Omenziate's Posts
Nairaland Forum › Omenziate's Profile › Omenziate's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 34 pages)
Used to follow dis Negro on twitter, unfollowed d oaf after some very nasty tweets he sent to some other followers. The dude is damn arrogant and very petulant. |
Wetin dem dey call dat rope abi na catapult wey girls dey use cover their behind. I no fit buy dat one o. |
Who gives a hoot about wat old bandits do. Criminals dat should b behind bars now celebrated like celebrities. |
sugar 001:Juste la . Ne passez une bonne journee. |
juman: Eyin oyinbo ewa fun mi ni visa.Chairman mi, o ti su yan . Mo le lo Lome sha. |
Don't like him but if this ain't one of his numerous charades, then Kudos to him. |
DINGO: BB LIKE YOU! OBI AKPO FELLOW. People like you are allergic to good things of life. GOVT will work you will call it Photoshop,juju/otumopko.When they don't work you will call them corrupt and idle Govt.BAD BELLE KILLS FASTER BULLET OHChairman, u b olodo or u no understand sardonic remarks ni? Open ur eyes well. |
E don dey red for Naija . Another Islamic splinter group or what.? Before we know now, like 30 go spring up, person go dey waka with bomb-proof b dat. God abeg, tell Santa Claus to bring my visa abeg. These abokis no want person to rest for here o. |
sugar 001: Bien Merci. Et vous?Je suis tres bien madmoseille. Merci. Comment est votre journee? |
eikeem: *Reads post,mutters "I'm still dreaming" and goes back to bed*Bonjour Monsieur Eikeem. Comment Ca va? |
I have a problem with the word "OBO". |
If I hear se I change my blackberry. Hw many sim I wan get because of fone. All d money person work for, oyibo wan collect em finish, if no b car, na fone or chucks or tablet. |
Lagos , na to learn Chinese, oyo state learn French, wetin ogun go talk now -maybe Icelandic . These pple just dey use us play koroso. |
The "holy book" on one hand, guns or sword on the other hand. Wetin person go use aboki do walahi?. Left to me, all almajiris should be quarantined and nuked. Those demons are ticking time-bombs. |
Yeah yeah, everyday it is nearly 3000, all dese victims we see on the TV almost on a weekly basis don't count abi? Since june, it has been nearly 3000. JTF, kill dem, shoot their wives and kill dem children. |
So some of all these useless baale's are complicit in this crime? Hmmmm, person gas shine eye wella o. Thanks Man. |
The Man is impotent jare. |
Probably high on early morning Alomo and paraga. |
Either a planned attack by the government to free dem or aboki saboteurs (security men) who are sympathetic to Boko Haram's cause. |
Not true. |
Since wen woman turn guided missile. So nobody gets to track the randy men abi? Arabs sef, una way no pure at all. Na una sabi sef. |
O boy e, Naija journey still far die. Choi. Person from CT wey come Lag wit the way we dey exalt am fit tear person slap sef. |
Dem never see anytin, pray se make person no experience dare devil robbers, all dis CCTV and HITV no go solve anytin, once experienced a robbery where a lady was the leader of the gang, see police dey pull uniforms wear mufti dey tear race. The kind commando style dose pple use and d kind tools dem carry pass Rambo IV. Make God just save person jare. Since when person begin believe Naija police? |
What is it wit Nigerians living in the UK? Haba. Almost every week now, na one crime after the other. Make una take am easy o. |
Why Frank Edoho ex wife dey dress like yeye person so. Haba, a mother for dat matter. Kate sef with all d transparent nonsense. Rita Dominic on point jare. |
The shaddock fruit looks more like a Citrus spp, and cherry definately isn't it. The generic name for the fruit is "Chrysophyllum" . and the African specie is Chrysophyllum africanum called "Star apples". So me sef dey wrong all these while. Thanks to wikipedia and google. I don learn new one today. Praise Jah. |
This chairman go like fight pass quarrel o, babe say she no give, u dey insist. Na by force?. Find anoda fine babe na except e get wetin this particular one get odas no get. Abi no b akpako u wan Knack or u get Mandate to preach to her ni? |
Agbalumo and Udara in yoruba and igbo respectively. Cherry in English. I no sabi d hausa name sha. |
Dat state Ogun. Shocking story.. |
So many hausas bear these names na. How do we differentiate? JTF no try jor. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 34 pages)
Pas mal. Et toi