Properties › Re: How Much Will It Cost To Roof This House? by Otasikwe(m): 2:24pm On Mar 01, 2022 |
My area kpatakpata 500k |
Crime › Re: 73-year-Old Man Kills Brother Over Land In Imo by Otasikwe(m): 7:22am On Mar 01, 2022 |
The suspect was later taken to police station that was renovates by Nnamdi Kanu, ipob and Esn yeye d smells abeg tell us another things |
Sports › Re: Checkout 5 Beautiful Footballer's Wives Who Are Older Than Their Husbands by Otasikwe(m): 10:24am On Feb 10, 2022 |
All dis dia so called wife abi partner dia ches5too dry abeg nothing to touch during oza room duty
|
Family › Re: Nigerian Bride & Groom Hold Each Others Private Parts In Wedding Videos & Photos by Otasikwe(m): 11:21am On Jan 31, 2022 |
E be like say I want to confuse
|
Business › Re: Master Energy Filling Station Umuahia, Gutted By Fire (Photos, Video) by Otasikwe(m): 12:20pm On Jan 29, 2022 |
femtex007: This is what carelessness can cause. Oversabi workers i dey tell u u sabi it all na oversabi workers hand no far from it
|
Politics › Re: Asari Dokubo: Why Nnamdi Kanu Should Not Be Released by Otasikwe(m): 8:42pm On Jan 28, 2022 |
Well said |
Education › Re: In Akwa Ibom, Early Marriage, Teenage Pregnancy Deprive Many Girls Of Education by Otasikwe(m): 6:33pm On Jan 28, 2022 |
Enogo beta for person who paid u to write dis trash u want to carry ur mata go to akwa ibom where dem get single problem with d Nation compared to what's happening in many states in nigeria pls stop dis nonsense journalism |
Sports › Re: Eden Hazard And Lessons For Nigerian Youths by Otasikwe(m): 8:17am On Jan 25, 2022 |
Baba u get mine 2 rit trash with no point to prove pls stop dis nonsense dis is 2022 u 4got of SE shock neva go
|
Business › Re: Giant Dangote Oil Refinery Begins Production In 3rd Quarter by Otasikwe(m): 2:26pm On Jan 24, 2022 |
Super Eagles  takam
|
Business › Re: Giant Dangote Oil Refinery Begins Production In 3rd Quarter by Otasikwe(m): 2:25pm On Jan 24, 2022 |
Super Eagles 
|
Travel › Re: Extortion: Protesting Tricycle Operators Ground Commercial Activities In Onitsha by Otasikwe(m): 2:06pm On Jan 24, 2022 |
So what's going on
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Tottenham Hotspur (2 - 0) On 23rd January 2022 by Otasikwe(m): 6:21pm On Jan 23, 2022 |
Na formation na I no understand 4222 or 4141 or what my pibru
|
Romance › Re: Why Do The Uneducated Ladies Get Married Before The Educated Ones? by Otasikwe(m): 9:58am On Jan 22, 2022 |
Educated one na celebrity while uneducated one na wife material |
Politics › Re: Aba Residents Trek On Osisioma Flyover To Prove To Gov Ikpeazu by Otasikwe(m): 4:09pm On Jan 19, 2022 |
SonOfTheRisingS: This is why we must hold our tax collectors to give accounts and records of our taxes since the creation of the zoo called Nigeria. omo see comment and pics
|
TV/Movies › Re: Difference Between NTA And TVC ( PHOTOS) by Otasikwe(m): 3:54pm On Jan 19, 2022 |
Thanks God una don finish with una experience don't comment again I mean u
|
Fashion › Re: Ladies Can You Dress Like This In The Public? by Otasikwe(m): 3:19pm On Jan 19, 2022 |
At least I dress well
|
Sports › Re: AFCON : Ghana Dumped Out By Debutants Comoros In One Of AFCON Greatest Shock! by Otasikwe(m): 9:29am On Jan 19, 2022 |
[quote author= post=109491086]Oh Noooooo, Poor Ghana!!! Our Darling neighbors.
Come back strong next time our sister country![/quote]how dey take be our neighbors pls stop that joke u dey joke pls no talkam again
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea 1 - 0 On 15th January 2022 by Otasikwe(m): 2:35pm On Jan 15, 2022 |
Fibonacci88: Which kind useless front three be this. Pulisic has forgotten how to attack, this useless Lukaku is all about talk,to heavy to press with awful decision making in the final third. As for that skinny Zyiche he better start looking for a new club, he doesn't have a future at Chelsea. mr football analysis abi football bandit pls calm down pls |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea 1 - 0 On 15th January 2022 by Otasikwe(m): 2:21pm On Jan 15, 2022 |
Nice game |
Celebrities › Re: Ja Rule And His Lookalike Son, Jeffrey Atkins, Jr. At Son's Graduation by Otasikwe(m): 2:54pm On Jan 14, 2022 |
|
Career › Re: Female Soldier 'Who Is Too Pretty' For The Work She Does Speaks (Video) by Otasikwe(m): 2:47pm On Jan 14, 2022 |
Who say d fine self abi dem no no waiting d call fine lady
|
Politics › Re: Umahi: Ebonyi Can Never Be Part Of Biafra, We Are Better In Nigeria by Otasikwe(m): 9:31am On Jan 14, 2022 |
May be this man is right
|
Foreign Affairs › Re: King Khoisan Arrested For Growing Cannibas In South Africa (Photos) by Otasikwe(m): 8:24pm On Jan 13, 2022 |
hyfr: South Africa a very lovely geo location, imagine say na nigerian police force, dem for don march the man for head tire. make i see who d talkself
|
Jobs/Vacancies › Re: Nigeria Police 2021/2022 Recruitment: Extension & How To Apply by Otasikwe(m): 6:15pm On Jan 13, 2022 |
Ok acknowledge |
Celebrities › Re: Regina Daniels Celebrates Mother Rita On 47th Birthday (Photos) by Otasikwe(m): 9:51am On Jan 13, 2022 |
Money good no be Lai |
Phones › Re: My Stolen Phone Of 2 Years Was Found In Niger Republic by Otasikwe(m): 4:53pm On Jan 12, 2022 |
To be sincere with u pls never I mean never give d code pls because he may be d one stole d phone if u give home d code dat mean u support criminality in our society pls don't give him f code thanks
|
Romance › Re: What Does It Mean When A Woman Tells You This....? by Otasikwe(m): 12:53pm On Jan 12, 2022 |
Mumu man so up till nw u neva get Sense after u don married & u want pple to tell u what married man my
|
Politics › Re: After Tinubu, Umahi Informs Buhari Of 2023 Presidential Ambition by Otasikwe(m): 11:01pm On Jan 11, 2022 |
jeffizy: Ex Presidential aspirant will be added to his titles. lol bad child
|
Sports › Re: Iheanacho Wins Man Of The Match: Who is your man of the match? by Otasikwe(m): 10:43pm On Jan 11, 2022 |
Maduka Okoye |
Politics › Re: Gunmen Destroy Cars & Other Properties Of Sit-At-Home Violators In Enugu by Otasikwe(m): 4:59pm On Jan 11, 2022 |
Made in nigeria monsters 3 SE Made in nigeria monsters 2 NS, NW Made in nigeria monsters 2 NE
|
Phones › Re: TECNO Introduces The World's First Telescopic Macro Lens For Smartphones by Otasikwe(m): 4:45pm On Jan 11, 2022 |
After reading it all still no understand pls can someone epp |
Politics › Re: Nigeria To Conduct Digital Census In May 2022 – NPC by Otasikwe(m): 9:37pm On Jan 10, 2022 |
Good news my
|