Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 415 416 417 418 419 420 421 422 423 (of 546 pages)
ikhuoria2: Lol ...sorry bros..... man u?....man u for life |
Quatermaine: Tell me the names of those engaging in e-fight and I will refute you.i no dey do e-fite o |
ikhuoria2: wait till end of d seasonoga u just dey disturb wit gunners dis gunners dat,wetyn sef,shuuu, |
Romanticboy1: dah doesn't apply to everybody! Hw many peeps can yu vouch for,will keep cool aBt the insults being thrown at him/her? Dun say it wn't change anyfin,it changes everyfin,eventually yu get to see him/her in person,even if yu dun fight or quarrel,d eyes/way/feeling yu will have towards that person,would be of disgust,etcdis guy just d burst my head wit wise sayings. |
Romanticboy1: yes bro! And did d crusade change yu too?ur boy is changing |
haykeenz: Icelanddumez road ughelli |
Romantic,i thank Goddat crusade wen u go o,u don change,kai. U r my man |
See ppl for here,like say clearance dey start tomorrow. Mk una go bk to una sleep |
Uzzidili: of course am not...yetoshare chiiiiil |
Ken excel: Lol...u beta do...u dey mk am feel like one beta tyn,n d tok go b. 'Adex,y u dey cast me for nl na'. Nna apumaka o |
Uzzidili: Bleep this...y'all electronic people re of no use to me...but i do wish y'all a happy life and a fruitful one as well. I'd just go back to my other tabi dnt mean to b rude. #but u r no use to us either |
Mk una no argue bible for here,if una get money,mk una gv,. Mehn so much porverty here,i'm shocking |
Pokemon43: i really like dis post,tell dem,if person yan prayer mata dem wan chop person raw .no let body sweet u to much,u just dey shout,no mind anybody,face ur biz |
Uzzidili: Dem don start clearance?na for school dem go pay acceptance fee? No allow me tlk o |
Ken excel: Odizeey no mind dat guy..na dem no get money yet dem dy form dangotenaso,but u gan dey shout too much,no mind dem |
For those of una wen dey say prayer no dey open door,. 1corinthians 2vs14 is for u: But the natural man receiveth not the things of the Spirit of God: for they are foolishness unto him: neither can he know them, because they are spiritually discerned. |
Poverty in d air. mk una show una money nw,no b tym for tlk |
Uzzidili: guy naa, you no read where i talk say i go help am when we resumena nw she nid am. |
I just dey see poor men dey rant,dey shout,. Rich men like us dnt shout,we dey act. If u won pray,pray cos prayer is d key. #Money dey oooze |
Uzzidili: Y'all re so annoying. PRAY PRAY PRAY...who tell una say she never pray, who tell una say God no fit help am tru una. Who tell una say God no de work tru nairaland, tru una. PRAY PRAY PRAY. When it comes to givin a helping hand, una go de say pray pray instead of helping. BLE BLE no worry eh, if/when we see for school during clearance i go give you wetin i fit but then again i de apply caution as many other people. So you gat's really prove ur s hit is realoga no dey shout,if u won help help. No dey yab odas |
Pokemon43: u wan know who she be simply tell her to introduce hersefi promise a holy slap. But u guys should check her profile,she is in nid |
Which one b blessing iyeke again na |
Neldrizzy: M̶̲̥̅γ̲̣̣̥ fellow uniben aspirant pls add ♍ε̲̣̣̣ on M̶̲̥̅γ̲̣̣̥ BBM for easy communication 32939ADBnawa o |
Neldrizzy: Pls wats d jamb score dat can qualify sum1 for international studies and diplomacyscore high |
GorgeousReney: CAN SUM1 PLEASE ANSWER MA QUESTNread ur jamb brochure for combination,n read well and pass wel for admission |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 415 416 417 418 419 420 421 422 423 (of 546 pages)
