Food › Re: Have You Ever Eaten A Food Cooked By Your Dad? by Olumiday15: 1:46pm On Aug 20, 2021 |
My P man rice and beans na blast |
Romance › Re: I'm In Love With My Colleague's Ex by Olumiday15: 8:56am On Aug 20, 2021 |
Dem suppose just beat u sha |
Business › Re: Which Business Can I Invest With N350K To Make N10K Profits Daily? by Olumiday15: 11:07pm On Aug 17, 2021 |
Sho nah to Dey sell smoke o |
Health › Re: COVID-19 Update For August 16 2021 In Nigeria by Olumiday15: 1:07am On Aug 17, 2021 |
Una just Dey lie
|
Sports › Re: Oshoala Recovers From COVID-19, Receives African Player Of The Year Trophy by Olumiday15: 7:17am On Aug 14, 2021 |
Thank God for life |
Jobs/Vacancies › Re: First Class Students With Second Class Upper Certificate Jobless In Nigeria by Olumiday15: 1:27pm On Aug 11, 2021 |
No be say some people no sabi book o Na lecturer Dey kill their grades Some people are bitter and have no feelings |
Crime › Re: CCTV Show How A Woman Shot Another Woman To Death On A Busy Street by Olumiday15: 7:06am On Aug 09, 2021 |
O boy ….sho…people wicked o
|
Politics › Re: Martin Onovo: Abba Kyari, Magu Are Products Of Corrupt Police System by Olumiday15: 6:20pm On Aug 08, 2021 |
We are in a failed country simple |
Crime › Re: I've BEEN Scammed by Olumiday15: 1:55pm On Aug 08, 2021 |
Hungry boys …2k lol |
Sports › Re: Emilio Ballack's Injuries Were So Severe, Those Who Treated Him Are In Trauma by Olumiday15: 8:37am On Aug 07, 2021 |
Stay strong brrr |
Crime › Re: UNDERCOVER: Inside Lagos Drug Dens Where The Police Is ‘your Friend’ by Olumiday15: 4:17am On Aug 07, 2021 |
For abk u go sit with popo n army Dey smoke |
Crime › Re: Kenyan Man Shoots Wife Dead Before Committing Suicide (Photos) by Olumiday15: 1:01pm On Aug 04, 2021 |
Me I don tire for bad news
|
Fashion › Re: Meet The Most Beautiful Girl In Nigeria 2021 Contestants (Pictures) by Olumiday15: 5:39pm On Aug 02, 2021 |
Human abi robot |
Politics › Re: Senator Anthony Adefuye: I Pray That Those Provoking Buhari Don’t See His Anger by Olumiday15: 8:30am On Aug 02, 2021 |
We put him there He didn’t just put his self there |
Crime › Re: NDLEA Recovers 35 Wraps Of Cocaine, intercepts drugs heading for Europe by Olumiday15: 11:58am On Aug 01, 2021 |
Smile to jail
|
Crime › Re: MAD O! - Hackers Clone EFCC Official Email, See Reactions by Olumiday15: 11:23am On Aug 01, 2021 |
Nbotee: Do U have any idea what the word clone is? How us .gmail.com a clone of .gov.ng? na mumu man |
Crime › Re: Mark My Word Abba Kyari Is Going Nowhere by Olumiday15: 11:09am On Jul 31, 2021 |
If dem don send am go FBI side You owe me 10k |
Health › Re: COVID-19 Update For July 29 2021 In Nigeria by Olumiday15: 1:49am On Jul 30, 2021 |
You too lie
|
Sports › Re: Tokyo2020 Female Basketball: Nigeria Loses 62 -87 To France by Olumiday15: 1:49am On Jul 30, 2021 |
Wetin be my own
|
Crime › Re: American Man Jailed 205 Years For Killing Five Members Of His Family by Olumiday15: 3:19pm On Jul 29, 2021 |
Olewu o
|
Sports › Re: Floyd Mayweather Targeted In Drive-By Shooting As Bodyguard Is Shot by Olumiday15: 6:08am On Jul 29, 2021 |
Make your mayweather sha no turn julyweather
|
Crime › Re: Abuja Policeman Guns Down Football Fan For Warning Against Accidental Discharge by Olumiday15: 6:16am On Jul 28, 2021 |
This life seff don tire me
|
Romance › Re: 5 Types Of Exes You Can Hardly Forget And Move On. Do You Agree? by Olumiday15: 4:50pm On Jul 27, 2021 |
Buy loud one ounce ….she Dey ment |
Sports › Re: Naomi Osaka Lights The Olympic Cauldron by Olumiday15: 9:12am On Jul 24, 2021 |
Insha allah everybody go Dey alright |
Health › Re: COVID-19 Update For July 23 2021 In Nigeria by Olumiday15: 5:52am On Jul 24, 2021 |
Everytime lie lie
|
Business › Re: BREAKING NEWS: Obi Cubana Set To Empower 300 Oba Youths With 1million by Olumiday15: 8:32am On Jul 19, 2021 |
Haaaaa u can lie
|
Crime › Re: Moment A Military Office Pulled A Firearm At A Danfo Driver In Traffic by Olumiday15: 1:21pm On Jul 18, 2021 |
Most of dem deserve am |
TV/Movies › Re: Ogwumike Sisters Feature In The New Space Jam Movie by Olumiday15: 5:28am On Jul 17, 2021 |
Mk she send money
|
Investment › Re: Ogah Seeks South Korea's Collaboration To Develop Nigerian Mining Sector by Olumiday15: 5:07am On Jul 17, 2021 |
Na everytime una Dey seek Dem no fit seek una |
Health › Re: COVID-19 Update For July 16 2021 In Nigeria by Olumiday15: 4:50am On Jul 17, 2021 |
I don’t believe this |
Nairaland General › Re: Big Python Swallows Goats In Nigeria (Video) by Olumiday15: 11:44am On Jul 10, 2021 |
Naira snake …..be like say I go go kill one snake send for here mk e enter front page |
Investment › Re: How Did You Make Your First Million This Year? by Olumiday15: 7:12am On Jul 09, 2021 |
SportsHD: I lost more than 3m this last dip. Yfi gave me my first milli. yearne finance Dey high pass |