OgaRico's Posts
Nairaland Forum › OgaRico's Profile › OgaRico's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 34 pages)
Wait first,did I just heard someone whispering,Falz for President 2023? |
kalvoken:"that doesn't not". Tuwale baba,your Queen's English is on point.And e no go go down well for whoever wey provoke you reach this extent. |
What up with this lady and Naija Di*ks na?
E fit be one BTS of VJ Adams video sha. |
The public is saying #EndSars and this one is saying SARS won't be able to whatever whatever nonsense again.What this Man is saying and what the public is demanding in regards to SARS is not the same and better have this in mind in case you will be going out for peaceful/unpeaceful protest walk or march,SARS won't end,pata pata them go go mini break and return back with more anger. |
IME1:Abeg help me ask her.How can you be married to a well known name as Atiku and you are still using Ribadu that doesn't really ring a bell. By the way,why is there no picture of Ribadu in Ribadu's daughter's wedding or them no invite am? |
E fit bi film wey him wan release nai him dey give us the thriller like this o because the soundtrack na just like our usual Nollywood movie. |
OP,I think writing Regina Daniel's mother(Rita Daniel) gets' "A PAID FOR" Chieftaincy title in Delta State" will suit this news heading more. A woman that if you mention her name without adding her daughter's name most Nigerians won't even know her nai her matter dey make news. Well,what do I know,after all na Davido make me know Adeleke. |
MhisTahrah:When he said he gives his money to only orphans,I was thinking you will ask which gender of orphans because at the end of the day,female orphans are women too and is funny how you quickly believed that fat lie he wrote above because even chronic homosexuals dey still spend on women. Let us just not lie to ourselves;because take it or leave it,as a man you must spend on a woman willingly or unwillingly,knowingly or unknowingly, wisely or foolishly,sadly or happily. |
in a nutshell,Liverpool walked out of Villa Park not ALONE but with 7 goals escorting them...Unblieve |
After Aston Villa thrashing of Liverpool last night,only one thing was in my head.Me hearing DJ Xclusive voice shouting "This is football, anything can happen" |
JIMMY1393:Hahahaha...mehn,looking Back ehh,even me sef dey surprise wey those ideas bin dey come from. |
juniorstar:I can fully relate;Snoop Dogg Doggystyle,that is the name. I do porn promotion,supplying,exchanging,stealing sotey discipline master for my sec.school collect my porn disc wey I hide inside Agatha Moses Achanchawa disc pack. Male Senior students for sec school no dey beat me because na me bi their supplier. I even get neighbor wey na me dey supply am porn disc whenever him wan nyash eim baybay. But with all those glory wey I get,I wonder how my parent no catch me even once because at times na them dey remove the disc from vcd player give me thinking na worldly music wey we dey hear. Na during my porn dealing days nai I discover say porn disc dey people house pass nollywood films,na just pretend people dey pretend say them dey frown at am.One day I no waka go any shop to buy porn but you no go need porn disc whether for school or house wey I no go supply you and wetin still dey tire me na how I take overtake the people wey introduce me to porn sotey them bi come dey beg me for porn disc(latest ones for that matter).But that was those years. |
Danny50:Abeg,you fit dey specific with the type of ajebo wey you bi? because if you be real real ajebo,your parents no go gree make you dey ride bicycle for busy road go school for safety reasons,na car wey for dey carry you go school.Or make I just take am say because you bi no dey trek go school and you get some scary looking local made toys nai make you feel say you be ajebo. |
More like,"A well eaten meat in Nigeria given a Gold medal" in The UK. |
midehill:How about if na as another girl break Madibah after she chop eim money nai make am do another too,you know? So for you and your type of people mind now,una think say another girl or girls never break eim heart since then? And who you bi to dey wish another pesin unborn child evil sef?...No face your multiple problems you hear. |
The Onitsha part of this story about Precious at 16 make me doubt Haunty Kemi because I remember going to the same church with this girl and her family in High Level,Makurdi when she wasn't up to the said age. |
fkj950ax:Na personal experience I dey talk from. I strongly believe you don't even have an idea about what Civil Defence is for. Ask around about what Civil Defence does. |
bigGBOLA:Hahahahahaha. I swear, you na yeye somebody o. So if na your sister na so you go call her names? |
Mama4dworld:If he keeps forming deaf to your complains,go to the nearest Civil Defence Office and inform them about your problem and they will summon the man so that the problem will be look into. Don't go to the Police no matter the man's refusal about your complain. Civil Defence are the ones in charge of house related issues. This info will cost you only 10 pounds. |
wilemer:No. 6 need capital. Thinking like this,is why you see so many anyhow teachers everywhere. At least during your schooling days, you will agree with me that there was that particular teacher you or your mates keep saying he or she is not suppose to be a teacher. Teaching is the biggest work on earth because you become what you were taught and so it requires very much investment,money or otherwise. |
LALA, this thread worth front page |
Is better a good reason is given for whatever is going on with registration because is obvious something is wrong and they don't want to admit to their fault. |
nedekid:No bi like say I no understand you o. My point na say the guy tell story wey show say na him bi her source of income,so if him no give her money that means she no go fit buy airtime to call. |
nedekid:So how about if is from the money that he gives that she buys airtime to call him? He did not gave money that night and then there's no money to use and buy airtime. |
Maybe o you are expecting too much from the girl at this point of the relationship.Maybe you are expecting her to be a close if not perfect replacement to your ex and she has not be able to do that yet. Sha, reduce your spending on her for now and then wait till you get all the attention you want from her before spending resumes. |
Ikennamurphy:And so if someone is already a single mom that means she won't marry? |
Shebi she too go marry one day and she go begin answer house wife?
I'm hearing KARMA silently |
So no news on Npower for front page till now abi?
Lala and co. |
There is no Corona virus case in Calabar,does it mean the virus cannot Cross River? |

