̲̥̅γ̲̣̣̥ fellow uniben aspirant pls add ♍ε̲̣̣̣ on M̶̲̥̅γ̲̣̣̥ BBM for easy communication 32939ADBnawa o |
Neldrizzy: Pls wats d jamb score dat can qualify sum1 for international studies and diplomacyscore high |
GorgeousReney: CAN SUM1 PLEASE ANSWER MA QUESTNread ur jamb brochure for combination,n read well and pass wel for admission |
Didi 5: What happened to metaphycist's thread?Why on earth was Meta's thread locked to give way to this thread already dancing like a DVD logo on frontpage?Nobody on here can pilot a thread that will serve the purpose of guiding and informing prospective uniben students like Metaphycist,Jazino or Korm2Me.There was a thread serving this purpose,unjustly locked by the mods.Two things will definitely happen;this thread will get messed up in no time.The op will always create ludicrous links to his blog for personal gain as the expense of others!y u dey lament,dem dey gv who first open thread award? Wetyn sef. If na truly for d gain of odas mk una com post infos to help dem,no try dis tyn again |
Hbd anselloty |
Elantracey: ehya ,,cutlass nor dey enta meno b ordinary one |
Elantracey: y nau,,so u just dey pursue me abiwit cutlas |
Riley_Freeman: A date is yet to be 'announced'. Meanwhile, have eagle eyes on Uniben's official website, So you won't be caught napping. Goodluckmost informative poster |
Elantracey: Happy new year everyone,,am i welcomed here?same to u,but we don full here,create ur own thread |
Quatermaine: Check this out!!next tym come wit smtn more thick. 3.5/10 |
Sermwell: You don snatch xpressive from me abi? U do well ooo!i no snatch am from u o. Chill na shey una go resume by monday |
New prospective student thread don don come out. Quartermaine don go dey troll dere |
AB_Royal: Uniben may release procedures for clearance next week...we hv done so many speculations in our heads,so wat we nid nw is facts,ntn less. Thank you |
Remember dis name ODIZEE!!!!!! |
Pokemon43: no na beta private school with very many student cos d school is well known and dey teach well but na money.govt sch then neva bam lyk now wey osho baba touch am.ok. So na benin u dey stay? |
Pokemon43: nor be crime b4 to go p school, some of d public school then were as gud as not gud but they av been renovated nd made beta now.govt schools mk brain ryt from tym,e dey sweet die,no b dose ones wen 3 ppl go dey class |
C•S•0™:wen dem say mk dem go govt sch dem no hear |
Oghos1: What a percipient observationok boss |
Pokemon43: the vp of d school talk am or abi nor be school dey give person?d guy no want mk una collect b dat |
Pokemon43: not possible even my own i wrote in 2010 is nöt outwho tell u dat one,u beta go collect ur certificate |
Some peeps b like,we dnt mean our words here. Mk una dey lie o. Dnt tk social network serious,but na dem do am pass. Mickey,swaga,winner,oghos,i dey watch una o |
Quatermaine: my take on this..comfam |
Quatermaine: I swear.I am just perplexed. |
y2k62: as 4 me I think my browsing time don increase sharply this season cos of UNIBEN matters.naso naso |
y2k62: etibabano b wetyn I dey complain gv u so. I dey feel deir network,n BB plan ,but dere mb consumption na die |
C•S•0™:i hear u bros. Migwo |
Quatermaine: na u sure pass. how e dy b na?na baba God sure pass o |
Quatermaine: Bosses of life.. Greetings to you allmigwo bros |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 416 417 418 419 420 421 422 423 424 (of 546 pages)

