Romance › Re: Glad I Found You. by otunbalamba: 10:16am On Mar 04, 2020 |
WorWorBoy: Looking at your picture and her's I can only say one thing, the two of una fit each other.
Very unattractive looking couple.  
|
|
|
|
|
|
Romance › Re: Guys, If Your Woman Has This On Her Back, Marry Her by otunbalamba: 10:15pm On Feb 29, 2020 |
Blu03:
 A butt dimple? I got it too Why? it means you gonna be very good at arching your back  happy doggying love  |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by otunbalamba: 8:03pm On Feb 26, 2020 |
BetBuilder365: Ramos can get carded for almost anything even for spitting  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by otunbalamba: 7:32pm On Feb 26, 2020 |
Sergio ramos or Daniel carvajal??  which of them is likely to. be shown a card?. na ororo be anytime goalscorer  that one sure cc betbuilder365 |
Family › Re: Paigey Miller: 25-year-old Woman Lives As Full-time Baby In US by otunbalamba: 4:45pm On Feb 26, 2020 |
what fuckery is this  |
Pets › Re: Living With Neighbors That Hate Dog. by otunbalamba: 3:34pm On Feb 26, 2020 |
 chaii, see as these ones dey waste dogs meat  how dem go dey poison dogs  dem for just dey knack dem something head  so boys go fit chop them na  |
|
|
|
Food › Re: Chinese Girl Eats Bugs, Says She Loves Its Crunchy Taste. (Graphic) by otunbalamba: 4:35am On Feb 24, 2020 |
tohyorsih2: otunbalamba even you? i dey loyal my sister  |
Food › Re: Chinese Girl Eats Bugs, Says She Loves Its Crunchy Taste. (Graphic) by otunbalamba: 12:26pm On Feb 23, 2020 |
biGDhAp: .. no oo. we will not agree to this oo . we your nl suitors cannot take this .no we cannot allow one benin boy to snatch you away like that lol . Inshort lemme call my rivals.
otumbalamba and pidginwhisper. come and see something oo.. one Benin boy don dey carry our wife go oo.. hope una nuclear weapons don ready make we clear the guy comot oo
what state are you from gangan ?  give me coordinates make i direct my hellfire missile  make i roast the benin boy  |
|
|
|
|
|
|
|