Ortarico's Posts
Nairaland Forum › Ortarico's Profile › Ortarico's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 27 pages)
Teague: Let It not Sound like I'm Gloating Here... I Got 82.50( Jamb 226)... Agg 69.50. Calculate It If U wannaNow you're talking, UNILAG itself didn't appro scores for anyone, why did you? Maybe I don't know, was it part of what they said or assigned to everyone during the orientation that when the results are out one should appro one's scores or those who gave their scores raw no sabi maths abi ? You for appro your 69.50 too to 70 and go submit am for senate, bunkum! |
damosky12: shuo! Na tention dy make u dy echo so?? Choi! UNILAG nr twy o o. HeheheLolzzzzzz. . . .wetin d guy eyes dey see for here pass tension sef, hin just gather himself write wetin hin write so. |
basildemaria:You're welcome boss; you're the 57th member on this thread. Don't worry as time goes on you'll start meeting with my Ogas @ the top and subordinates. Oya drop your course and pume agg to complete your reg. Welcome! |
Mesopotamia: see you.......#yeye!I see. . . .you even get HIV against the law sef? Na joke ooo. . .make una no come beat me for here, wetin ah dey tok sef, don forget sey I get body guards. |
Mesopotamia: no mind me ooo.The link na fake,i jst form am.I'm sorry 4 fooling around.No be ma fault,na ASUU coz am.see you. . .you tin sey you fit give us false info here. Anyway, I withhold my verdict as the CSO here but oga nor try am again ooo. |
Mesopotamia: na malaria hold amLolzzz, na the big big scores im dey see for here everyday give am the malaria . . . .come oo, the link you just posted on ASUU calling off the strike, I follow am but no see any content ooo. Fabeg copy and paste am here. |
Kobo joe: Loool @ortarico......night Yallsee the time you silip, abi you go meeting ni. . . .good morning. Oga Oladoya, say something ooo. . .stop peeping abi you get pimples for tongue? |
yemmytcm: na so i teach una for church yesterday,deacon ortarico ..diz guy dey ya sunday school class,shey na lyk diz you teach am. Instead of anointing oil,kuku kill a ram and spray its blood for ya street ..me wan catalyse ya death niyenI tayad ooo. . .I don try to impart the thing to them but na fine fine girls dem dey come church kan chase. |
jaryeh: you all should calm down,cutoffs will be published in some hours' time.Hmmmmm. . .I'm short of words. |
^^ oga kobo, fabeg lemme jor. Cause e be like sey you be their pocket lawyer. How much these pipu dey pay you sef, abi na FOC? |
Mesopotamia: NAY!Na you sabi, you fit go hug trans*****r. . . . . .na joke ooo |
myke1759: d fact that you scored below 60% and praying for a favourable cut off mark doesn't mean pple who actually scored above 65 - 70% r lying. God did it i scored 70.13(acctn) so what do u have to sae? Pls guyz stop being mean. @ mastermynd, dat waz rude. Do u need to count d fingers of a being wit six fingers in frnt of him? Chill guy, that waz rude. May God meet us at the point of our needs. Goodnight.hmmmm. . . .if you dont get the real nitty-gritty of the matter you should have requested for more enlightenment rather than being prejudiced in your comment. At least Mr. Salzyswaag rose up to vindicate himself with proof and he really did. STOP IT! |
Josh64: Just because I wrote 62 means there is no point in front abi? Its 62.25 if n wetin uwn see be dat. SMHShaking my head back at you. Did Unilag itself appro the score for you? |
TopSpot: as from now on, all kinds of fearful scores are hereby banned from dis thread.Even if fearful let it be one that can be proved and not by magic. |
yemmytcm: Deacon ortarico....me dey feel you,...diz is what i call "discernment of spirit",operation devil must pay tax ...teegay,oya talk o,dem say person no fit get 83%,are you sure you got that ? Maybe you didnt answer a question fully sha,so dem give you half..#juz saying# ...av a nyc nyt ...where is my ogechi ?Thanks his grace; Bishop Yemmy, piloting this thread to its permanent site things. |
mathematician: BY THE POWER VESTED IN ME I HEREBY APPOINT DEACON ORTARICO AS THE CSO [CHEIF SECURITY OFFICER] OF THIS THREAD APPOINTMENT TAKES EFFECT NOW. SIGNED. DR.GENIUSThanks Sir, I pledge to carry out my duties with zero tolerance against all forms of illusion so help me God. |
Kobo joe: Ortarico you don dey jonz abi?......free dem...no body help anyone here join nairaland so if dem wan dey fake score....na dem knowNo blame you na, because you sef just join us here so you no know who be who. FYI, this thread isn't one that lacks sanity. . . .them fit go dey do that for Uni house thread not here. |
faraaday: ORTARICO! dis is called BRUTALITY..i like ur smack down..state of emergency declared..Yes boss, we need to deal with the exigencies of false scores posted here daily. Let's be truthful and united as brothers, shalom! |
hillsnite: what we are all fighting for is admission,fake score/nt... Na person way him name enter admission list,pass.True but it begins here. |
Salzyswaag: i no expect dis kinda thing 4rm u.u no knw maths again? Na wa 4 u o.my jamb scr was 203/8=25.375 + 87.5/2=43.75. 25.375+43.75=69.125=69.13.I'm very sorry Oga, na head I just take calculate am roughly. No vex abeg. God bless you for that boss. |
Mesopotamia: I dnt knw what diz pple wanna gain in posting fake scores......me sha get 212 for jamb and 60% for putme and 56.50 as aggr,going 4 eng lang.abeg make una helep me dey pray sey make dem reduce score diz year ooYou're great boss. God'll see everyone of us through. . .Amen. I rest my case for the moment. ¤still watching and praying for a favourable outcome in the long run, happy sunday¤ |
hillsnite: Oga Ortarico... U no get mercy @ all on dis thread..#free dem small nahI bin dey overlook them before but e don dey too much. Many of my good brothers and sisters don dey lose all hopes because of the magic scores dem dey see for here everyday. Please all hopes aren't lost my sirs and madams God dey . |
rashywire: aluta against all oppression. dis results self, na wa ooo, pple re just posting w@ dey like as there result. i still stand on my 57% agg 4 elect, God knws d bestYou're great boss! God bless and favour you guys who spoke the truth. |
ozaro: if na so me sef score 99% for post ume 260 for jamb. 82% agg. what r my chances?? lolzzlolzzzzzzzzz. . . .remember sey 90%+ agg fit dey here oooo |
labodinho: ORTARICO!!!!.u don turn post utme police abi.......jst dey make me laff here...u jst dey fall people hand here ooo....ma calculator was right bout dos scores u probe.Everyone is jst posting anytin sha,itz well.na dis my pipu make me buy job na. The lies too much. I dey ignore dem b4 but this time gotta speak up, cause if na so dem blast, 70%+ agg fit no get hope talk-less of fifties. |
kolladee: i had 47 in my ptume nd ma agg was 50.5..wat was last yr's cut off for microbiooga, I no suppose quote you so but just 47 can't be a pume score there. |
Salzyswaag: Who has checked? I got 87.5 aggr 69:13Does it mean you scored 203.04 in jamb? |
Josh64: We can start praying together for cut off to be reduced o. I got 62 in putme, 57.75 agg, Psychologypume 62, for where? Park jor |
Teague: Jamb Score: 226 (Didn't do 48 English Questions)...oga, you too park well jor. Unilag pume score can't be 83 abeg. |
walex2bad: Hello every1.. Ma frend chose unilag..nd wanna study Mbbs.. He had 62% in hiz pume nd 58% aggr.. He wants 2 change 2 anatomy... Pls, wt's d cut off 4 anatomy.. Tanx as u reply asap!my oga unilag pume score can't be 62. Park well |
Walextopolino: by my calculation ur aggregate is 62.75%my bad!64%help me ask am ooo. . .why can't some of us be honest with our real scores for God's sake rather than lying and flaunting the lies? At least we've got good people who told us theirs and we're putting them in our prayers for favour. Btw, me go start 'operation discern false scores'. . .hmmmmm. . . .devil must pay tax! |
Nerosoft19: dunno why ds trend ain't moving fast like unilag, uniben n co...even polytechniques hav pages upto 50....Lolzzzzzzzz. . |
Hello pple....ortarico,yemmy,mesopotamia(etc)...i hail una,i b newcomer 4 dis thread sha