₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,212 members, 8,510,677 topics. Date: Friday, 30 October 2026 at 07:57 PM

Toggle theme

OgaRico's Posts

Nairaland Forum › OgaRico's Profile › OgaRico's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 (of 35 pages)

Politics › Re: Abba Kyari Is Dead! by OgaRico(m): 2:15am On Apr 18, 2020
Haunty Kemi bin talk am some weeks ago but nobody believe her. #adieu Kyari
Culture › Re: Video Of Oluwo Of Iwo Rolling Weed Released By Chanel Chin, His Ex Wife by OgaRico(m): 12:05am On Apr 18, 2020
Some people matter sef dey tire me. Once things just go wrong people go just forget all the good things wey happen between them when them dey together and na only bad things them go remember to tell the public.
Na so one haunty like that bi go dey cry for TV that year so then come dey tell us say "so T. billz;you take cocaine,I'm surprise"
Now this one wan tell us say she no know say Oluwo dey kush before she agree to marry am or she wan form now say as him loud finish him no nyash her there and then?
HISS!!
Health › Re: 35 New Cases Of COVID-19 Reported, Total 442, 152 Discharged,13 deaths by OgaRico(m): 12:00am On Apr 17, 2020
gloriaunobi:
Could you please remove my beloveth Enugu from that list
And abeg, help me tell them make them remove Benue too,na mistake that man bi make say pesin for the State get am.
Romance › Re: Lagos Bride Yetunde Alaka Thanks Buhari, Lockdown Unlocks Groom’s Secret by OgaRico(m): 11:55pm On Apr 16, 2020
irunoko:
enle o broda ode,broda oponu,broda alayini ronu,broda apoda,broda morning newspaper totifaya,broda oloko low sperm count
.


E do ooo... him kill pesin?
Na talk him talk na
Family › Re: My Wife Wants Me To Beg For Intercourse by OgaRico(m): 11:39pm On Apr 16, 2020
Ningen:
Give her space.
She's probably insecure about her body.




Says someone who begged to put the tip grin
But you sef know say once the tip enter,the begging table dey turn.

[img]https://media1./images/cd1a01f5ab42f724274ffaa114b2a663/tenor.gif?itemid=4972350[/img]
Politics › Re: Just Received My Stay At Home Relief Food Items From Edo State Government by OgaRico(m): 7:34pm On Apr 16, 2020
Luvlydevin:
. No meat just riceAtnd Indomie
No bi pesin wey cee food eat nai dey think of meat?
Celebrities › Re: KWAM1 Denies Having An Affair With Olori Ajoke, Alaafin Of Oyo's Wife by OgaRico(m): 7:28pm On Apr 16, 2020
I bi no wan talk but my own bi say, Haunty Olori and KWAM1 know each other and if yes,then there is no smoke without fire.
Celebrities › Re: Don Jazzy: "Build Hospital Una No Hear. Now You Cannot Go Abroad" by OgaRico(m): 8:53am On Mar 25, 2020
Na God don catch them.
I dey advice them make them begin share their properties now so that by the time wey them successfully succeed in dying angels fit pity them for heaven gate.[color=#000099][/color]

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 (of 35 pages)