Phones › Re: BVN-Generated NIN Not Useful - NIMC by ojun50(m): 2:26pm On Jan 12, 2021 |
gabazin080: I don tire for Nigeria matter no be that one be my problem right now. I am a carpenter and I dey find contract
abeg EPP me Oga dey fine customs ooooooh, if you put this country matter for head BP |
Crime › Re: Meet Princess Chidinma Odume, The Female NYSC Corper Who ‘Killed' Her Boyfriend by ojun50(m): 7:56am On Jan 12, 2021 |
Kriss216: Of course they’re the best in;
Nagging Stabbing Urgent 2k Promiscuous Transmitting STDs recklessly Dubious And other illicit acts. Date responsible girls and stop looking for the ones you we use your 2k to woe in yr single room. |
Crime › Re: Meet Princess Chidinma Odume, The Female NYSC Corper Who ‘Killed' Her Boyfriend by ojun50(m): 7:44am On Jan 12, 2021 |
UDOKABESTLUV: See More Photos As Obtained By Below: No details of what really lead the girl killing the guy |
Crime › Re: Meet Princess Chidinma Odume, The Female NYSC Corper Who ‘Killed' Her Boyfriend by ojun50(m): 7:41am On Jan 12, 2021 |
Kriss216: How do people feel comfortable dating a Nigerian girl They are the best...... In the world........... Go carry ur white woman for abroad come house weather you go enjoy The relationship or go that side go marry if she no go dey control you.... She go use police threaten you, DV letter threaten.... In fact our woman are the base |
Crime › Re: Meet Princess Chidinma Odume, The Female NYSC Corper Who ‘Killed' Her Boyfriend by ojun50(m): 7:36am On Jan 12, 2021 |
So na her boyfriend now, no be say the guy pick her for business |
Romance › Re: My Mum Is Threatening To Leave Her Marriage. by ojun50(m): 9:09pm On Jan 11, 2021 |
This tin called prick and toto eh
Evil see wetin you cause oh |
Politics › Re: Garba Shehu: Buhari Sees What Nigerians Don’t See About Service Chiefs by ojun50(m): 8:51pm On Jan 11, 2021 |
Indirectly saying all calling the sack are blind |
|
Health › Re: COVID-19 Update For January 10 2021 In Nigeria by ojun50(m): 12:01am On Jan 11, 2021 |
chatinent: Best answer gets N10k.
Why is it that since when the Kogi state rejected their over-bloated figures in its state, their numbers are no longer increasing? Guy, notting dey happen for kogi state, again fg support no dey reach there base on say the state no dey generate more revenue..... The govern know say if he agree to Federal government the state go broke. |
Family › Re: I Just Noticed Something About Nigerian Men's Preferences by ojun50(m): 9:43pm On Jan 10, 2021 |
Op are you married? |
|
|
Health › Re: COVID-19 Vaccine Doesn’t Contain Microchip, FG Tells Nigerians by ojun50(m): 9:32pm On Jan 10, 2021 |
Na una sabi
For here we dey alright dieeee |
Romance › Re: What Are The Sign Of Useless/stingy Boyfriend by ojun50(m): 9:30pm On Jan 10, 2021 |
Bluezy13: Stinginess depends on who is involved. I may be stingy to miss A, but benevolent to miss B and semi stingy to miss C depending on how I value them. Am sure the funky girl does not know the real meaning of stinginess...... What ever you need from ur boyfriend get it from ur parent..... And let us hear word @ op |
Family › Re: I've Got A Problem! by ojun50(m): 9:26pm On Jan 10, 2021 |
introvert2: i find it very difficult getting over things. I care too much about things.i feel everything I do has to be perfect. Explain further |
Romance › Re: How Many Sperm Will Remain? by ojun50(m): 9:42am On Jan 10, 2021 |
habsydiamond: On behalf of me and my people our 500 is still intact..... If u know u know This ur kingdom She V dey there so |
Properties › Re: Private Jet For Sale by ojun50(m): 7:47am On Jan 10, 2021 |
Hw I wish he go dey carry me enter and pass street I for buy am.... |
Romance › Re: I'm Considering Marrying More Than One Wife , Please I Need Your Advise by ojun50(m): 10:40pm On Jan 09, 2021 |
Go ahead you have the blessing of APC MEMBERS |
Celebrities › Re: Who Is Seun Osewa by ojun50(m): 10:36pm On Jan 09, 2021 |
Madibahisback: Na English Abi na pidgin you dey speak ?? My guy where we dey here WA we dey mix am all together |
Christianity Etc › Re: Please Help, I Keep Hearing Trumpet Sound. by ojun50(m): 9:46pm On Jan 09, 2021 |
You better carry ur head and body go put inside freeze |
Celebrities › Re: Who Is Seun Osewa by ojun50(m): 9:36pm On Jan 09, 2021 |
His village people have warn him not to over do,......
He fear his village people very well |
Culture › Re: "Where Is The Boy(s) That Carried The Oba Of Lagos' Staff?" - by ojun50(m): 7:54pm On Jan 09, 2021 |
Check under your bed you go see am |
Jobs/Vacancies › Re: I Live On 200 Naira Daily To Sustain Myself” – Job-seeking PHD-holder Writes by ojun50(m): 4:43pm On Jan 09, 2021 |
Samsimple: which one is Op .. shey na me dey live on 200naira?? Na you no dey lie |
Music/Radio › Re: Who Is The Best Singer Between ( Fireboy, Omah Lay, Rema) by ojun50(m): 4:07pm On Jan 09, 2021 |
Singer |
Jobs/Vacancies › Re: I Live On 200 Naira Daily To Sustain Myself” – Job-seeking PHD-holder Writes by ojun50(m): 4:05pm On Jan 09, 2021 |
This one shock me
Op you go need to go do one week prayer and fasting for your village then return to lagos and do one week fasting
The third week you land job.....
Amen |
Pets › Re: How Do I Get A Local Dog - Lagos by ojun50(m): 3:59pm On Jan 09, 2021 |
Which area you dey, like how many you want |
Health › Re: COVID-19 Update For January 8 2021 In Nigeria by ojun50(m): 12:00am On Jan 09, 2021 |
No problem, let them not stop UK and South Africa From coming...... |
Politics › Re: Nigerian Governors To Take COVID-19 Vaccine On Live TV – Official by ojun50(m): 8:43pm On Jan 08, 2021 |
Sha tin don come Nigeria ni |
Health › Re: I Need Solution To Snoring by ojun50(m): 8:03pm On Jan 08, 2021 |
Dynamiq: Thanks bros. You have some points in the aspect of stress, and I will work on this. Wlc |
Foreign Affairs › Re: Trump May Grant Himself Presidential Pardon For Capitol Invasion – White House by ojun50(m): 6:58pm On Jan 08, 2021 |
southniyikaye: Buhari right now He go dey tell him follow cow am better than this trumpet |
Health › Re: I Need Solution To Snoring by ojun50(m): 6:53pm On Jan 08, 2021 |
Most times sleeping position could cause it.... You need to reduce yr stress. If you are fat try and lose some weight. |
Health › Re: 'Lock Us, See Second Wave Of #ENDSARS' — Social Media Reacts by ojun50(m): 6:47pm On Jan 08, 2021 |
It is well |