Omitooguns's Posts
Nairaland Forum › Omitooguns's Profile › Omitooguns's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 34 pages)
if u like this comment u r ![]() |
Kopa Marcelino ....How many days left to pick d call up leta ![]() I get Plan to execute na and NYSC dey dull me so tey I dreamt abt my call up leta. |
Harinholar u don see d movie PALOMA N DIEGO RELOADED ![]() u no Diego left Berenis for Paloma .....BT Paloma com follow one Coffee Tycoon.... ![]() na so Diego take enter one chance.... Hope u remember sha ![]() |
Harinholar:o ye wa.... as in u and I sabi wetin dey happen....make we no blow am .....let's just say u don't want to b bias.....hmmm....bias ![]() |
Harinholar: not even a single ADE in ur nomination...... talk less of MASTA..... hmmmm.....Love is Blind ooo |
haywire1:B'15 Award...abi no b 2day dem go announce d finalists ![]() |
haywire1: ![]() ![]() ![]() abeg na friday we dey...and na award nite b 2day no come spoil show. Picture da ![]() |
KeriBaby::/ where una dey check....my dashboard is just as it was wit d CUN and other Docs. |
mobi18:Jesus is Lord....even over d computer....#Stream1 ![]() connect to dis grace and join this chariot....Im going wit Stream1...O ti sure Ju ![]() |
ekeneluvsu: ![]() |
my nomination: ![]() 1) Mr B15 NL: Hilsocial, Xcozee, Physika. 2) Miss B15 NL: Deracathy, Harinholar, Keribaby 3) Most Reserved: Xcozee 4) Icon of Motivation: xcozee. Cc: flex12, rmfunky, Dublyhover, 2el, whizqueen |
Pls my fellow scientists, I need u guys to help write about TIME and SPACE. It may b an article or any oda way....bt let it contain 1. Definition of TIME (pls dont tell me time = Distance/Speed... )No!!! i'd like sometime more detail because i fell scientist never really measured time....all they've measured having bin relative motion or postion of an object wit anoda...and dis doesnt seem like measuring time....so make una pls create Article abt Measuring Time.. 2. SPACE - An Article to define space and how space relates wit time will be ok... So, U guys may open new thread for ur articles or supply links... Thanks all ![]() Note: it is not an assignment ooo |
slyventure:*142# |
my nomination: ![]() Most derailer: elmisti , haywire1, chimajii Most prolific striker: Gazaliah, mistabiola Most supportive: xcozee, Gazaliah, hilsocial Most funny: babatawa, Cc: dubylhover, whizqueen, 2el, Flex12 |
ademasta: ![]() ![]() so how market....as in d 20% kiss from "her" compared with d 80% from Harinholar ...Hope u no dat u've broken Harinholar 's heart 2ice.. 1. Marital infidelity ![]() 2. Award don go ![]() abi u still dey eye d best couple award wit all dis kisses u r collecting up and down... ![]() ![]() ![]() time to join d Single and Searching once more ![]() |
![]() ![]() laughing in Yoruba ![]() ![]() And so it ends....ademasta betrayed Harinholar...and the two Ocean of lover meet bt never mix again...hmmm... ![]() Tragic+Thriller... ![]() Neeeeeeext! ![]() Bharkarh pls take ur new bride harinholar home....Let d Wailing Engr go and collect d "kiss" ![]() u left 80% for 20% ...wat a crash happy service year ![]() |
Elvis506: no u wan spoil machine... harinhola and keribaby are softwares....hardwares need softwares to function... Software must follow d hardware ![]() And cold fit go dey dat camp ground... ![]() |
JibrilJunior:nna dis camp is cool ooo ![]() |
leCaptain:Nna drop d code na abeg....i want subscribe today bt i dont want to do d N200 ina d N150 i won do..... Pls drop it quote or mention me. |
ImFortress:*142# follow d options till u see "N200 for 7days" * someone above said his own is N150 per week to all network...check em. |
slyventure:*142# follow d options till u see N200 as d cost for 7days. |
debeejay: ![]() ![]() Na we dey make masquerade sound.. ![]() |
adakoleagbenu:how much u get to settle...and u go win @ least 3 awards.. Na we dey behind d logic ![]() all the nomination wey dem dey do so....hmmm na OYO...na we dey there...so how much u get ![]() |
debeejay:ademasta b engr...and engrs communicate wit Pishures....even harinholar knows... So, pls tell mr engr ademasta to supply d pishure |
ademasta:chai!!! u dont mean it! Pishure da ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 34 pages)






)