Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 458 459 460 461 462 463 464 465 466 (of 546 pages)
Mk ASUU no go bk to school,na legging dem go dey wear soon,cos dem no go need deir pocket again |
Swagalord18: naturally blind people dont see darkness.. ....they see nothingnothing as in hw,wat is nothing |
planetuzor: Jexux.. This babe they always make sense shah!!!! Am not suprised though, who else is expected to knw lecturers more than an Nwa Professor herself...abegi no dey form sweet mouth. Cos una dey d same team na, wetyn concern me n deir suffering,na me send dem? |
emmanugo: sori i didnt get d gistno b onli u o,him dey use God dey joke,i sorry for d boy |
Gud gud |
wisemania: what r u trying 2say...r u trying 2say dat odiz still haz dat "mentallity of a sec sch boi"?...big heads. |
Up man u,up psg up Madrid up bayern up Wednesday ucl crew we b boss |
STORM2: hahahaha.....na wa oh university no be secondary school oh. Any lecturer who only lectures and does "nothing else" will fail woefully.dat one na outside biz,e no concern me |
STORM2:dat one na deir own,dey r paid to lecture n nothing else |
STORM2: If u truly believe this then all i can say is u are wrong. Not all nigerians are corrupt. And u don't need any spiritualism to not be corrupt. Its a simple matter of choice. I choose not to be corrupt. You cannot be a self proclaimed corrupt Nigerian and at the same time point at ASUU and FG.a life without Christ is crisis |
STORM2: lol. Here's my opinion on the matter. Getting a first degree isn't easy. Everyone knows that. Now think of the journey to becoming a professor.dis is super story.na me send dem? |
mels wat r u doing na,upload bfr i sack u |
Sanguine: [size=40pt]GOODMORNING GREAT PEOPLE. Thank God it's Wednesday. Last wednesday, last MIDWEEK in this second to the Last month of this beautiful year of the Lord 2013. It is simply the Lords doing, and isn' it marvelous in our sight?[/size]yes oooo,gud morning |
Mzflexydeeva: yes o, as far as I am concerned dis ASUU strike has more of politics Dan gud will. Imagine after 4 months some skols r pulling out d strike. Wat message r dey passing? R they now trying to say they r no longer interested in improving teaching standard or have they just proven that this ASUU tin is a fraud? If ASUU like, they shud stay @ home 4 30yrs, our universities can't change ova nite. Well a time will come too wen students will strike cos some lecturers don't teach. They sell hand out & set questions. Only those who buy, pass. What has ASUU done to improve d standard of teaching & commitment of its members? Abeg jare, ASUU still dey learnu b my conscience o,u jus dey speak from my mind,hw hv dey change d standard,hv dey done deir part as lecturers,in yankee na wetyn dem teach u dem go set,n dem go tell u say na from so so place,bt here na anoda tyn,anybody wen say na equipment n building dey do us na rubish him dey tlk,d system is bad. |
Ken excel: Were jenny enta na?na him na him |
u ppl hv started with ur english abi. Good morning sha |
mz mariah: my mum is from ughelli toona we dey rule |
Edjeba, agbara-otoR ,ughelli north,delta state |
Mzflexydeeva: hmmmmmmmmmm! ASUU!!! I like d line of dis argument. In my view, I tink we shud take it here gradually. We r way behind America & its likes. But we will get dere someday. Dis ASUU pple sef, d little dey have, have dey been able to use it? They ignore d little dey have not making any effort. Internally generated funds from universities shud also be channelled to developing standard of education. Remember dis saying, its not always about wat ur country can do 4 u but wat u can do 4 ur country. Dese same universities have produced great men, dey too shud support. Weda u like it or not, Nigeria is still a developing countryu just speak my mind wat hv dey done wit d money d v been making. And thru d bad situation we r still hving competent peeps in our society |
STORM2: hahahahaha.....odizeey abeg lemme oh.c change suPpose come in general no b onli one syd,nw lite no dey,no security etc. But for whr,NA y I say it is spiritual Sanguine:naija own na boss |
STORM2: see....nigerians always use this excuse. We don't need to be a hundred years b4 we do the correct thing. We have been spared the need to make the mistakes other countries made. We should learn from the older nations. See Dubai na.....country wen demons dey control,d winsh for here na lack winsh,wen no like betA tyn at all |
Sanguine: Na so jare. That 'someday' wey Odizeey talk so, methinks is rather synanymous to the 'soon' in 'Jesus is coming soon'. Or don't you think sona lie o. Wen I go dey say naija bad,n d nation dey annoy me,dem go dey say u wan comPare to USA Japan or Britain? Dem go say wen dem dey our age dem struggle. I dey sure say many ppl wit dat mentality dey here. So na d struggle we dey so na,mk we wait till we reach 500 yrs |
planetuzor: Tama University Tokyo, established in 1989.- "wikipedia"can u compare dose guys over dere wit us,ahan Japan. We go mk am one day naija go beta,we stiLl young. Ppl wen host world cup |
Planet u suppose knw d age of dose schools na, Nigeria wiLl get dere someday |
Olly barbie219: lwkmd...me sef go add.nawa o. See as ASUU don mk una creative. Screen,olly,n ashley. Weldone o |
Pokemon43: hahahaha na u sabi,but i only know of odì-ízéhna u n ur GoD knw dat one |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 458 459 460 461 462 463 464 465 466 (of 546 pages)

The truth is often times very bitter. 