Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 457 458 459 460 461 462 463 464 465 (of 546 pages)
Ayima: I was very wise to leave that match,all na luck sha i thank God.show me way na |
olumide109: UPDATE: In a telephone interview with Daily Trust, the ASUU chairman, UniAbuja Chapter, Dr. Clement Chup says the union dared the federal government to sack its members over the prolonged universities' strike.him go dey dare dem go dey employ new guys,na dose big guys dem go use tk start. |
Uzzidili: Anytime i try to post the link to that scholarship ish, i get banned...wtfeya sorry. I greet u |
Ayima: My ticket is 16m but they said their potential payout is 7m.broda which syt abeg abi na for shop? |
Alaba |
Ayima: You guys should forget about ASUU and pray for me to win 7m.I predicted scores of 5 matches i got 4 correctly yesterday am left with 1 today 7pm thanks for your prayers.abegiiik, 7m see as u tlk am like say na 5 naira, |
Elantracey: no wahala but nor say ah nor tell u ono wahala,following u live |
Elantracey: hahaha....no wahala but hold enough transport fare incase we lost :pwe can neva lost |
Oghos1: Tryna evade d question...mh bro all dose one na scientific lies,hw dem knw,if to say blind man fit see,e for explain wel say na same tyn wen u dey see wen u close ur eye naim him dey see |
[quote author=Quinnlee][/quote]oga person wen speak english no complain o. Na poor man speak garmmar pass |
Elantracey: electrical electronics engineeringi b newbie o,na u go dey show me road for benin o |
Winshes n wizards r watching in 3d n hd,u beta go mountain o |
Kedro: FG reads riot act to ASUU,directs all academic staff to resume on or before 4 december or cease to be staff of the instituition.NTA breaking news.#empty threatsif ur daddy na lecturer advice am o,cos naija no gt joy o, dey say empty threat |
Nw jona is making sense. But if na me I go first sack fagee,n all head of ASUU branch nationwide,u go see weda dem no go run bk |
Elantracey: ah nor read sote every tin commot 4 ma headc ursef. Which course u dey run for benin? |
Una wen dey say 3mil na smaLl bar ,hw much una don get to today,even dis year sef. Naija hard o |
Elantracey: yes o...ah nor just fit open book dis periodso six months no reach u read? |
Adex099: hahaha...you get time o.naso naso |
Elantracey: yes o...exam tins if we resume o☺k o. So u dey fear dis year exam |
Elantracey: it's true o..they should just wait till next year abegif dem resume n u no follow resume,na bad tyn? |
Adex099: Hahaha....I no know o...today,ntn dey dere |
I just dey c ppl dey fite dey quarell,dey advice,dey mislead for money wen una hand no go touch,dat 1 na if d money na real sef |
Carsonv: Everybody's saying Invest Invest Invest!!! Invest in what I must ask...nobody actually knows what to invest in with 3M on this thread!naija stress,bt I no Blv d guy, |
Neva underestimate anybody,u don't knw tomorrow. Learn from blackberry and tecno. Good morning |
Neva underestimate anybody,u don't knw tomorrow. Learn from blackberry and tecno. |
Shey u don mk front page abi, u don satisfy na,lair,for naija. Ahhhhhh ppl dey lie. Except say na g.a.y contract u do |
umuopara: I HAVE A GOOD LINK WHERE YOU CAN GET IT VERY CHEAP, POSSIBLY SAME AMOUNT AS WHAT YOUR UNCLE GO. YOU CAN ONLY SEE AS FAR AS YOU HAVE GONE. BUT IT WILL COST YOU , #3K FOR THE INFORMATION BCOZ I MYSELF DIDN`T GET THE LINK FREE. IF INTERESTED CALL OR TEXT 08066924817.na me send u mk u pay? If to sAy u don com here since e for no happen. E fit b say aliexpress sef e go gv person |
Swagalord18: if u close ur eyes, ......u'l see darkness right? ....well, naturally blind pple dnt see that darkness, ..they see nothing ........ Itz pple dat got blind after birth that cn see darknessI neva still gt d nothing |
Godwin10: Are there not girls for Direct entry here.r dere no girls in ur street |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 457 458 459 460 461 462 463 464 465 (of 546 pages)