NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:11pm On Oct 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:02pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: Yes o my dear
And we really proved to be faithful to the thread by sticking around and not letting it die a shameful death  keribaby...hope u still remember our AKS prayer point  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:00pm On Oct 05, 2015 |
Uniqueness01: Bia this guy,warn yourself o... 
na me b seun305 
ooo i get  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:38pm On Oct 05, 2015 |
If u dont believe in Life after death This our thread is a testimony ooo   |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:23pm On Oct 05, 2015 |
seun305: She has dimples and can play soccer too!!!
Ok
Bt she's married  hmmm as u take no so much abt dis lady so...i dey suspect u...u b one of dem wey make her changer her...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:20pm On Oct 05, 2015 |
Uniqueness01: Dey there dey ask question.... 
Goodyboo we av a visitor oo... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:20pm On Oct 05, 2015 |
Uniqueness01: Dey there dey ask question.... 
Goodyboo we av a visitor oo... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:44pm On Oct 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:01pm On Oct 05, 2015 |
KingJB: omitooguns, Zeeenas, jatau7, Olami90, Uniqueness01, ewatomi424, LifeIsGuhd, harryson77, lokoloko8, KeriBaby sammie23ten
Morning y'all Salut moi FCM! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:17am On Oct 05, 2015 |
goodyboo: Omitooguns...
wen u hear say "monkey de work,baboons dey chop"
no carry eye look my allaweee Oooo.
(na it sure pass)
mrng Baba.
...
Quintessential du comeliness 
Good Morning...Kedu? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:15am On Oct 05, 2015 |
goodyboo: Omitooguns...
wen u hear say "monkey de work,baboons dey chop"
no carry eye look my allaweee Oooo.
(na it sure pass)
mrng Baba.
...
Quintessential du comeliness 
Good Morning...Kedu? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:47am On Oct 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:48am On Oct 05, 2015 |
Ubah1: Hey pals, good morning!!
I heard from a reliable source that NYSC will be giving us our third choice of state as our SPA.
Has anyone heard such?  U wan start rough play abi  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:41am On Oct 05, 2015 |
Princeparix: Leave that camp go deeper life own 
Mrng 
Boss of Life.
Good morning! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:42am On Oct 05, 2015 |
Emlina: Its teachers day celebration. Any other teacher here wit me abi na only me? The compulsory marching in stadium on white nd black reach una side? E reach lecturers side   |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:38am On Oct 05, 2015 |
goldenone: See dem.
Viewing this topic: elmisti(m), vicvicky,
sugarcoatted(f), Solomonodimegwu(m), jamih,
megawax8(m), Avmbazon, Emlina(f), Ubah1(m),
flakzieb(f), omitooguns(m), harryson77(m),
goldenone(f), adeabi, Raytech2010, MevsU(m) and 1 guest(s) 
Live report From IROKO Tv  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:36am On Oct 05, 2015 |
Emlina...special greetings  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:34am On Oct 05, 2015 |
Princeparix: As bible talk.... Me d prepare to go heaven Receive the grace to hold on till d end bro...infact me sef connect to d same grace....na camp we dey go so. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:47pm On Oct 04, 2015 |
|
Travel › Re: Cultural Adventures In Ghana by omitooguns(m): 7:38pm On Oct 04, 2015 |
Elmina see ur moniker don turn geographical location... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:33pm On Oct 04, 2015 |
DonPsymon: Why are you match making a biuriful lady with a married man   shey u get e-boo  Why everybody don get e-boo  .. ... ... Ok...as u b honest man...Make we redeploy Elmina to Olami90  so, Olami90 take good care of Elmina and bring her to Akwa Ibom on 27th  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:09pm On Oct 04, 2015 |
Emlina: .... Let love lead. Ndo nu. 
dem say u need e-boo...why u jump am 
Hmmm...okay...me don get like 3 e-boos  ...make i dey generous...
So, on behalf of d manhood wey already got e-boo i deploy u to Donpsymon....  .
E patewo 
Make Una Clap 
Applaudise 
Make una 2 wear same attire com Akwa Ibom camp ground oo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:19pm On Oct 04, 2015 |
elmisti: Blessedgurl!....shey u read dat tori abt Ogun state not paying CM again una don #TeamOgun first choice don enter one chance b dat  dat's why i selected it as 3rd Choice...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:11pm On Oct 04, 2015 |
Make i go buy some acres of Land for my ever green poems. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 5:56pm On Oct 04, 2015 |
By this time next month, this thread would av been half deserted... So, make i do some color[color=white]f[/color] ul tin here.... Life is but a Journey...a Journey with Different Phases...at every phase in life, and u are alife, u just gat to kip triving... Live and Let others live ....Live a simple life. ..be happy with the works of ur hand and eat from ur toil as d Lord ur God has said.... for there is no acquisition of knowledge, wealth, or wisdom in d grave... Above all, remember d Lord Ur God in d days of ur youth....OMITOOGUNS was Here... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 5:33pm On Oct 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 4:47pm On Oct 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 4:37pm On Oct 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 4:34pm On Oct 04, 2015 |
goodyboo: present thrice where u bin waka go 
i don find u go dat our join na  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 4:12pm On Oct 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 4:09pm On Oct 04, 2015 |
Mrbllymer: Sontinue, na 2months em go dash u. . Ow u doing btwn? Ow service? No Shaking....Actor no dey die for Movie....if him die na im b say part 2 go dey  ....Camp loading. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:21pm On Oct 04, 2015 |
|