Stats: 3,165,763 members, 7,862,493 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 06:09 PM |
Nairaland Forum / Osereka's Profile / Osereka's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 28 pages)
![]() |
do you think he is qualify to do anything better? ![]() |
![]() |
hnmm ![]() |
![]() |
TO LURE OUR GUYS INTO THEIR SLAVE MARKET, and our babes as their call girls or ASHAWO! |
![]() |
not what you do, but what you didn't do |
![]() |
ACCORDING TO THEM ALL OF US IN NAIJA PLUS THEIR PARENTS de cue for almighty AMERICA VISA its a pity! |
![]() |
me i no get time for all this americanised naijas I GET BETTER THING TO DO. NOTIN CONCERN ME WITH PERSON WEY DE USE LEFT HAND DESCRIBE HIM BABA HOUSE |
![]() |
@denex, leave dem o, if dem condem naija finish, dem still de proud of naija dat is why dem de this forum 'nairaland' the problem dem get be say if dem deside to come stay for naija, how dem go survive? |
![]() |
wetin concern u with that |
![]() |
am just sorry for those that think that everybodi in naija want to go to america to become illegal allien UNA MISTAKE BIG TIME , HABA! FOR ME TO LEAVE MY GOOD JOB HERE IN NAIJA AND BECOME BOI BOI IN A FOREIGN LAND LIKE AMERICA! if na curse e no go catch me. I rebuke it in jesus name! |
![]() |
TODAY I SEE THE REASON WHY SOMEONE PUT HIM/HERSELF DOWN AS A TIME BOMB. Texazas mumu with the way you reason, you turn people to dangerous animals that will do anything to pay back. |
![]() |
why come here for advice when you said you are already back with ur parent eh? abi you want make we go beat that you sis husby? to me e be like say una don de shag sef. maybe na the guy no wan do again! ![]() |
![]() |
mi broda no tell dem the foolish america lovers! |
![]() |
who be this mumu babe sef? |
![]() |
u wan bring this issue up again? |
![]() |
marry her |
![]() |
if you get boobs I MEAN BIG BOOBS THEN YOU ARE FOR ME |
![]() |
and if we no take time they will use it if not in IRAN, then somewhere in AFRICA. I HOPE NO BE NAIJA THEM GO USE AM O. THE FEAR OF BUSHMAN IS THE BEGGING OF WISDOM. |
![]() |
how I wish I can see baba's face ![]() |
![]() |
yea BUSH MAN ![]() HE IS THE MAN BEHIND THE MASK |
![]() |
all illegal alien on nairaland, make una leave us alone o this forum is for naijas that have the love of naija at heart o NO BE ME SAY MAKE UNA NO KNOW HOW TO MAKE ENDS MEET IN NAIJA O NO BE ME DRIVE UNA COMMOT FOR NAIJA O |
![]() |
NO HE NO TRUST YOU. maybe you've got HOT PANT |
![]() |
@poster, the answer is EVERY BODI LIKE TO SHAG |
![]() |
anoda mumu |
![]() |
remember in america elections na selection dem de do o the person the public want can not win , BUSH WILL MAKE IT SO! |
![]() |
@denex, notin to talk about o na the nuks them pilled up dem de look for where to use it. that is why they can talk anyhow to smaller nations. if not look at what they are saying about OPEC. THAT OPEC IS ILLEGAL IMAGIN THAT! |
![]() |
if everything is not ok in naija, is it amer-IKA that everything is ok? ol girl there are opportunities here in naija too talking about guys that decide to check out, some do, not becos they dont have what to do here if you must know. cos I got friends and that are now staying abroad too. we talk, share ideas, think of what we all can .do in our own small ways to help our country. NOT TO RUBBISH IT, LIKE THE LIKES OF YOU ARE DOING HERE |
![]() |
@ebos, it clear to us that you are not a student of history you are arguing on a subject u dont understand. tell me what do you do in amerika? abi na laterine you de wash? |
![]() |
IN AMERICA ALL ANIMAL ARE EQUAL but white are more equal than the niggers |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 28 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |