Omoslim26's Posts
Nairaland Forum › Omoslim26's Profile › Omoslim26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 256 pages)
SaintLucia:Ok now i get you you mean everybody is not like your late father who was mobbed and killed for raping a chicken okay thank you no need to expantiate further i fully understand |
SilverNorGold:You will still do dis your rubbish on dis sensitive thread so you intend to pollute dis thread with una nonsense Yoruba dis gworo dat ipob dis aboki dat e no go better for you
|
ahhh I cannot able dis one dis one weak me |
lilvicky68:Tor the only promise land they can take us to is dat one between their legs but me i am not moved afterall i came out from their so e no dey freek me at all
|
sapphiere:Oga abeg just go joke section na serious matter we dey discuss for here abi you dey tink se na d same sense una wey na wey be se na only priicck and food una sabi get with those other woman
|
MelesZenawi:This is not necessary at all no need to masturbate on bigotry every sane human being knows that this has got no linkage with tribe na wa for nairaland people sef oo |
Ok no mention but be a good boy next time se you hearrrr oya hold your 2ear dont do bad thing again ooo ngwa you can go |
SaintLucia:I dont get are you saying the money will be used religiously without any looting plsss shalaye a little bit further no vex
|
SonOfTheRisingS:E no go better for ipob and fulani presidency pls leave that your village in togo and come to ph to do mumu ipob wey no concern you oga wike wan ask you something
|
SonOfTheRisingS: ![]() SonOfTheRisingS:Joke section Togo man too wan form igbo
|
pocohantas: ![]() pocohantas:And I receive more of His blessings |
bcomputer101:brotherly pls dont do this biko i dont like poco too maką onaę mè ihę chochocho too much maną ifulà this post wey she post so she don bcom my personal person projecting my indigenous soup to d World poco chukwu gozie ghì |
Chai op i gbųghò mm i gbufuolęmì mięę ofe owerri the soup of lif soup wey dey cure diabetics soup wey dey cure cancer soup wey dey give sense you cannot eat dat soup and remain the same one of ma nigga use to say the only thing that can make him fear death is the thought of never eating ofe owerri again op ògha diri ghi mmą i di sharp
|
moneyissweet:No be sey them say them no go fit pay maybe all their mind na say state govt go pay |
Breaking plate wey don break don break be dat and it can never be unbreaken again CR7 don break the record into pieces already make una continue to dey whine una sef nonsense
|
Nija and nonsense oppression na
|
VirginFinder:Dont do this man seriously not necessary no be everything must be yoruba vs igbo any monkey dat posts rubbish just call out the animal personally bsides dis is a faceless forum and frustrated morons can create monikers claiming to be one thing or the other jus to masturbate on cheap childish bigotry |
LMS1:dis guy you no normal aswear
|
ennyrah:Niggá dat porto goal is just meritopolygometically symposynthetic we might never see such a goal again till 600yrs to come all hail the king of soccer CR7 you are a real nigga
|
slawormiir:Messi wey don dey do like grandpa for pitch na him you dey talk about abi another messi I no dey trust S Americans dat messi fit 54yrs soo
|
Asgard13:Negodu mmadu ifeęle adighę mè ghi cha cha look at the headline and tell the good people of dis forum how dis matter take relate to Yoruba vs Igbo even if you see thread with headline sony erickson you go still find way do your usual tribal nonsense bcus na the only thing wey you come dis life to come do be dat wel na your destiny you dey fulfill so ndi Togo sef |
SonOfTheRisingS: ![]() SonOfTheRisingS:- Togo man dis is a Nigerian forum go to joke section so you can give us more jokes or go to your Niger republic forum ipob remains proscribed in igboland
|
Asgard13:So you now feel good turning dis to yoruba vs igbo right ?
|
Conrod:You see one of the reasons why your kanu and his ipob will continually be proscribed in Ala Igbo just look at what you wrote hpw does this correlates with the issue on ground this is not igbo at all unų ghą just nę meę ndi igbo ifeele |
Greedy bastard after 15cows which is more than 1.5m you still decide to sell your father for 200k send the rubbish child to d dogs |
![]() Aswear i can feel the pain of this man being from a royal home the way wey some idiots dey talk to me formy mind i go be like come se dis man know se i be d son of Eze Uzoamaka. the thing deypain small sha oga Eze freestyle no be every body go like you and hope you are not a broke ass eze bcus if you are and you are looking for who should reverence you you go wait till 600yrs ooo
|
Even though i disguss this tgeir pretentious and hypothetically enforced sharia law but we all cannot play dumb to the rise in indecent dressing plunging our society dis days people just choose to be immoral flaunting every ounce of morality |
Godons1:na so you go dey your dying bed dey shout dey cry in bitterness dey wail biafra yeeee ipob aaaa igbo yiiii afonja oooo aboki yaaaa yoruba yooooo gworo iiiiii on empty belle ooo you dey really fulfill your destiny chia poverty na bastard
|
SonOfTheRisingS: ![]() SonOfTheRisingS:So you are saying igbos are terrorist dont invite curse on your head ooo Before the end of August i see another group breaking out of the scam ipob which will mark the end of wats left of the ipob social media brouhaha Ipob remains proscribed in Ala igbo i told the other nigga i dont really faults the social media relegated ipob my own issue is them trying to make it seem like they speak for the igbos in general dats absolute foolery |
SonOfTheRisingS: ![]() SonOfTheRisingS:No you are rather freaking me with laughter amotekun is a goal created by the whole of Sw Governors not some online joke of a sect dont worry i tell from inside source before the end of April a regional sec unit will be created in the Se the ohaneze youths are mounting pressure already on our democratically elected Governors to speed up the process we will brush out any element causing trouble in Ala Igbo ipob remains proscribed in Ala Igbo |
malvisguy212:My brother dat guy na entertainment him dey give us for here naso him personal lord and savior lie se him dey meet with world leaders but him ass our Son dede Uche mefo don dey open him yansh small small i dont have issues with ipob but trying to make it seem like their personal lord and savior speaks for Igbo in general is outstanding foolery they should jst do their ipob in peace and stop embarrassing Themselves imagine a man dats in hiding saying he wants to create a sec outfit for a whole region as wat kwanu onye ką nná ya bų pls anything ipob should be shifted to joke section very funny poeple aswear |
SonOfTheRisingS:You are just wasting your talent you will do well in the joke section you can leave your village in togo and come to River state to do your mumu oga wike wan ask you something
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 256 pages)



