Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 455 456 457 458 459 460 461 462 463 (of 584 pages)
[quote author=Dibu_Ojerinde]i dey respect my family members ,,,if e enta p-man, ...i go stop .....na wetin dem dey use get me ...lol ....cos i no fit call person family member for wording ...[/quote]na d street mata b dat,so my advice is dat wen u reach benin no yab person o. Na why me i no dey yab |
[quote author=Riley_Freeman] My able boss. Na small small na. Soon, na the complete cow you go buy. [/quote]naso naso |
Quatermaine: it seems like to Play is not a good thing..ur own na play,but my own na fight. Shey una see hw life b? |
[quote author=Dibu_Ojerinde]yes oh .....i be small boy 4 that aspect[/quote]den u no dey into d stroking biz,dose days wen we dey boarding house,if u go do wording,na ur pman dem go start wit,u go nearly cry,i do am bfr o, |
Quatermaine: Odizeey, I regret asking you that question.. If you never talk trash before, this just made it number 1..na trash for ur eye na,cos u no won gba say na true |
[quote author=Riley_Freeman] okay, my able Olorogun. [/quote]no kill me o,i no fit buy one cowleg sef |
[quote author=Riley_Freeman] Odibaba! Easy on Winner Boss. [/quote]no prob boss |
[quote author=Dibu_Ojerinde]kk do not mention my sis next time riley ...i ddnt call ur family[/quote]so u like ur family,nawa o,u b small boy for d game na |
[quote author=Riley_Freeman] My brosest bros. Na so you see am? You dey owe me during clearance o. No forget that one sha. [/quote]no worry i will pay u |
Quatermaine: Please can I get your 2go Idcomfam |
Quatermaine: ODIZEEY!!., abeg wetin I change to?. From what to what?u don dey troll,u don dey say mfm babe,what more can i say |
Quatermaine: some1 is under the influence of THE GREEN MAN..u even knw d nickname sef. Ahhhhhh boss migwo o |
[quote author=Riley_Freeman] Your boy is ever loyal. How your side, Sir? [/quote]no dey claim boy for me na,cos u no won gv me christmas gift abi |
Quatermaine: what else do you want me to sayi dnt knw anythn abt toasting in church,ask swaga,ur boss |
Quatermaine: Like I was begging you..swaga don spoil my boy |
-_- |
Swagalord18: smh -_- ....u dey use church spin .....if dem catch nww,him go say na agape love. |
Quatermaine: from what to whatdey ask me,like say na me change |
[quote author=Riley_Freeman] Me know na, my able boss. [/quote]hw is u sir |
freeman i'm from ughelli delta state |
quatermaine don change. |
Swagalord18: lol ....that's wat we call "hyping" ..... She go dey feel like boss now ..... smhall i knw is dat #God is watching |
Samsantos9: That awkward moment when you discover she's Monsieur suaveif na zellie nw dis tyn for don get 50 likes |
Pokemon43: thnks and we are one family,if not trouble shooters lyk mickey,me and odizee will not be tolerated here.don't know what realy happened but whateva it is pls just let go cos of christno b u b trouble shooter,na ur gbagaun dey find my trouble |
[quote author=Marilyn_Nash]I thought this was a family,so i want the best for my family,so what?crucify me. Just adhering to the Golden rule plus we're in different fields. Wish you the very best pokemon,hbd once again.[/quote]wetyn dis one dey yan. Onanidie. Ok na my comment?? abegi,u no even happy say i quote,ppl dey beg for am o |
chaarly: lwkmd oonaso o |
Beezally: am angry wif u oabeg no vex him still dey wit u. |
y2k62: na you know for that one o. If you like compete with me...as if you fit b4. I'm not the GAFFER for nothing.no b onli gaffer na rafa benitez |
Adex097: LWKMD4H o .....you dis guy won't killme with laughter.....baba na true o,i no go pray am for u o, i go just pray for u to b successful,na ur mama fit pray am for u. Na me no like to b ontop of u abi? |
y2k62: It's the day that the Lord has made. POKEMON IS +1 TODAY. HAPPY BIRTHDAY. From today, what you've been looking 4 will start looking 4 u. The enemies u see today u shall see them no more. Those who want u to cry will cry all the days of their lives. The Grace that follows you shall torch your family. This UNIBEN you are going to shall not be ur final destination. Many more years you will see. Your children and their children shall surround your table. In Jesus Mighty Name I've prayed...AMEN.na competition? |
[quote author=Marilyn_Nash]Hbd pokemon,you shall exceed your equals.[/quote]see prayer o. Na d same level for uniben una won enta so o. dnt pray amiss |
Ken excel: Poky baby a.k.a trouble shooter........Wish u long life and prosperity....abeg give me ur ous address make i come take u go out.[quote author=I_am_Sylva]For she's a jolly good fellow For she's a jolly good fellow For she's a jolly good fellowwww which nobody can deny which nobody can deny which nobody can deny For she's a jolly good fellow For she's a jolly good fellow For she's a jolly good fellowwww which nobody can deny . . Happy buffdai pokemon enjoy responsibly [/quote]#oversabicrew |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 455 456 457 458 459 460 461 462 463 (of 584 pages)


