₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,797 members, 8,525,163 topics. Date: Thursday, 26 November 2026 at 08:07 AM

Toggle theme

Omitooguns's Posts

Nairaland Forum › Omitooguns's Profile › Omitooguns's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 34 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:20am On Sep 28, 2015
gallery0519:
. it has notin to do with my CRUSH for him o,dis is what he deserves.
undecided


in luv, all will b fair wink...And..Unbias...because love is blind....and as luv take blind so, why wouldnt he DESERVE all d awards huh grin u dey do Ojoro ...grin


comot d Crush for Ya eye and re - nominate biko.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:09am On Sep 28, 2015
Faithluv5:
With wetin?
nnwane...O eze ego...osi na watapuru aganaya cool
kisskiss
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:56am On Sep 28, 2015
Faithluv5:
How many tyms do I have to tell u undecided undecided
undecided undecided undecided

How many times i wan tell u say i don by dat ur Moniker huh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:52am On Sep 28, 2015
gallery0519:
.
.
huh So u still dey eye Hilsocial ba huh So tey na him full ur nomination....Make him Madam catch u...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:44am On Sep 28, 2015
Uniqueness01:
Lol
That one na family issue o and I no want discuss am ere grin


Good morning!
so na u...sad Eseohe23....why u con go bone dat na like that... I bin dey wonder say i sabi dis lady....but i no wan jump....How u dey?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:57pm On Sep 27, 2015
hadassaheke:
lol, naa 2 tyms u cal me n ure welcme to my humble home in eket!
undecided
........bt as u don welcome me....no more Issue....Hope ur house no far from camp sha....So i go fit land comfortably....And pls i dont enjoy Isam in my vegetables ooo....i prefer oda sea foods wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:46pm On Sep 27, 2015
hadassaheke:
lol, Its actually 9800, cos oga at d top go tk 2h!
I knw cos i live there


shockedshockedshocked
Hadassaheke....Hadassaheke...Hadassaheke....How many times i call u huh

Ok i don no ya plan shocked

So because u no see Akwa Ibom choose u con dey sey dem go comot 2H inside d money wey i don budget huh


If i enter AKS con see say na 9800 dem pay me......Na ya house i dey com for Akwa Ibom so....


..so b4 u comot house for camp...e go beta make u tell dem say I don pay house rent wink

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:29pm On Sep 27, 2015
Ayima:
Don't even go to camp remain here on nairaland and wait for my packs.
gringrin


the Judges must Investigate d 6 packs.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:19pm On Sep 27, 2015
Ayima:
This is an anusal talk,bro let me rest o please.You didn't vote for me, so what is the analysis for?
gringringrin



wen u win dat award...u go show us d 6 packs ooo wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:17pm On Sep 27, 2015
candycrush:
Can anybody help please, I heard bad stories about Akwa ibom state camp and I know it's already too late to change states. Can anyone share stories or pictures of what the place is really like? Thanks #B15


ok make sell me bread for u wink




Akwa Ibom is one NYSC ground filled wit Milk and Honey + Ketch-Up cool....


U get to sleep on water beds....state alawi na 20K and U stay in free Lodge wey get A/c, swimming pools, BBQ @ nite....u wake up 7am....sleep 12pm...because of nite parties...and after ur PPA....u get N100... wink






u feeling Akwa Ibom huh







I just Hope sey na so we #TeamAkwaIbom go meet am.....cool


sorry u didnt chose AKS cool


one love....me self wan no as d place b sha.......just in case u get to no hala me wink



bt state Alawee Na 10k cool + 19k.. cool


NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:03pm On Sep 27, 2015
Uniqueness01:
Most hardworking;omitooguns
shockedshockedshocked


Nwaane Uniqueness01


Hardworking get class ooo....she na d type wey dem dey call Hustle for Lagos....abi dat one on-top 6" X 6" Bedhuh cool



Anyway thanks... I go settle u for Akwa Ibom camp ground cool


Bt u for nominate me for MR Macho na....sad


though my chest flat like flat tyre bt e close to 1 pack out of 6 packs required.... unlike Ayima own wey b say na zero pack....Gulder filled + Fufu grin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:52pm On Sep 27, 2015
KeriBaby:
Thanks y'all for the votes
undecided
nwanne u neva drop sometin for d Guys na....sad

ok see this

U don Chop 2 Awards Already....Na Grammy ramain make u collect wink


i go dey wait u for door-mot sha wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 5:44pm On Sep 27, 2015


Faculty...Viewers, CMs....My Votes are:


Mr. b15; xcozee

Miss b15; deracathy

Best male moniker; Blym

Best female moniker; allsmyles,

Best couple nominees; Ademasta and Harinholar.

Most annoying; Haywire1

Miss endowed; keribaby,

Most troublesome; Haywire1

Mr macho; Elmisti

Prolific striker: gazaliah

Most supportive; Xcozee

Most derailer; elmisti

Most active; elmisti,

Guys’ lady; harinholar

Ladies guy; Haywire1

Most hardworking; xcozee,

Most funny; Haywire1

Most reserved; Eseohe23

Icon of motivation; Xcozee

B15 ambassador; Xcozee

cc: whizqueen, flex12, rmfunky, 2el, dubylhover



One Love.....#TeamAKS cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:57pm On Sep 27, 2015
haywire1:
anyi na aga eme ka ego di nogige
#
nke na-aghaghị wink

Ka Chinekegoziegi; goziegim cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:41pm On Sep 27, 2015
KeriBaby:
Hehehe make e no be say na Fake pastor u be o
Nwane bia apuya dat levels...osiso...


Puputa sometin..wink


weytem ego cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:39pm On Sep 27, 2015
Danator:
Chei see pastor grin
undecided

chai!!! shocked nna so na u wan pour sand into my garri ...bkiaful d annointing is overflowing wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:33pm On Sep 27, 2015
KeriBaby:
Hehehe Amen pastor



Happy sunday
Oya sow into d annointing na sad
so that d prayer go work wit maximum propensity...wink
Buy me dat kind Trekker ...white Itele... Wey u buy for camp cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:29pm On Sep 27, 2015
KeriBaby:
Lol you wee now carry all AKS corpers from this thread
Myself
Omitooguns
Harinholar
Olami90
So that when we land camp dey go just roll out white carpet for us
grin based on who we be
As Na u Open this page con level us wit A'15 ..


..By d Power Pre-Installed In Me Receive Power to Catch up wit and Over take Like arm robber cars dey do....cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:54pm On Sep 27, 2015
DonPsymon:
Akwa ibom corpers be like


Thespark Ibom cheesy
Olami90 Eket
Keribaby Uyo


grin


Omitooguns Ikot Ekpene


grin
Mesere ndung grin cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:58pm On Sep 26, 2015
This quote got me cracking grin


if u keep a girl in ur abode and u never pay her dowry...U r also BOKOHARAM


#SendHomeTheGirl
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:51pm On Sep 26, 2015
KeriBaby:
Lol that kind thing
Enjoy
B d way, I saw ur Handwriting on d wall...wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:47pm On Sep 26, 2015
KeriBaby:
Omitooguns Shebi na cinema u dey so
grin
na u i dey watch for 3D screen oo wink

Title of d Movie : Keribaby D Comforter...wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:42pm On Sep 26, 2015
mrcokoro:
Ok guys e don happen. Just saw this now. Mak una throw more light on am ohhh. Me slef don confuse huh huh huh
gringrin.....lipsrsealed

sorry for d laugh ooo...im just confused ....wait make i go check my own ooo shocked because na so trouble dey start....mean while


i cant help bt make i call d elders...

Cc:
Ayima,
Ademasta
xcozee
Faithluv5
Aare2050
Ay50
Babatawa
Bluish
Bolakale30
Bharkarh
Blym
Blessedgurl
Beamborla
Clark0
Chidi4eze
Charley94
Christay
Donxab
Danpaul50
Debris
Dejiadisa
Darazonian
DoubleLady
Donpsymon
Dossylvanus
Elmisti
Emlina
Ellagoldy
Eseohe23
Ekeneluvsu
Eclipsehemmy
Elfibar
Flex12
Freegaza
Gazaliah
Goodyboo
Goldenone
Haliluck
Haywire1
Harinholar
Heybel
Herojunior88
Hilsocial
Humblega
Ibraheematics
Idirect
Ifeanyija
Iykemomen0
Jannahgem
Jglad
Joyce21
Kunlesufyan
Kunle106
Kingnap
Kogistan
Larboye1
Littlemistress
Mamman40
Marcelinho
Mcdonald59
Mevsu
Mekstaniac
Mobi18
mistabiola
Mistersle3m
Naughtylagosguy
Neduzze5
Opomulerobanga
OKEYISYMA
Olami90
Orlahtohbadt
Ogbetty
onuwaje
Peeparty
Pwettyface
Rayangel
Rmfunky
Sambest2
Shehu9ja
Seun305
Shawwal1
Sirwittee
Sod09
Sugarcoatted
Thespark
Tk4life
Tonyx4x44
UdemeEfanga
viktaslim
Walad4yhu
Willyblinx
xcozee
Physika
Hilsocial
2el
zeeenas



help ooooo shocked
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:16pm On Sep 25, 2015
DonPsymon:
You wan go clear the bush for dem ? undecided
Bush ke....I wan go pack money....Kudi....ego .
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:08pm On Sep 25, 2015
DonPsymon:
I just the look you cheesy
grin



dey look me....no pack ya load make we go camp....I dey my PPA sef
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:05pm On Sep 25, 2015
huhhuhhuhhuhhuhhuh


How much time do we have left that we B'15 don't want to tolerate Each other again huh 10 kings = 10 Years....no king rules forever BT God
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:52pm On Sep 25, 2015
Just recalled this line ......THE FENCE.....By JP Clark.

"It seems the world has changed her garment. but it is I who have not crossed the fence, So there I lie.

There where the need for good and “the doing good” conflict, there I lie."



Feel nostalgia for those days in class....those days when the eyes were still under the knees....and they thought of NYSC was only a figment of my imagination....



BT "...here I lie waiting for my CUL to AkwaIbom My PPA destination cool"
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:35pm On Sep 25, 2015
By this time next month, 2el would have counted [color=pink] Three days to Stream I [/color]


Oh Lord My God, Be thou our Guide


we all gonna meet with new folks

Then, a new way of life would av began
O Lord My God....By thou Our Guide as in Ages Past.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:09pm On Sep 25, 2015
elmisti:
Weyrey!!........pple like u no suppose dey near Tv
grin
I never forget sey u dey eye mobi18 upon say u don marry wink
Forum Games › Re: If You See A Man And A Woman You Are Very Dirty(photo) by omitooguns(m): 6:29pm On Sep 25, 2015
angry where r d dolphins na huh

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 34 pages)