Okoraforaboy's Posts
Nairaland Forum › Okoraforaboy's Profile › Okoraforaboy's Posts
1 2 (of 2 pages)
cyprianlah: Na dis tin mak me vex buy private jet...nd holdup sef dn dey for up cos al d polithiefcians nd pastors get private jet...go and sit down,u no get one kobo!!poor man. |
Usman212s: when your dad was your age, he wasn't as brilliant as you are now.yes, bro i teach him how to operate the computer and his phone now. |
my dad had 3rd class,but he is one of the best lawyers in imo state.me,i had 2.2 but my dad dey intelligent pass me! |
una too like money oooo!! i don pass this level. |
inurmind: Malaria, that thing used to follow me like a shadow. Apart from that I'm clean.u sure say u no dey carry ashawo? |
wetin i know be say two goals go enter i know wan know who score because i don already bet over 1.5 |
this man is a fool!! make him come try am for my villa mbaise na im body go tell am no be person go tell am wetin go happen to am.mumu |
i nominate my able self!!i can do the job nke oma. |
Naijalane: We (naija) don get mouth like chelsea but wetin remain is to play like Man united.baba me,i like the way u love my dear club(united)may God continue to bless u!! u don marry? |
i dn't think the little gunners can defeat sunderland.lie lie,if i should bet this match i will only say that arsenal can only get one goal nothing more. |
nairabound: How much is driver's license and number plate in kaduna ?me no even get driving lincense but i dey drive naaa |
dadicvila: shut up joh!!!jobless attention seekerthank you boss!!i will shut up. |
abeg,una no dey sleep?make una no vex ooo!!! |
Youngmillo: Tz gonna be a tough match buh I see the gooners coming out truimphantly... #Repteamarsenal#oga,make i bet say arsenal go win? |
tellwisdom: She's even more finer than beforemumu |
[quote author=De-Hero]If the match does not end 2 - 0 in favour of Nigeria, say no be my mama born me....[/quote]no be ur mama born u,na dem mama born u. |
Yomieluv: My pix 10 yrs ago,and now.where una dey that time and now? |
[quote author=Adura_ngba]I am sure a few of them would have been on NL talking how great it is to be in the diaspora.[/quote]na so life be bro!! u never can tell what would happen in the future even those that have valid passports are not also safe cos them no dey their country. |
knorkle2: will u bet?i bet am over 1.5,thats atleast two goals go enter weda na chelshit score or swansea,e no concern me na two goals i need from dem make i use the money go carry my russian babe for....... |
totalbaby: I'm not married because of my career and want to be financially stable first, don't want to be dependent on a man.call me on this number make i marry you!! +393454100654 |
Wendyslim: Let dem all face the wrath.wetin dey wan face? |
BedLam: sigh! what is the way forward? BedLam: sigh! what is the way forward? BedLam: sigh! what is the way forward?dem go pay some money naaa!! abi u no be naija boy? |
401kk: More hoes to sleep with.mumu!! |
1 2 (of 2 pages)
