Forum Games › Re: Which Key Unlocks The Padlock ?? by Onemansquad(op): 8:41pm On Dec 26, 2014 |
SuperMartins: Lolz..i agree its numba3 after 2 people suffered to find d answer..  oga go update i wnt cum read oo |
|
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 8:34pm On Dec 26, 2014 |
florjay: *Wiping out everything I wrote *
Am speechless, this 1 has pass Nollywood standard.
Abeg wetin dem dey call American Wood, that is where dis story is supposed to be.
Oga D, no turn this story to season film ooooo
Almost all the protagonist has been wiped out,
Someone Please do Nigeria president actually serve jail term, I mean in practice not inside CONSTITUTION 4 dis present time  Asuming na d old nigeria i fit agree small bt nw? Mbano  d9ty7 u too harsh oo considering d fact say we dy 9ja dat tin no fit hapen oo  |
|
Forum Games › Re: How Many Bags Are There In This Picture?? by Onemansquad(op): 8:09pm On Dec 26, 2014 |
carterguccy: All I can see is Two Ghana must go and 1 hausa boy with black head!! hahahaha funy dude |
|
Forum Games › Which Key Unlocks The Padlock ?? by Onemansquad(op): 8:00pm On Dec 26, 2014 |
Which key opens the padlock and how long did it take u to unlock it
|
Forum Games › Re: How Many Bags Are There In This Picture?? by Onemansquad(op): 7:24pm On Dec 26, 2014 |
pweshex: Two bags and a Northerner trying to fool immigration lol..funny dude |
Forum Games › How Many Bags Are There In This Picture?? by Onemansquad(op): 6:25pm On Dec 26, 2014 |
How many bags are in d picx below??
|
|
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 4:42pm On Dec 26, 2014 |
Rounakid: *sobbinq* u no see wetin he do me...? ur mouth 2mch jor u tank God wey i quickly cum rescue u if nt stuff46 go murder u ni oo |
Literature › Re: What Cant Kill, Makes One Stronger by Onemansquad(m): 2:49pm On Dec 26, 2014 |
bigwig97: onemansquad, go bring her usuals along side the zobo, chips and pop shey u want ma kill evrybdy wey dy dis thread ni |
Literature › Re: What Cant Kill, Makes One Stronger by Onemansquad(m): 2:46pm On Dec 26, 2014 |
stuff46: sights***
Iam here (though late) abeg who be that your boy when go bring that zobo and pop corn.{hope its oms}
Tell him to give me my usuals. {he knows it}
ride on i luk lyk errand boy 4 ur eyes bros check my beards oo |
|
|
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 1:28pm On Dec 26, 2014 |
stuff46: tears him hot slap** iam not joking ahh bros u wnt kill psn pikin wit dat ur king kong hand?? |
|
Literature › Re: Friday The 13th-Assassins Creed by Onemansquad(m): 1:00pm On Dec 26, 2014 |
stuff46: gerrout thieve blue shea na me and u get am who b dis 1 cmon leave dis place ole |
|
|
Literature › Re: Friday The 13th-Assassins Creed by Onemansquad(m): 12:19pm On Dec 26, 2014 |
Bluestarry: Yaaa ftc oya mk i go read am nw bluestarry we go share d cad i swear i go tel therock5555 na me cal am say update don land oo even sexysapphire  |
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 11:51am On Dec 26, 2014 |
Jay will tel them expose khal corps hideout, danger-kelv infact everybdy
danger kelv will b caught b4 reaching sandra's house same wit chief obi patrick #guessing tho |
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 10:39am On Dec 26, 2014 |
seunviju: Is anybody selling handkerchief on this thread?because I need one to wipe my tears.Happy boxing day D9ty7 and thanks for the update *gives her bucket and handkerchief*  hapi boxing day |
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 7:35am On Dec 26, 2014 |
Unda 5minutes danger-kelv had his way with rachael nd also killed her and also escape  sha dm b terrorist notin dm no fit do Ok since rachael is now dead dolapo wil nurse and take care of dat baby therefore making clement to like her clement weds dolapo #no b lie rachael eya RIP oo |
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 7:15am On Dec 26, 2014 |
Rounakid: **in yoruba accent** aaaaaah...! Ki lon se...? Na wetin i do na...? Why u damaqed dis ma lonq pipe...? U knw d kind time and enerqy we e cost me...? **runs awt of d thread, and reappear, with ''2 by 2'' ply wood** oya qo find mah weed for me before... I do d needful... yong man take time , take time , take time u dy fyt on xmas day shey u wnt ma finish u ni abi |
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 7:14am On Dec 26, 2014 |
Rounakid: **in yoruba accent** aaaaaah...! Ki lon se...? Na wetin i do na...? Why u damaqed dis ma lonq pipe...? U knw d kind time and enerqy we e cost me...? **runs awt of d thread, and reappear, with ''2 by 2'' ply wood** oya qo find mah weed for me before... I do d needful... yong man take time , take time , take time |
|
Literature › Re: INSEPARABLE - A Story About Friendship by Onemansquad(m): 2:43pm On Dec 25, 2014 |
Oyinprince u no sabi me again abi anyway hapi xmas |
|
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 12:08pm On Dec 25, 2014 |
Bluestarry: wish you the shame oh sorry the same *runs out of thread before onemansquad cash me*  u knw say i go always catch u shey u knw |
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 12:05pm On Dec 25, 2014 |
tecno4life: u no sabi me atin  ah bros sorry oo i swear my bad i 4get wish u xmas nd newyear in advance join |
Literature › Re: All In A Circle.....(A crime story) by Onemansquad(m): 11:06am On Dec 25, 2014*. Modified: 12:09pm On Dec 25, 2014 |
Wishing ma guys oga D9ty7, stuff46, bluestarry,adeh39,adewealth027,ogbarmey, haydot95, niwdog,tecno4life and evrybdy in the thread a joyous and prosperous xmas celebration 2 Likes
|