Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 459 460 461 462 463 464 465 466 467 (of 546 pages)
Mzflexydeeva: candidate..........awaiting Ui's listok,God will prove Himself in ur case amen |
[quote author=Pokemon43][/quote]miss pokemon ur real name is pocketmonster. Shooooo ,lata nw dem go say i dull |
Mzflexydeeva: smally how na? My dear rite now i'm a DE candidate o. Wanna run medicine @ UIi am a smally means i am post utme admitee. R u a candidate or admitee |
Pokemon43: d more u change d moniker d more it becomes more popular,odï-ïzeh(in my language it means something)if i slap u nw u go say i bad I-am-Winner:no more jambite |
Lamuel i dey here,na digging deep man just dey come from,i hail d house |
Mzflexydeeva: no I didn't apply to UNIBEN. I actually finished from UNIBENsee swag o,me na smally o,na putme tyns o. So wat is ur way forward na |
wisemania: baba u harsh--mayb u shud a pay visit 2 one of d fed uniz in naija...infact wen we rizume me go like take u round civil lab,make u c say confirm practicals dey gbesoke 4dia.....brox tell am joor, |
I greet d house,i just come bk from digging deep,dis ASUU strike shall b a tyn of d past in Jesus name. After fourty years God frbid bad tyn |
Ashley2389: lemm add my ownna lie o,na ashley naim b complete wife |
Storm we hear o. So u mean govt no dey gv dem five kobo,wat of school fees,whr e dey go,naija is genraly corrupt in all ways |
Ayima: you are very stupid,maybe that is your work for now but not me and next time u try that rubbish again i will teach u how to reply my post.baba u no dey sabi joke nawa o,na una dey mk comedians dey lose value. If try me ehn i will eat ur head |
Let do small smtyn .............. After 40 years ..complete1 sees a guy loging into NL with d username 'fynestboi' Complete1:hey r u fynestboi? Fynestboi:yes oo. Complete1:heyyyy fynest d nl mod dat organised d correct debate. Fynestboi:na me o,we thank God. complete1:so wat r u doing in uniport na. Fynestboi:no b small tyn o,i rote jamb again o,after dis forty years strike i went to my sch. and dey could not find my file anymore,wit tears in my eyes i cried so hard. Complete1: who r dese boys wit u.? Fynestboi:dey r my chidren o,we came to ryt post ume togeda,naso life b o,thunder fire ASUU. Complete1:chai,na project i still dey do o,nawa o,my wife go america go complete her studies o,she dey yab me since say i no wan gt cert. Nawa o,we students too cold. ........Odizeey steps in Odizeey:did i hear someone say fynestboi? Fynestboi:yes n u r? Odizeey:odizeey,who is fynestboi among u. Fynestboi:na me o,chai odizee my man,na complete1 b dis o. Wetyn u dey do hear na Odizeey:complete i hail o,hw na,fynest my main boss,c ur belle,e don big o,dese boy resemble u o. Fynestboi:na my children o Odizeey:hahahahahaha,c deir big head.na stroling i carry come here o,i dey fynd buyer,oboy i open shop o,after dese fourty yrs of sch shutdown,my shop has been flourishing. Complete n fynest: thank God for u o. Odizeey:i dey go benin go complete my school o. Dis ASUU do us bad sha fourty years,now i am sixty sumtyn. Ahhhhhh naija. For my next life i no go b nigerian. I pray dis will nt b our case Amen |
planetuzor: At the moment my a department where I belong in my church is doing a project "bore hole" for a community here in lag which doesn't have Tap water close, they have to go to the next street to fetch tap water. So we decided to do a bore hole for them..so no drilling machine for unilag or wetyn. Either d lecturers no wan teach or d guy no attend classes |
thelma ivy: odizee I don find ur nose again o..........it was in ma business!ok o |
E b like say all d faithfuls of dis thread dey support ASUU n deir bad deeds. Mk dem no catch una for ASUU strike news thread o |
uncle2010: u welcome.so na u still b unclenna. Bro n.a.i.j.a.p.r.e.d.i.c.t don run my small acct down,but after i read ur guide i don gt sense |
Adesua veronica: Make brain. Guys and football sha. So u r tinking uniben tinz now or wat? Have not bin fflwn dis thread, just started followingi'm at home thinking of nothing cos i dnt want to die at a young age. Did u gain admission in uniben? |
Planet uzor we knw,but all dose ppl wen dey do engineering for d country,go outside go school,abi d guy wen dey do ur computer go outside,na person we no attend lectures go say him no open computer for sch,uni for dat mata. For small ozoro poly,dem dey do wicked civil engineering practicals,forget.y u skip my,oda part na,our lecturers too wicked,molesting of students is there second name. But wait no b una dey say u no fit compare naija n america,or britico,una go dey say usa na ova 200 yrs,una go dey say one day we go gt dere,dat one day no apply for our education system? |
Pokemon43: namely?pocketmonster and thelema |
These two gals mk una go sleepp ooooooooo,d sun too hot |
Na mancity ppl gt Dat 1960 sef cos na ppl wen dey win millions i dey c for dere |
Sm ppl go just dey watch, dey wait for who to insult,dem no go post any beta tyn o,na just to insult, n dem go dey put 'u r so immature' for deir posts,nawa,mature ppl go dey come here dey misbehave,i'm disappointed,even if person young wella for here,e no young pass 13 or 14,n at dat age u don suppose don gt sense. Pls u ppl should stop d insults. Na tunechi own dey pain me pass |
Ayima: ASUU have make me to start playing coupon,me that didn't have time for those things.I thank God anyway with 250 i won 1,6000000 in premier leaugue and now am about to win 2m in champion league i know i will pick it again,ASUU thank you.dey use styl dey find girls o |
Weldone mehlena |
Adesua veronica: hahhahahhahahahahahahhahah.......................guy body dey o. how ur end? wats popping and wats d way forward?my end shall b good in Jesus name. Ijanikin just dey,d way forward is uefa champions league o |
some ppl hv failed to realise dat materials n equipments r not d problem of our education system. Its corruption,molesting by lecturers,abi ghana gt equipment pass us,i doubt o. Na equipment dem dey tk deprive ppl wen suppose gt admission deir ryt? Abi a d equipment n building capacity dey mk lecturers fail students wen suppose pass? Or naim dey mk dem fail gals wen no gree for dem? Abeg forget struggle e. After 3 yrs u guys will come here n say ASUU is a disappointment just watch |
da ceo1: ure always on point my dear... ASUU is fighting for a just course... See my fellow guys lemme tell u afta every industrial action workers r bn paid their outstanding salaries even if d govt says no work no pay... Dats no longer a threat... So in d first place dnt allow them go on indefinite strikeu ppl hv failed to realise dat materials n equipments r not d problem of our education system. Its corruption,molesting by lecturers,abi ghana gt equipment pass us,i doubt o. Na equipment dem dey tk deprive ppl wen suppose gt admission deir ryt? Abi a d equipment n building capacity dey mk lecturers fail students wen suppose pass? Or naim dey mk dem fail gals wen no gree for dem? Abeg forget struggle e. After 3 yrs u guys will come here n say ASUU is a disappointment just watch |
Adex099: as I see "Breaking News" for channels, I think say na ASUU call off strike ...na there my mind go o |
I have learnt alot thnk unclenna. |
Adex099:because u follow link dem ban u? |
Adex099:i just hear am for inspiration fm nw |
Pat £inst£in:let who is without sin b d forst to cast d stone |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 459 460 461 462 463 464 465 466 467 (of 546 pages)

