Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 456 457 458 459 460 461 462 463 464 (of 546 pages)
Sanguine: I nor hold you oo...☺k o |
gcfr.com:I tire o,leave am mk dem dey show am photoshop leta |
Sanguine: oga Odizeey, why you come dey vex now, ehn??leave me joor |
otokx: Did you read the letter from ASUU to GEJ? Kindly show us the paragraph and sentence that salary was referred to.my guy na ASUU member show u d leta,? ☺k,so y r dey still on strike. |
tunex23: ASUU beta not call off the strike, if not the purpose of the strike has been defeated, If truely the FG has d student @ heart they should sign the agreement and release the 100Billion, ASUU knows FG will not pay that money, it very obvious. That idiot Wike coming on Air 2 rant that they wil sack all the lecturers is really a big joke! That can never happen and it com to show that ASUU were right, FG are the one playin politics here.bro no be for ur eye dem agree d 1tr ish? Which purpose con defeat? D 100 bil is nt d ish here its d salary n ASUU came again saying dat its 225 bilion a year nt 220 again. Person wen gt sense dey do like dat? Read my status,dat is to show dat I dey para for naija,na onli education? Na onli uni? If every tyn no flow ntn go good,no lite no good road,ntn dey gv person joy. Hw u go expect education to flow. D one wen dey vex me na ppl wen go dey happy for super eagles n golden eaglet,wen beta tyn dey at stake,if I hama today na bye bye o,I fit go stay for benin rep sef,dey r beta Dan us. Truthful ppl,dey rarely accept bribe. Naija as a whole Is bad,we nid to face corruption n leave dis education mata first,no b educated folks dey jonz us,dem azik n enaharo dose ones gt foreign edu,bt dey corrupt,na dem cause,civil war,dem just fite for independence to eat d money alone. Upon all deir white education,so education is not d solution to our problem. #I wish i was not nigerian# |
Emmadani: the thing is ASUU dnt av plans to call off the strike b4 january 2014.na dem knw o,time dey go |
alfredo4u: Bros u only know yourself. I pray God that soon u will b in my shoes.u don dey open ur backsyd small small |
Sanguine: [size=20pt]Hi guys. Thank God it's FRIDAYY!![/size]TGIF kor TGIF ni,wetyn u dey do tru out d week, |
chidi2pus: one thing is certain !bro naso,who knw weda if dem gv dem dis one,dem no go ome with anoda one |
badbull92: Some little joke...e no even funny anything |
Phemmy99: The point to which the strike has gotten to,,,both FG and ASUU share the blame,,,we all know that ASUU won't call off strike until FG does what is neccessary,,,i know that FG's directive is just an empty threat,,,ASUU won't bulge it will rather prolong the strike,,,the strike can go on for monthz because ASUU has already lost faith in the federal government...May God help us all...#All is well...Please no insults..dem go dey strike, ppl go dey fill deir positions,na dat tym dem go con knw say e don turn joblesness |
Sir-Tunechi:ur middle name na curse? Notn wen u dey eva dey tlk wen u no go curse,my broda change |
Nastydroid: people just dy view this thread dem no drop postsu neva even drop one lesson u dey tlk,wetyn u want mk dem comment on |
lee11: lol see as ken and odizeey just attack me. you guys should chill.bro if u knw wetyn good for u,run go auchi poly. |
lee11: uniben(entrepreneurship) or auchi(accounting). if it were you.dey ask question dere. Common sense is nt common. Use ur brain |
ASUU has failed from day one,dey no dey carry ppl along,hw we go tk knw wetyn dey sup. Go and read d agreement well,u go dey see car loan,house loan,land,n so on. I just weak. Good morning all |
If ASUU no call of d strike bfr 3rd i go share free card. Dnt joke wit d word of a niger-delta man Goodmorning |
STORM2: Oya! Let's go dia!!!una too dey boda,ASUU na smally,ntn dem fit do o o,jobless neva finish fr naija,dis is d ultimate strike strategy from mgt. #outrigt sack# |
Freya@:eya ok,das nyc ,we thnk God |
wisemania: and ur point is?dey ask question for dere |
tonero92: guy lie small we are not fooools here.dat guy na baba o,no tym for lies again |
eluquenson: This is military system by a civilian. So you want to force them back to the class. If not you sack them? You always sacking Sir,but remember the whole Nigeria will sack you onedey. You claimed to be an ex-lecturer. I wonder what type you were. You are finally showing your true colors and feeding us with violent fresh air. This is Tyranny.my broda if u b lecturer go bk o,if nt na hunger strike go b ur next strike o |
uobimba: i know mor grace but if u can connect me to someone who can giv me valuable info or a similar in nairaland here i wil be grateful.i just need d info,i didnt school there,i dont stay in benin toohttps://www.nairaland.com/1233303/uniben-direct-entry-2013-2014/192. ask dem dere. thnk u |
uobimba: pls guys,i need info on d money cost of running masters in your school(UNIBEN),precisely department of GEOPHYSICS.other necessary info will also be appreciatedbros we just gain admission |
Freya@:r u an admittee,mr ghost |
STORM2: Yes oh! I heard it...I feel guilty. I'm happy cos school will start. But I'm pissed cos ASUU's strike would have been in vain if they call it off. It will mean FG won and there will be yet another ineffective strike in about 4yrs...it will mean that ASUU has absolutely zero power and that schools will never get better. Wow!forget white man u knw hw many ppl wen dey find work for naija? U suppose knw na |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 456 457 458 459 460 461 462 463 464 (of 546 pages)

.
hmmmmm