Stats: 3,167,031 members, 7,866,900 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 07:47 AM |
Nairaland Forum / Omenziate's Profile / Omenziate's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (of 34 pages)
![]() |
Make we dey look. |
![]() |
This one na normal 10mins rain for Ifo na. |
![]() |
A e dey go |
![]() |
Dat lie no work
|
![]() |
Unto ManU tins
|
![]() |
Na so we see am o 1 Share
|
![]() |
Hmmmm
|
![]() |
E no easy for masquerade sef
|
![]() |
See wetin 2 much Need for Speed Underground dey cause. Make una no kill person by mistake one day o. By the way, we kind work this kind boys dey work to get all dis kind exotic cars? |
![]() |
Ileke-IdI: Ur posts are usually redolent of stupidity and inanity most times. Hw old are u sef? Not of a fan of Rochas still |
![]() |
Dat Borno flag got me LOL, if only they knew the abu Qaqa's and Shekau would emerge. |
![]() |
When the woman show now, liver go fail all of dem, I remember Arunma Oteh, na English she just use confuse some of dem. Why dem no issue warrant for Farouk Arrest? Criminals at the helm of affairs. |
![]() |
What d fcccuk dat 20:20: 20 mean sef, a period of 60yrs or 2020. Cuz all dis gimmicks no pure. |
![]() |
U fools will all die and meet ur Mentor in hell. |
![]() |
Ehm Ehm. Not a fan of her dad but still wish her soul safe passage into the great beyond. |
![]() |
Na war happen here or wetin? Notin to read sef. |
![]() |
Choi, I sabi dis girl o, make I call her mama now. 1 Like |
![]() |
We don't care, we aint Mohammedans, if d person so seeks attention, he knows who to draw. 12 Likes |
![]() |
Diedara: Guy you dey watch naruto... I hear u o, "diedara", where Sasori ur partner dey? |
![]() |
Tiwa sometime looks like a Japanese Anime character. Sakura chan . Waje no too fine from day one na. So nothing spoil. 5 Likes |
![]() |
Wow, so we would have Gay Imams, GaY sheikhs soon in Gay mosques. Hmmm, so they are finally embracing western culture. Not bad for Islam 1 Like |
![]() |
Bleeders disease most likely. But the nurse sef no try o. What kind of crude means b dat? |
![]() |
Too bad I don't like FIFA, if it was PES 2013, yawa for gas o. |
![]() |
Thank God I no get plan to marry oyibo, the babe I must marry gas pass thru serious morphological and physiological analysis before any "I do". Sorry oga, so na iron b dey jam iron since. Choi. 4 Likes |
![]() |
Read at night all tru my university days at Ife and blasted. Some of my friends can read and assimilate with heavy metal rock blaring out of d speakers. I find it hard to read in the day. So my 6 hrs from midnight to morning sure pass. Understand urself, there are no hard and fast rules to these tins. 1 Like |
![]() |
Useless Hausa/ fulani goons. |
![]() |
Appalling news. |
![]() |
Mayb some tech geeks can help me out here, hw does 700kb/s translate to 2.5Mb download speed as cited by some chairmen here. Abi no b maths again? Is there a factor we multiply to get such values.? |
![]() |
Pulseng: Guess it's a movie coming out soon in which she is to play the role of a cancer patient. Saw the news last week. 1 Like |
![]() |
Na war dese ones come for o. Haba. Everywhere for naija just dey hot. No where safe again. |
![]() |
Watched a video he kept chanting Jihad Jihad Jihad, was he a Terrorist? |
![]() |
U go fear wetin CapeTown pixs dey cause, @rossike , swear se u no enhance some of dose pix urself. E come b like say sa anoda country inside country b dis ur pix o. Nice one. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (of 34 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |